TV/Movies › Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by fitzmayowa: 11:13pm On Aug 23, 2025 |
Mensan need to getat and leave Doris and Sultana alone..... |
TV/Movies › Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by fitzmayowa: 11:09pm On Aug 23, 2025 |
Eeghe: DJ Flo killed it It’s not by wearing bra and jacket WxH are just too crass 😭 Facts..... |
TV/Movies › Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by fitzmayowa: 11:04pm On Aug 23, 2025 |
Nkl4u: Abeg na where Jason jae and dede disappear to? Maybe na why Biggie no gree end party.....  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by fitzmayowa: 11:03pm On Aug 23, 2025 |
No be 11pm party dey end  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by fitzmayowa: 11:00pm On Aug 23, 2025 |
Geezeem: Wey Dede abeg? She is currently kissing your boy and making up for lost time.....  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by fitzmayowa: 10:56pm On Aug 23, 2025 |
Oshokhai69: Two of the following - Gigi, Denari, Tracy, Ivatar and Kaybobo - go bounce tomorrow. Ivatar and Tracy add nothing to the show, make dem bounce abeg...... |
TV/Movies › Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by fitzmayowa: 10:55pm On Aug 23, 2025 |
Doris and Denari need to also get a room too..... |
TV/Movies › Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by fitzmayowa: 10:53pm On Aug 23, 2025 |
Isabella and Imisi might get there soon they are too handsy with each other....... |
TV/Movies › Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by fitzmayowa: 10:51pm On Aug 23, 2025 |
|
TV/Movies › Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by fitzmayowa: 10:50pm On Aug 23, 2025 |
Thelma and Sultana dey dance with Imisi no be all the gal we no like to see Imisi near them be this  DJ Flo don do something special this night o, maybe she can help mend Faith and Imisi before the party is over..... |
TV/Movies › Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by fitzmayowa: 10:47pm On Aug 23, 2025 |
Dede doesn't know how to dance that much..... |
TV/Movies › Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by fitzmayowa: 10:45pm On Aug 23, 2025 |
Bright and Mide will give us another tape this night, the question will Kayode allow us see it..... |
TV/Movies › Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by fitzmayowa: 10:44pm On Aug 23, 2025 |
|
TV/Movies › Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by fitzmayowa: 10:43pm On Aug 23, 2025 |
In a 2 hour party the season of BBN Wizkid song is played a minimum 45 minutes by the DJs...... |
TV/Movies › Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by fitzmayowa: 10:29pm On Aug 23, 2025 |
The boys know how to party dey forget their various beaf on the dance floor and have fun..... |
TV/Movies › Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by fitzmayowa: 10:28pm On Aug 23, 2025 |
|
TV/Movies › Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by fitzmayowa: 10:22pm On Aug 23, 2025 |
This one Tracy is partying hard is this a sign she is leaving tomorrow...... |
TV/Movies › Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by fitzmayowa: 10:21pm On Aug 23, 2025 |
Geezeem: Kiss ke? When and where? What type?  They kissed on Thursday after pool party the kind of kiss Biggie's twins did last season..... |
TV/Movies › Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by fitzmayowa: 10:19pm On Aug 23, 2025 |
Bright and Mide should go get a room na..... |
TV/Movies › Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by fitzmayowa: 10:17pm On Aug 23, 2025 |
The Angola guy song..... |
TV/Movies › Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by fitzmayowa: 10:15pm On Aug 23, 2025 |
I hope the HMs shade Biggie's twins, their balance Biggie suppose give Flo.... |
TV/Movies › Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by fitzmayowa: 10:10pm On Aug 23, 2025 |
DJ Flo transition is way better and smoother than Biggie's twins..... |
TV/Movies › Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by fitzmayowa: 10:06pm On Aug 23, 2025 |
DJ Flo suppose train Wanni X Handi..... |
TV/Movies › Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by fitzmayowa: 10:05pm On Aug 23, 2025 |
I hope Imisi and Isabella won't kiss this night again, this their hugging dey somehow o..... |
TV/Movies › Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by fitzmayowa: 10:03pm On Aug 23, 2025 |
DJ Flo has a better starting than Wanni X Handi..... |
TV/Movies › Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by fitzmayowa: 9:57pm On Aug 23, 2025 |
Geezeem: She was But she has retired ...no longer in active service  E no get as you wan retire wey e no go show, aunty dey find husband seriously reason for the cloak wey she wear so..... |
TV/Movies › Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by fitzmayowa: 9:56pm On Aug 23, 2025 |
carammel: Very obvious, one of her conversation with Imisi last night almost gave her out. If she stays longer, she’d come out properly. If she see bobo wey go show her better attention for that house the pretense go comot..... |
TV/Movies › Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by fitzmayowa: 9:54pm On Aug 23, 2025 |
Na Imisi song be this and she no dey mood to dance.... |
TV/Movies › Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by fitzmayowa: 9:52pm On Aug 23, 2025 |
Finally a Davido song.... |
TV/Movies › Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by fitzmayowa: 9:51pm On Aug 23, 2025 |
This Soso go be proper bad gal behind camera na camera they make her form things..... |
TV/Movies › Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by fitzmayowa: 9:50pm On Aug 23, 2025 |
Oshokhai69: See as Faith be like detective with that trench coat 😂 Na waste of space for party room, na book he sabi he no sabi dance at all...... |
TV/Movies › Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by fitzmayowa: 9:48pm On Aug 23, 2025 |
Kaybobo as bartender...... |