Flotwise's Posts
Nairaland Forum › Flotwise's Profile › Flotwise's Posts
creamie: Ehn. Dapada. Lmaooo. God's will for me oo, but def not any of those states, biko.. My dear friend, ppl still survive thr. U might even bcome a governor in any of those states. ![]() |
WinnieDPooh: A soothsayer told me that anyone that wish their brothers and sisters bad and the hands that pressed the like button of such wishes are those that will be posted to BOKO HARAM States. No ooooooofffffeeennnces. Na winsh dey worry u. . No b u talk say u see pipu wey dem go carry go thr. Moreova, na u sabi all d boka haram states wella. Na thr u spend 19yrs. |
WinnieDPooh: Loool WinnieDpooh cannot be posted to Borno NYSC camp because she spent 19years of her life in Borno state. Who are d peeps dat'll b posted to those states? Ehn? Is any of these among: tuktudicko, creamie, charles, alenkakent, sensual my main man, uniquexty, playgirl ? ![]() |
. Shout out to gods of all schools. Charlse, tuk, sensual man, phyktor, alenkalent, uniport playgal. Abeg, e don do oooooo. LWKM for here poop |
tuktudicko:. U are mouthed!!!!!! Dis thread don dey turn somtin else oooo. A big fuji house of commotion . My OAU pals, be Optimistic and be prayerful. I knw hw it feels to miss dis batch again. Just Calm down. God knows d best. Batch B!!!!!! |
Alenkakent: Guy ure a very big fool. I aint here for u and I don't interfere in ur stupid talks so I see no reason why you should tie a knot in my progress. Olori buruku oloshi akoshibero. . Who knows 2mao? Dat is a question for all. @sensual man, na war u wan start so ooo. @alenkakent, don't b annoyed. |
tojahh: G̶̲̥̅d̶̲̥̅̊ M̶̲̥̅̊o̶̲̥̅̊rΩ̶̣̣̥̇̊ing̶̲̥̅ all, hope sunday rice sure for U̶̲̥̅̊я side?. ![]() |
m'corazon:. Huh!!!!!!!!!!!!!!!!! Ur C.V make sense die. Abeg, e get one snake wey dey com our poultry com kill cocks n cockerel. I need ur help asap. |
creamie: Looool. X_X.. Hw av u been? |
tee_la_cruz: Watching all of una in moi 3-D, now av got d time to follow each second. Greatest LASPOTIANS!!!. Kudos!!!!!! |
@creamie, I saw u lurking around to peep on this thread. #Godiswatchingyou# |
CrazyMan: I wasn't the one who created the rules on Nairaland, Seun did.. @Crazyman, I see ur rubbish n I love ur rubbish. |
tuktudicko: isight ya DOB. . Guy, na wa for u oo |
Charles Shaw: Na Ban i dey avoid o. Oboy!!!! Luiz Suarez plenty for dis thread oo. Shu! Con See big big teeth here. If na lik dis una teeth big, I pray make we no dey d same camp ooo. Make una no con bite person. Dis thread is sweet. ![]() |
Charles Shaw: Tuk biko allow d sleeping dog to lie o!. LWKM. My guy, ur fwend nko na? Ehm... Kponke Dongo abi na Kpenko Denge. |
payne_leex: LMAO....Doctor of life!. She's cool ke!!!!!! Wetin u go do for d gal? I fear u ooooo. Payne_leex. Ur name sef: "payne" as pronounced, has somtin to do wit wat u did to her. |
payne_leex: Good morning prospective Batch B' coppers and a happy sunday to y'll.. My guy, dat girl needs to see me. I'm a doctor to such ailments. She's just suffering 4rm "scratching minigietes diaspora". Gimme d gal pin make I take am shook her. D earlier d betta. Else, it culd lead to somtin else. |
Charles Shaw: Church is so inconsequential.. My guy, Na wole soyinka be ur papa? Wen u turn grammarian? Na English u go study ni? Take am easy oooo. Na pidgin dem take teach me frm childhood ooo. Suffery dey scatter oyinbo for NL ooo. Abi na u get NL sef? *teeth tinz* |
Barryp: Tnx bro for d respons. Well, its an internal crisis that claimed d life of a Snr Lecturer. So pls, wat are our chances?. My guy, I resemble H.O.D for KSP? Do I look like a dean? Are u still learning? No vex oo *shining teeth* It's only God and sch dat can decide ur faith ooo. Just keep praying. Coz sch can decide not to mobilise anybody. Just like poly ibadan did. Non of their students met batch A. My guy, just go to mountain of fire for prayers. Pray for us too "batch B fellas" |
Barryp: guyz, I nid answrs pls. Why was KSP shut down? Is it an internal strike? I heard Asup will be going on strike soon. Even if Asup is goin strike, u won't be affected coz academicians are d ones dat wuld strike and others are expected to do their job. Calm down bro! All is well. Be optimistic. |
tuktudicko: Cheiii!. Guy, u dey vex oooo! Una no fit fite na. I don't mean those words. Afterall, u r married and ova-exposed. |
Charles Shaw:. I'll like to watch charles shaw fight wit tucktido. Hehehheehehhe |
Omo, july still far ooooo. I just dey my papa house dey reason bad tinz. As I just dey read una post ehn, na d "banga soup" dey scatter my head ooo. I dey always remove d last "a" wey dey d banga bak. E go com become "bang" . Don't bang soup oooo. Else, na pepper go scatter ur tin. |
WinnieDPooh: Ogbeche77 please why was i banned for no reason since 6pm? So if Uniquexty did not inform the house that is how i would have remained banned abi. If u giv Moderators 5H, dem no go ban u for life. Na so I hear ooo! |
Shout-out to d footballers(highest goals looser), n d miss nysc to b. Shout-out to those dat keeps dis thread busy wit relevant n irrelevant posts. Shout-out to those dat ban and un-ban ppl, may God giv dem d power to do more. Shout-out to d thread fighters. They won't stop to make me laff. I love dis house. It's neva borin. Keep it up. Batch B!!!!!!!!! |
It seems so oo, coz a friend of mine serving in oyo state just confirmed to. But, I'm still waiting for the real source. |
Thirsty tongue, Starving Tommy, No sex, House is boring, Hot sun, Rashes on my body, No lite, Mosquitoes are biting, Rats are dancing, Its not funny, BIS expires 2mao, No money, No access to Nairaland anymore, Batch B is too far me, July is laughing @ me. Here I am crying, "somebody help!!!!!!!!!" |
HENRIETTAPOWER: I would like to serve in lagos. So much opportunities and state govt would pay N15000. Possibility of serving in a company is 70%. Bros, wen lagos state govt start to dey pay 15k? If na like dat, na everybody go serve for lagos na. Na 10k me hear say dem dey pay ooo |
Charles Shaw: Piaget baby says she ain't bn feeling fine o!. Who con over-nak piaget sote she fall sick, d person wicked oo |
[email][/email] [img][/img]. Hello auz, I don dey hear say our batch B kits (shirts) will be carry this heading o "our oga at the Top". How true could dis be? I dey fear oo.
|



SMH