Fikfat's Posts
Nairaland Forum › Fikfat's Profile › Fikfat's Posts
1 2 (of 2 pages)
I also want to ask if I can apply for vet medicine in my masters after having a Bsc in APH[aninal production nd heaith services |
Any APH[animal production nd health service]student in dis thread.pls I wan to ask how similar is dis course to vet medicine cus dat is d course I applied for nd thank GOD dat is wot I was given |
My jamb status stll dey sey no admission yet wen my name don cum out on funaab merit list. Aph abeg wetiin I fit do nd is dere anybody else experiencing dis abi na only me |
dharay99: Werey,wetin bad in havin a guy as ur roommate,shebi na just to sleep for d same rum ni nd noting else and am not just any kind of kind but a handsome one.am fikayo by name who was admitted to aph.so harbosede wat do u sey |
Harbosede02: Roomate needed ooo,a female roommate to be precise and a colmasite,and d person sud be a christian 2even me self need a roommate nd i don mind if it a girl . Am a cul nd gentle guy |
I just check my jamb ad status nd it says no admission yet wen funaab don sama mi admission.wat shud i do o abi mak i go jamb office ni |
abeg bimfo u beta grab dis oppurtunity cus u may not be lucky next tyme nd moreover nobody know d future except d ALMIGHTY GOD.dis is my advice for u o |
shey na only physics u dey talk about ,wat of chemistry nd biology abi u wan dey compare our chemistry wit ur econs wey be sey my little bro fit solve am |
abeg where is bimfo |
akannipet: Guy u must be a comedian.. Who told u dat APH is d most competitive course in all agric colleges... LOL, although it is good to exalt and be proud of ur course..bt dat will be under ur roof, no loud am on campus o... I also welcome u to d realm of agricultural student aka NAAS (the most populated association in funaab, we own funaab and we control funaab) .... AgBe EnDoWeD.... OsHEEEEEEdont misquote me i didnt sey d best course but d most competitive course in colanim abi u no check funaab statistic |
akannipet: Guy u must be a comedian.. Who told u dat APH is d most competitive course in all agric colleges... LOL, although it is good to exalt and be proud of ur course..bt dat will be under ur roof, no loud am on campus o... I also welcome u to d realm of agricultural student aka NAAS (the most populated association in funaab, we own funaab and we control funaab) .... AgBe EnDoWeD.... OsHEEEEEE |
akannipet: Guy u must be a comedian.. Who told u dat APH is d most competitive course in all agric colleges... LOL, although it is good to exalt and be proud of ur course..bt dat will be under ur roof, no loud am on campus o... I also welcome u to d realm of agricultural student aka NAAS (the most populated association in funaab, we own funaab and we control funaab) .... AgBe EnDoWeD.... OsHEEEEEEGuy don misquote me o ,i no sey d best but d most competitive course in colanim abi u no check d statistic |
OLUWA ti se o funaab don sama me wit my course aph d most competitive course in agric department.i thank GOD O |
holamidey3: yea dat is d bitter truth man many pple dnt no ds except d predit we fight 4 dis we protest bt it is God favourEven if u no protest shey den go let all ur money waste,somebody con dey yarn sey we d jambites no experience any suffering unlike d predites at mahuko abi wetin u call d place.bullshit me wey be sey i don comot skull since 2012 nd i no get any situation wey go force me to read unlike d predites wey dey tink about their internal exam nd d money dey paid or dont u know d level at which d jambites nd u re naw telling me about ur predites shit. |
Abeg guys no vex if i don offend wit my word it is just too annoying wit d level of unfairness played by d skull nd it saddens me seeing sum of my frnd been disqualify as a result of d jamb nd post utme cutoff which does not affect d predite but in all i still hav cause to thank GOD for counting me among.Congratulation to all aspirant both d jambites nd d predites cus everytin is by d grace of GOD |
bobbyspeed: Av lost confidence in d integrity of funaab admission process because a level playing field is not created for all the would be students. |
holamidey3: am veri sure d person is a predite nd nt a jambite like me i have 182 in jamb nd nd 30 in putme and am admitted wit my course 4 surebro i thank GOD for u but u get get stronghead despite d warning sey na only candidate wit 200 fit write d post utme ,anyway i tank GOD for u nd once again CONGRATE O |
holamidey3: am veri sure d person is a predite nd nt a jambite like me i have 182 in jamb nd nd 30 in putme and am admitted wit my course 4 surebro i thank GOD for u but how u take do am despite d warning see na aspirant wit 200 nd above fit do d post utme.u be oga o nd once again congrat o |
Johnnyhoo: I doubt if u can withstand their pdites. Moreover, u shldn't expect anytn less for d pdites after paying huge for d sch.see me see wahala o ,so wetin i sey don too much abi nd it is not ur fault cus i suspect u re one of dem.just imagine a predite scoring 180 nd 30 nd was more preffered than jambite scoring above 200 nd 40 above in d post utme.is dat d example of high standard u re talking about nd dis guy con dey tell me sey i no fit withstand d predite nonesense |
funaab gan na wire o,dem sey d standard of d skull is high nd yet they re admittinh predite wit 180 nd 30 in d post utme despite all d extra lesson,reading all nite most of dem do not meet the jamb cutoff mark nd dey said funaab only admit outstanding student. |
ok comgrat ,meself don gain admission .which course u put in for |
k cograt o,which course u put in for |
xup bimfo,how ur admission status |
any aph aspirant in dis thread |
guys abeg i need a rum in camp wit gud toilet nd wates supply |
i tink those who use awaiting result whose admission are yet to be offered shud calm down cus first list had already been complied even before waec was realeased |
micolaj: w are experiencin dis...cos w hav a suxcex stori to tel...les kip faith up.OLORUN TOSE OBE KO TI KURO NIDI ARO.#kip calmdlordisinvolvna so u sey my broda ,indeed i hav a story to tell o-4 tyms of rewriting o level result ,2 tyms of writing jamb nd 2 tyms of writing post utme . |
morning guys,wat a beautiful new day |
APH meaning animal production and health services |
those dat hope in GOD shall never be put to shame cum am a living witness who used combine o level result which is 7.25 nd 209 in jamb nd 48 in post utme nd to GOD be d glory i was admitted o.abeg help me praise GOD |
no he wasnt cus i ve already saw d list since last week tuesday nd d predites list was different from ours but he wasnt given his desired course |
its not d predites fault dis is a competitive uni nd everybody is doing what it takes to get to admitted cus nobody want to stay at home for anoda extra year so stop blaming dem for ur loss |
1 2 (of 2 pages)