Folagbade23's Posts
Nairaland Forum › Folagbade23's Profile › Folagbade23's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 11 pages)
Fynestboi: bt u knw u are,.and u are my daddy |
shakur07: na xo nao na da centre me sef dy wanri pity u |
[quote author=Dr.'Hesjay]Faculty of science,cbn hall seat368...anyone here?[/quote]yes sir!!! Seat 493 |
Mesopotamia: i hail u too sir.good evening sire *prostrates* |
shakur07: help me ask hm oh sbi na inside IFA"s sitting room niifa ke? Kilode?? |
Fynestboi: ahahahahahahaha u dn start again for here naxo u go dey gv me bobo with peper for 2go ehn egbon yi u no wan old rara kilodeahahaahaha, na who wan old ![]() |
[quote author=Dr.'Hesjay]Wow....God'll help all of us Cnt wait to move into uch wif u n others bro...*Clinical yrs tinz on ma mind...lol...no mind me o,na faith*[/quote]we are there already...if God be for us, who can be against us? Just tell me |
Fynestboi: nawa for this boss oo why u dey whine me na??see this grandpa oo, na me u dey call boss, wetin dey BOSSY in me sef?? Oya start to dey explain before I::::::: |
[quote author=Itz_pretzy]mama ke? Jor o I'm jz 12 yrs old.[/quote]ah!!! My mama.... M jez 5 years old oooo |
see this pipu dey plan meeting point ooo... Me wey dey come from Akure nko?? Maybe i go come meet all of u for lag on friday morning then we go come togeda to IB #just thinking loud# LOL!! |
Fynestboi: me to hail u oga nla gbogbo waao u dey?? Wetin u get for me ur boy na?? |
[quote author=Itz_pretzy]farmer-see naani[/quote]ok mama mi, we go dey see saw for inside the hall na |
[quote author=Dr.'Hesjay]Hmm..lol... Boss mii....Fellow Doc!!! i hail u sir...bn a long tym.. How've u bn[/quote]i dey kampe ooo, i dey work on something great ni jare, and now God don dey work another great thing with this invitation which wan make the two go in line |
[quote author=Itz_pretzy]boss mi! Me sef dy hail yu![/quote]which course sef? I don forget |
padi mi shakur, aofa with beca na? U don help her? |
of the greatest sinzu!! Articulate hesjay!! Ever conscious pretzy!! Ever dynamic fynestboi!! I hail ooo!!!!!!! |
Mesopotamia: Unilag disappointed me....now u.i again!........diz z nt good oo.....i'm nt lucky at all.aha! Wah happened? |
if GOD be for us, who can be against us? |
[quote author=Itz_pretzy]oya chop knuckle![/quote]oya take am! |
ok na! Through with phase 1.... Back to book no more sleeping till saturday |
no calculator! Only eraser and pencil... Thank God, I pray i will see all of us there, no wahala |
ashley put ur mind at rest joor.... There is a lot of time |
[quote author=Itz_pretzy]Oyaaaa! I've bin invited....faculty of science, CBN lecture theatre....seat 367! *dancing skelewu*[/quote]wow! The same venue, seat no 493 |
thank God oooooo, i have been invited ooo, medicine and surgery. Seat no 493.. Oluwa ose oo |
shakur07: spider ..shey i fit cee all dose nonA-level books read dia shalailai, is the library open? |
Oysdam: ehn ehn hwfar na,how's lyf treating u??small small jare... How are u preparing for tomorrow and saturday? |
shakur07: hahahah ..whr pesin fit cee books read for ds ya skool OAU nao . Noe carry all ma testx cum ohu wan read? Go to my department:::: SPIDER |
Oysdam: welcome...u're ftj4lyf on 2go abiyeah yeah |
thursday:::: friday:::::: ![]() ![]() ? |
shakur |
[quote author=Attah Ojoma ]exile abi prison[/quote]prison ke? Na exile joor. Nairaland not fit imprison me |
oysdam and mesopotamia, dont doubt, its me |


