Folagbade23's Posts
Nairaland Forum › Folagbade23's Profile › Folagbade23's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 (of 11 pages)
@ fynestboi wiareva u are hiding yourself make sure u read this.......... Its important i don add you for 2go |
shakur07: u dey use style mock me say i ba bald pikin ** God is watchn u in 9D olol, shebi na u talk am. WAIT!!! Shey na 9D God still dey use Abeg God don upgrade since joor |
Mesopotamia: Taking a critical view at the way things are,i can't but help to come up with the follw Qwhatever ASUU is fighting for is their right, they are human beings too, if the federal govt had known that they wont be able to pay them then why did they sign an agreement with them ![]() I think the federal govt should be the one to be questioned here |
shakur07: gal yi ara n fu e ni wen u no chop fufuhow u take know say she no chop FUFU?? |
shakur07: peepz like shakurshakur ko, shakurmide ni... If i count ya post here just today e go wan reach the number of hair on ya head |
Viewing this topic: Leystra(m), FOK232, prince CEE(m), Itz_pretzy(f), tjosh007(m), Mesopotamia, shakur07(m), Horppy(m), quivah(f), Lilly001(m), folagbade23(m), Fynestboi(m), Taylor184(m) and 9 guest(s) i guess some peeps dont like posting |
from wetin i dey hear from people now.... Its like this strike will last for up to 2 months or more ooo coz i know that the federal govt wont do what ASUU is asking for unless ASUU and students generally push them by force, federal govt is so stubborn, they have made an agreement since 2009 and they have not fulfilled it till now...... They wont pay the money unless ASUU and all students turn things upside down in the country. Thats my opinion and thinking ooo and i dont know about any other person's own |
m going off for now... @Shakur u fit catch me for 2go (ftj4lyf) @Becalina, i've sent u a request @Dr Hesjay, good success in ur exam today, catch u l8r |
shakur07: all well and good jareh ** make we dey watch out till evening sha ** ....wait a minute no be 12 u talk say u gat exam n and u dey nairaland ** u dey underrate **better by far oh **better by far indeed... The way i see am be say Dr hesjay better Unilorin by far |
shakur07: abi oh ** she don forget say **with shakur all all forms of punishment is possible **bring ur ear *whispering.. Dont tell her too much, she go sniff dry pepper today* |
Becalina: add me on 2go wif 'becalina'okk, ftj4lyf is my username |
Becalina: emi obirin bi okunrin meje . Fynestboi mak u no beg for dem o. I go show them pepperlol, u know u are too flexible and ...... |
Becalina: wait and see, knife made of diamondhmmm i see dat u are ready for this... Dont worry we are two, shakur dey wit me |
dis strike go make person brain dey do reverse oo |
Horppy: prouding, or What did I hear you say? I dey laugh oooi think u should undastand what m trynna do there |
Becalina: picks up knife to cut the rope.abi e don cut nii?? Rope made of chain |
shakur07: **ties becalina*s body to an iroko tree** blindfolds her as well**lol *brings cane* |
Becalina: haba shakur, dem go ansa us still na, nd even if dey don't, we still get our first choice to follow and dem no dey do us strong thing for thereu dis girl u are too prouding *hides head* |
Becalina: 7th of augustokk oo, dah one na still long story jare, u on 2go ![]() |
Becalina: una dey plot for me abi, oya I don join una dey frown . *laughs* abeg sorry na mistake *laughs again* oya pele*brings rope* |
Fynestboi: u sure wch radio station u hear ur own 4rm?i have heard it twice this morning from 8a.m newspaper reviews on 102.5fm akure.... Na unijos pipu talk say dem no go do post utme but peeps from ui, oau, lautech, oou, tasued, unilag were present at d meeting |
shakur07: na wetin one guy for ma 2go list yarn me b dat nao ** he said he went to d admission office in UI and he was told na ASUU strike cause am **if na true dat means e go be long thing be that oo |
shakur07: in oda words**make she laff wen she still gat teeth abi ** #gbam ** tym to cry also deylol, u get am. I dont want her to cry, just to frown and be under high tension... |
Fynestboi: he s nt ryt at all ui list was nt released yesterday reasn is ASUU STRIKE.... Its not UI, its UNIJOS |
Becalina: d laughter no wan stop ni o. Me don dey expect worse from UI, *clearing space for laughin* Tension is directly proportional to laughter, if I nor laugh for anybody I go laugh for folagbadeeheeen, na so?? I don mark ur name now |
Becalina: osun state *in btw laughter* university *coughs, laugh no go kill person for here o*lol, i pirry u.. Wen is the post utme?? |
Fynestboi: Oya stop laffing coz if u dnt stop ehn olewu gidigantically so u dnt knw as d list no show e go affect us na d more beta dnt use them laff... *frown face*lol, let her laff joor, its her time to laff now coz the table go soon turn |
Becalina: me nor go vex for u, I too nice for dat, wen UI do second choice candidates strong thing, some of una dey laugh, now UI dey do una own, I go laff tire *summersaulting with laughter*lol.. Laff well ooo, there is time for everything, its our turn to frown now, By the time UI start second choice own i go come hia and laff till my two eyes fall for my mouth. Which skul is ya first choice? |
Dr.'Hesjay:ok, good success bro |
Becalina: Eeeehhh see tension, *laughin in spanish* jes passin by.*puts leg for u* |
Dr.'Hesjay:wen is ur exam?? |
all must be well, all will be well and all is well |
Abeg God don upgrade since joor