|
Romance › Re: See What Some Boys Are Doing To A Lady Inside A House Party (photo) by Firstlieutenant(m): 7:44am On Mar 31, 2016 |
Some years ago I meet some of these Eastern African girls for SE Asia. Them supposedly come their to study. Wetin I see make me begin to appreciate Naija girls even more. |
Celebrities › Re: DonJazzy Begs Lady To Follow Him On Twitter by Firstlieutenant(m): 10:28pm On Mar 30, 2016 |
HateU2: I thought u get brain b4, dats why I dey reply ur mentions oo.
I kill my boredom on NL with my comments but I can also see dat u ar jobless with only aa big word called 'pathetic'. I rest my case. Don't quote me again Babe I want to apologize again. Sorry for my wrong choice of word. E no happen again. I go still like to cure boredom with u again so forgive. Bye |
Celebrities › Re: DonJazzy Begs Lady To Follow Him On Twitter by Firstlieutenant(m): 9:08pm On Mar 30, 2016 |
HateU2: I thought u get brain b4, dats why I dey reply ur mentions oo.
I kill my boredom on NL with my comments but I can also see dat u ar jobless with only aa big word called 'pathetic'. I rest my case. Don't quote me again Na play I dey play o. Oya sorry. I apologize  |
Celebrities › Re: DonJazzy Begs Lady To Follow Him On Twitter by Firstlieutenant(m): 9:05pm On Mar 30, 2016 |
|
Celebrities › Re: DonJazzy Begs Lady To Follow Him On Twitter by Firstlieutenant(m): 8:52pm On Mar 30, 2016 |
|
Celebrities › Re: DonJazzy Begs Lady To Follow Him On Twitter by Firstlieutenant(m): 8:26pm On Mar 30, 2016 |
|
Family › Re: Opinion: #5,000 A Week Allowance by Firstlieutenant(m): 8:15pm On Mar 30, 2016 |
HateU2: *sighs* Just looking at you right now like 
She deserves it cox we ladies's wants/needs are too many. It's gonna get high when a lady is married self. You see the person u dey crush with. I pity 4 u. By the time him finish with u na tapioca and palm kernel u go use do breakfast and dinner. |
Celebrities › Re: DonJazzy Begs Lady To Follow Him On Twitter by Firstlieutenant(m): 8:07pm On Mar 30, 2016 |
|
Romance › Re: What Was Your "Holy Shiit" Why Didn't I Start Doing This Sooner by Firstlieutenant(m): 7:49pm On Mar 30, 2016 |
refiner: lol!....am tall....buh am not running from u OK!.... Ok  |
Romance › Re: Policeman Dies In Lagos Hotel While Having Fun With His Girlfriend by Firstlieutenant(m): 7:42pm On Mar 30, 2016 |
The world no go miss am |
Romance › Re: What Was Your "Holy Shiit" Why Didn't I Start Doing This Sooner by Firstlieutenant(m): 7:11pm On Mar 30, 2016 |
|
Romance › Re: Which Nairalander Would You Love To Meet? by Firstlieutenant(m): 5:25pm On Mar 30, 2016 |
refiner: ode!...amebo na u I dey talk wif? Babe no mind that road-side mad man! Him come put mouth where me and u dey talk for the other thread. U see why I say make u accept my PM. If u do, we go dey avoid all these agberos wey full NL. |
Romance › Re: The 2016 Wooing Challenge [female Edition] *selection Thread* by Firstlieutenant(m): 5:09pm On Mar 30, 2016 |
SAINTSAMURAI: grandpa do u realise refiner is 19years old? dat abt d age of ur last daughter. why u dey fall ur children hand na? Oloshi, oloriburuku, cocaine pusher!!! You know me b4!!! |
Romance › Re: The 2016 Wooing Challenge [female Edition] *selection Thread* by Firstlieutenant(m): 4:54pm On Mar 30, 2016 |
iykekelvins: Nna, Hapu dis girl bikonu Obara gi  If u be housefly, fly go where tombo dey abeg! |
Romance › Re: The 2016 Wooing Challenge [female Edition] *selection Thread* by Firstlieutenant(m): 4:48pm On Mar 30, 2016 |
refiner: lol!....abeg I no dey for DAT one!....I don't need ur money!....am independent...am already working hard for mine!....fanks! Yes u're independent, industrious and resourceful, but we all may sometimes need assistance and support, no matter how hard working we are. It's not a big deal. Agu ge bukwanu gi o! |
Romance › Re: The 2016 Wooing Challenge [female Edition] *selection Thread* by Firstlieutenant(m): 4:23pm On Mar 30, 2016 |
refiner: akuko! Onwekwanu nke ima. Babe u dey take me for granted o! If u think say I no dey adquate, oya make we go beyond Nairaland. I done send u PM. Accept. |
Romance › Re: What Is The Most Embarrassing Thing You Have Been Caught Doing by Firstlieutenant(m): 2:29pm On Mar 30, 2016 |
HateU2:
 E don pain am Konji no dey kill woman, u hear  Na guys konji dey kill I agree with you, e no dey kill una wey be women because candle sticks, banana and cucumber go always dey around! In ya own case na HB pencil u go use quench am. |
Romance › Re: What Is The Most Embarrassing Thing You Have Been Caught Doing by Firstlieutenant(m): 1:40pm On Mar 30, 2016 |
HateU2: Keep ur dickie 2 urself biko Eh! I go keep am. Make konji kill u there! |
Celebrities › Re: 10 “OMG I Wanna Marry” Pictures Of 2face And Annie Idibia Together (photos) by Firstlieutenant(m): 1:21pm On Mar 30, 2016 |
|
Romance › Re: What Is The Most Embarrassing Thing You Have Been Caught Doing by Firstlieutenant(m): 1:14pm On Mar 30, 2016 |
HateU2:
 Who call u? So u dey speak pidgin? I think say u be English prof. Babe any time u talk nasty like that, u willfully invite Mr dickie. |
Romance › Re: The 2016 Wooing Challenge [female Edition] *selection Thread* by Firstlieutenant(m): 1:07pm On Mar 30, 2016 |
refiner: ....nop!...we can't be palz!...bye!
let d bashing begin! Babe life too short for bashing o... Like play like play I buy you Range rover and pay you salary. U never know! |
Romance › Re: What Is The Most Embarrassing Thing You Have Been Caught Doing by Firstlieutenant(m): 1:01pm On Mar 30, 2016 |
HateU2: Playing with my niiples . They are mine and I think I should be free to play with it any time but 'dey' talk say it's a bad thing.
I can't sleep without playing with em oo. Why play with it alone and leave tha pusssy behind. |
Romance › Re: The 2016 Wooing Challenge [female Edition] *selection Thread* by Firstlieutenant(m): 12:36pm On Mar 30, 2016 |
refiner: lwkmd!....u are really funny oo!....
OK den!....I will ague no further!....bye!  Before u go though, we fit still be palz, I fit Pm u? |
Romance › Re: 10 Common Attributes Of A Typical 9ja Girl by Firstlieutenant(m): 12:21pm On Mar 30, 2016 |
myfantasies: Naaah i still don't understand I'm sorry I can't help you. |
Romance › Re: 10 Common Attributes Of A Typical 9ja Girl by Firstlieutenant(m): 12:14pm On Mar 30, 2016 |
myfantasies: Abeg summarize dis ur quote
I no understand am How you want take understand? Olodo like you! I mean say una dey free to play una silly games with we guys. So long as we chop una pusssy no problem.  |
Romance › Re: 10 Common Attributes Of A Typical 9ja Girl by Firstlieutenant(m): 12:01pm On Mar 30, 2016 |
myfantasies: I hear you
Bash on, since it will make you feel good about urself Babe the only thing wey go make me feel good, na the chook wen I go eventually collect from una. If na those una yeye tricks una dey play, guys already know all of dem. So long as we chop kpomo no problem. |
Romance › Re: The 2016 Wooing Challenge [female Edition] *selection Thread* by Firstlieutenant(m): 11:53am On Mar 30, 2016 |
|
Romance › Re: 10 Common Attributes Of A Typical 9ja Girl by Firstlieutenant(m): 11:44am On Mar 30, 2016 |
myfantasies: Nairalanders
Always looking for an opportunity to bash we ladies Una too dey form na why una deserve the bashing. |
Romance › Re: The 2016 Wooing Challenge [female Edition] *selection Thread* by Firstlieutenant(m): 11:14am On Mar 30, 2016 |
refiner: ....av gat less of ur time!...keep on ranting like an imbeeeecile!....fvck off my mention!...onye iberibe,anu ofia!  lolxxx choi!! So you be Jambite. Na where u want take get the money to feed me till old age? Na the money dem give you for the form?? Lolxxx |
Romance › Re: Help Pls by Firstlieutenant(m): 12:15am On Mar 30, 2016 |
HateU2: We don't screw, we just eat meat  Which kind of meat? |
Romance › Re: Help Pls by Firstlieutenant(m): 12:02am On Mar 30, 2016 |
|