Francondu's Posts
Nairaland Forum › Francondu's Profile › Francondu's Posts
ManTiger: Spent.Did you attend primary school? |
Igbos invented the world, Igbos rules. Proudly Igbo |
koonbey: Exactly,I'm NEVER tribalistic,I just took Offence at the alacrity with which some insipid People turn everything to Tribe-Beef,see this Fool for instanceI don repent ![]() |
![]() ifyalways: I wonder the kind of woman that would take a man she just met home? Which business or talk dem want go do/talk for house wey don no fit do for Mac's ?cut his Thomas Jonh kwa? Do you want his wife to be starved of okonla? |
Show us d damn statement |
Brimmie: Mr e-Fighter, how many battle you don win!?Hahaha,just tell mukina Afam and sexkillz to unban my bombing accounts and open my hidden posts,you go confirm how I dey carry throw my own e-nuclear bomb. Mind a mini e-friendly fight with me? |
Musiwa do you know what is akpamu? |
She be Hausa woman her case go make front page but if na yoruba ahhh! Forget front page o. If na igbo, hmm mukina for don ban me since ![]() |
lauyan Abuja: Ok woh. Make I ask u? Na mars or jupiter u go dey when the wiill drop atomic bomb, so that it will get to u?? Mr. Sharp tongue! In case u don't know it covers thousands of miles and take years to vanish.I go dey my village dey observe nah before d radiation go reach river niger breeze go don dilute am lol |
lauyan Abuja: Mumu dey post atomic posting on this section!E don reach name calling? Go ask Mukina how my own mouth be o. Na suggestion I mek if u no like am u suggest ur own. Yes atomic or chemical weapon go end d war sharp sharp |
Anything that ends the war is accepted ![]() oilykid: guy nawa 4 u,do u wnt to wipe d entire northern region away frm d face of d earth |
donphilopus: Atomic Bomb??yes,as a means of ending boko haram. |
dropping atomic bomb there can end this war against terrorism once and for all |