₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,344,413 members, 8,511,722 topics. Date: Monday, 02 November 2026 at 09:07 AM

Toggle theme

Fitzmayowa's Posts

Nairaland Forum › Fitzmayowa's Profile › Fitzmayowa's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 87 88 89 90 91 92 93 94 95 (of 970 pages)

TV/Movies › Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by fitzmayowa: 1:05am On Aug 24, 2025
Bigsam99:
Big Soso dey behave like mother Theresa. She wants to resolve this Koyin-Dede-Kola-Jason-Sultana Pentagon.
Who send herhuh Abi she wan turn Ozumba twins wey dey sing kumbaya all season......
TV/Movies › Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by fitzmayowa: 1:04am On Aug 24, 2025
Geezeem:
Gen gen!

Soso don buy the matter wholesale cheesy

No sleep this night
Maybe Soso fit liberate fish wey wan jump enter pond back this night..... grin cheesy grin

If I were Dede I will so finish Soso, because I don't see how this is her business......
TV/Movies › Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by fitzmayowa: 1:03am On Aug 24, 2025
Wetin concern this aunty nowhuh Jason, Kola and Koyin can't defend themselves against Dedehuh Abi who made Soso morality police.....
TV/Movies › Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by fitzmayowa: 12:45am On Aug 24, 2025
The highlight of this night is Imisi suddenly became a human being that Sultana could see because of chest pain sponsored by Dede..... cheesy grin cheesy
TV/Movies › Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by fitzmayowa: 12:42am On Aug 24, 2025
Victory don give Joanna mouth to dey form wetin no dey there......
TV/Movies › Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by fitzmayowa: 12:40am On Aug 24, 2025
Dannyxy:
Koyin does not send Dede at all romantically, he saw her game and quickly switched it up, shey na game you wan do, we will be besties.

Who he likes is sultana and that one likes Jason but yet he didn’t crash out. Na una no why una dey add am to Dede boys
Obviously he is not added, he is better than the other simps because he saw what Dede was trying to do and he switched up on her.....
TV/Movies › Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by fitzmayowa: 12:36am On Aug 24, 2025
Geezeem:
Likeness no be crime tho
Na like he like Dede....he no Kee person
Your boy is better off being alone, any association with Dede will ruin his game....
TV/Movies › Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by fitzmayowa: 12:33am On Aug 24, 2025
KNIGHTBlaed:
Kaybobo marry Pot. grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin
The only one wey see real love, na him be the definition of boring
You no lie at all grin grin grin grin grin
But you wicked abeg
Well atleast pot won't reject his affection..... cheesy cheesy cheesy
TV/Movies › Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by fitzmayowa: 12:30am On Aug 24, 2025
Geezeem:
The truth is, I want Dede with Jason
....so bad

But I want him to be in charge

To have the upper hand

I dey wait to see what happens with Sultana this night

Na here I dey grin
That your boy resemble person wey fit get upper hand with Dedehuh If 2 of them ever get together Dede will turn him to another Kayikunmi.....
TV/Movies › Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by fitzmayowa: 12:27am On Aug 24, 2025
Dannyxy:
If you don’t appreciate Koyin gameplay and his head being in the game, you should this night. One would think he would be sulking over sultana he really likes after she chose Jason, boy literally moved on like he doesn’t see her, and as for Dede, he just started giving her same energy, not allowing her using him.

Like he acts like he doesn’t know, but boy is steps ahead. No wonder I like him.

His head is this game proper amongst all the guys in that house, his emotions are so put together when it comes to the ladies, Koyin is the only reason the girls will not have a flawless victory of top 5 girls, because the boys dey mess up.
Koyin is 1 million time better and more mature the 2 other simps.....
TV/Movies › Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by fitzmayowa: 12:26am On Aug 24, 2025
Bobodee09:
Hope y'all can see how smart and mature imisi is with this conversation with sultana.
The HMs aren't observant they always write her off because of her weirdness......
TV/Movies › Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by fitzmayowa: 12:25am On Aug 24, 2025
Dede don touch Sultana neck this night with Jason, imagine Sultana dey discuss heart issues with Imisi, Dede you do this one..... cheesy
TV/Movies › Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by fitzmayowa: 12:24am On Aug 24, 2025
Na girl go win this season its becoming obvious by the day.

One marry pot

Two dey simp for one gal wey get bf for outside,

another one dey on top person wey get serious relationship.

one apart from book wey him know nothing else,

another wey is just too loud to make any sense,

another dey simp follow gal wey no send him papa come friend zone....

Which kind guys dem come give us this season....
TV/Movies › Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by fitzmayowa: 12:18am On Aug 24, 2025
Ibukzy:
Kola still better Jason



Jason is the biggest Simp in the show
Same Kola wey kiss person wey don beg for over 24 hours with serious lambastinf from Dedehuh Kola and Jason na better simp dem be......
TV/Movies › Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by fitzmayowa: 12:16am On Aug 24, 2025
Bobodee09:
Final vindict.


Nah foolish boys biggie pack come this year.

See ds shawa dey word victory....nawa ooo


Nah only bright and mensan be man for that house.
For all the bashing those 2 guys get for their bad behaviours na 2 of them be the only people wey be actual guy for that house.....
TV/Movies › Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by fitzmayowa: 12:13am On Aug 24, 2025
Ibukzy:
Jason don enter the pool

See as Dede dey talk to am like small pikin
Pool ke or Fish pond, shebi na fish him be where he suppose take survive if not inside Dede's pond.....
TV/Movies › Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by fitzmayowa: 12:12am On Aug 24, 2025
Bobodee09:
We fathers needs to better honestly......there too many weakling and simp out there right now.


He is even looking like a lost puppy being lambast by his mum.
Someone call you fish and after 6 days you go re-enter pond again, the boy just no be am.....
TV/Movies › Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by fitzmayowa: 12:10am On Aug 24, 2025
Victory too don start him own simping abi which kind guys we come get this season, e be like the only guy wey know wetin him dey do na Bright.....
TV/Movies › Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by fitzmayowa: 12:09am On Aug 24, 2025
Kayode don save us from this crappy conversation between Dede and Jason.....
TV/Movies › Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by fitzmayowa: 12:07am On Aug 24, 2025
Imagine Dede talking to Jason like this, which kind foolish man be thishuh
TV/Movies › Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by fitzmayowa: 11:43pm On Aug 23, 2025
Mide wan use Bright play game, abi Mide don lose brain cell nihuh
TV/Movies › Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by fitzmayowa: 11:40pm On Aug 23, 2025
100naira:
This dede good no cap, I don't think I have ever seen a girl effortlessly control 3 guys in bbn and is still doing it despite the fact that ebuka casted her in front of the house.
Na the stupid boys you go blame Jason and Kola wey dey behave like say dem never see gal before.....
TV/Movies › Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by fitzmayowa: 11:36pm On Aug 23, 2025
Tifay:
Mumu guys.

Two of una wan die on top babe wey get bf. See as she dey talk to them like children all the time

23 years old girl mudding guys wey don dey clock 30. Worst part is they're all finalist.

See how Jason disgraced Sultana - My relationship with you (dede) is deeper.

Kola go do hin own tonight, next hour Jason. When will the girl rest sef. Ah ahn!!
Dem talk na smirnoff dey talk no be Jason..... cheesy
TV/Movies › Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by fitzmayowa: 11:34pm On Aug 23, 2025
Geezeem:
We will not enter any pond ...
We will make a softer girl out of Dede grin

I knew talks was imminent between them when they were hovering around each other on the dance floor ...I want to mention it but held back
If your boy re-enter pond finish by tomorrow wey smirnoff don clear for him eye, I go follow drag your boy, I was hoping since you didn't stan "abroadian" this season no one go stress you, here you are with your "fishling" aka Second Fish..... cheesy tongue
TV/Movies › Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by fitzmayowa: 11:29pm On Aug 23, 2025
Kola needs to escape from that table before they rope am this night.....
TV/Movies › Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by fitzmayowa: 11:25pm On Aug 23, 2025
Munzy14:
She go use English and fast tongue confuse this boy into jumping back to the pond🤣🤣🤣🤣
Boy wey dey don re-enter pond already, the 2 simps are helping Dede to gain a upper hand over them how they don't see it is a mystery to me.......
TV/Movies › Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by fitzmayowa: 11:23pm On Aug 23, 2025
People wey no dey relationship dey explain something to each other which kind thing be thishuh Jason don lose brain cell this night nihuh
TV/Movies › Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by fitzmayowa: 11:20pm On Aug 23, 2025
Jason was doing so well until smirnoff came along.....
TV/Movies › Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by fitzmayowa: 11:18pm On Aug 23, 2025
Geezeem:
I knew it! grin
Your boy wan re-enter him fish pond again, you see him life outside so...... tongue
TV/Movies › Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by fitzmayowa: 11:17pm On Aug 23, 2025
Doris and Denari maybe it's their turn this night.....
TV/Movies › Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by fitzmayowa: 11:16pm On Aug 23, 2025
Geezeem:
Jokes apart

I noticed them two disappeared towards the end of the party aswear
It was weird though and since the party ended they've not shown either of them.....
TV/Movies › Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by fitzmayowa: 11:14pm On Aug 23, 2025
Tracy seems to be high this one she is screaming her head off.....

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 87 88 89 90 91 92 93 94 95 (of 970 pages)