Foxybone's Posts
Nairaland Forum › Foxybone's Profile › Foxybone's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 15 16 (of 41 pages)
JakeMars: sharrapp!! Tu baba own shine & smooth pass him own . .True talk sha, but person wey yellow and person wey black, na which person kooodoooo dem dey see pass ![]() |
sushieater: Asin eh, the guy fit dey bleep im babe with his cap onI never see head wey smooth like im own but I agree with your point, with enough lubrication, that guy head go fit perform wonders.... But no be me say am o..... ![]() |
Onyii.p:I'm trying to remember who started it... O my God... It was me ![]() Nothing new about stating your position but it gets tongue wagging which makes the thread more interesting and as you can see, it is owk with the MODS as long as you don't derail the thread unlike the "garri" stuff you know ![]() |
Star Fist :**Pulls him back and kicks him on the butt** This place look like your road? ![]() |
Everly Jor oooo...... I came second this time again.,... Chei!!! Leaving the dream of coming second after takinf First many times... Lol... Haters, go hang una self... ![]() Anyway.... Banky W no dey off cap ooo, not for anything and the funny thing is I have seen pictures where he was not putting on caps and funny enough the dude just fine like Steve Austin Stonecold... Lol... Way tp go EME records, you guys are leaving the dream ![]() |