Fredoooooo's Posts
Nairaland Forum › Fredoooooo's Profile › Fredoooooo's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 1010 1011 1012 1013 1014 1015 1016 1017 1018 (of 1287 pages)
[quote author=Red-Light]hehehehe soo fredooo don turn expert in pepper-soupuology [/quote]i learn from you ![]() |
Chimerase: bro freedobance I hear say snake pepper soup de cure hypertension na tru? yes ![]() |
mukina2: af timecome and eat boa head peppersoup ![]() |
half time |
see as all of them gentle ![]() |
Chimerase: she dn do am, shame no de catch am slf but you open your teeth too o ![]() |
biolabee: WHY WAS ARTETA RAISING HANDhe wan talk for conference meeting ![]() |
Roland17: choiiii we don suffer no be small..stupid offside trapYou wan lie again ? i you try am another goal dey come ![]() |
[quote author=Red-Light]dedicated to mukidoo [/quote] ![]() |
GOOOOAAAALLLLLL ![]() |
Roland17: No mind fredoobancebouzza, if no be me and muki wen contribute money to bail am from kirikiri, dem for don deport am, Fredoo shoe dem the beating wen dem beat u for cellif you lie again , spuds go score another goal ![]() |
bale !!!!!!!!!!!!!!!!!!!" ![]() |
ochukoccna: You too sef too dey yab Arsenal nahno o , i just like them ![]() |
Roland17:padimi kilode ? ![]() |
edoyad: Name them. Ewubros wetin , you be my padi for jungle ooo ![]() |
i bet lenon go beat bolt for 100 meters ![]() |
mukina2: mtn for clumsy verton sontini think say you don improve ![]() |
ochukoccna: Shoe get sizei like you bro , atleast you no your mate , not like your other gunners ![]() |
corner |
mukina2: arsenal cornermuki bayern beat hoffeinham 1-0 , good news ![]() |
Roland17: Adebayo ur blood too dey hot, red card dey come for uyou no get another colour ? ![]() |
nice tackle adebayor , ref he go for the ball now ![]() |
Chimerase: bro freedoobance I dey hail o!bro , i hail too o ![]() |
adebayor do them that thing ![]() |
loris see that one o |
mukina2: illoris na real french keeperits in the blood |
dayokanu: I dey come watch later after bayern finish their gamewhy you dey scare dem now ![]() |
nice one giroud |
mukina2: fredoooooooooooobanceeebouzzzzzzamukenkelicious kidiaba , better food dey for half time o ![]() |
Roland17: Him no need to touch the ball na, no disgrace ur self here now ooo..Hack ko hawk ni , nonsense and concobility ![]() |
Roland17: emm fredooobancebouzza, u go hide cos them beat ur team twice this week abi?hide for wetin , by the way who tell you say i be barca supporter ? ask muki my team SUPEREAGLES ![]() |
offside , but he no even touch the ball |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 1010 1011 1012 1013 1014 1015 1016 1017 1018 (of 1287 pages)