Fredoooooo's Posts
Nairaland Forum › Fredoooooo's Profile › Fredoooooo's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 1014 1015 1016 1017 1018 1019 1020 1021 1022 (of 1287 pages)
mukina2: ohhhhhhhhhhh this bancebouazza don cometorress again ![]() |
suarez score for pool |
dem don nack pool sef akpako , wahala dey o ![]() |
mukina2: gooooooooooooooooal!!!!!na bad belle go kill you ![]() |
chic2pimp: Oya make me do our own naheven your best juve , delpiero , ravanelli,vialli was confirmed doped , mafiosi . that one na by the way sha , wetin really matter to me be say make you quick change back that your profile picture , if you no want see my red eyes ![]() |
chic2pimp: Chei how I regret not doing a DK style bet ooooo..... Would have chopped some serious pounds tonightDoping ![]() |
game over .... ho visto una bella milan , grande squadra , grandissimo gara , complimenti ![]() |
edoyad: Shege! Who be that chickita with Ballotelli?come milan with money , i go introduce you to her ...sure banker ![]() |
welldone milan , good game plan and well executed |
mukina2: park well if i woze you ehnnwozniacki you mean , that one na fine gal ![]() |
goooal muntari score |
too much |
mukina2: yepaaa Iniesta!!!!you want am next season ? barca dey sell am ? ![]() |
chic2pimp: Shaaarrrrrraaaaappppp dddddiiiiiiaaaaa........ berra face fronthahahahaha front ko , front ni .... God go catch una, yeye mafiosi ![]() |
mukina2:na you find my trouble o , na jeje i sit down dey enjoy ball ![]() |
mukina2: behave now owetin ? ![]() |
Roland17:padimi kilode ? ![]() |
chic2pimp: Bring him head make I dance. As I dey so my body boil. Millllllannnnnthe dance wey i dance after euro final abi ? ![]() |
Freiburger: LMFAOher tears filled drums yesterday ![]() |
mukina2: if i woze you ehhnnyou get mouth talk small today , look your back .............. Bayern dey come ![]() |
chic2pimp: GOALLLLLLLLLLLLL.........GOALL DE MILAN GOAL DE MILANgo and sit down somwhere this man ![]() |
goooal milian |
Roland17:padimi easy now , wetin happen ? ![]() |
mukina2: i understand . .calm down but if you want to bash fredobancebouzza head you canroland na my padi , you be devil ![]() |
chic2pimp: Could care less what juve does tbh. Though I've got to say they'll definitely give Barcelona a run for their money.useless italians , na you go come play the game for san siro ? talk is cheap yeye , barca go hit una like tsunami today ![]() imagine that useless shorty bellusconi, saying man to man marking against messi . you remember euro final ? ![]() |
Atleast the away goal scored by Arsenal at the emirate is enough to go through to the next stage ![]() |
chic2pimp: Shut your dirty mouth u wastemanHahahaha , even your juventus( the best in italy today ) ,can not stop barca ![]() Guarantee you said , muki guaranteed a victory at the emirate today ![]() |
typical useless italian park bus and aeroplane together game . A draw or barca win |
Debroslink: Nothing strange will happen joor. I don't kw y arsenal fans still hope on a miracle wen defeat is starring straight @ them.bros pray , pray ,prayer can move a mountain UP GUNNERS ![]() |
Freiburger: Mukina, abeg help me tell oga Wenger make he bring some change with am if he come Munich, i get some new playas for weh he fit recruit. ![]() |
game over anything can happen 2nd leg ![]() |
alaoeri: The awkward moment u type trophyless on google & the result is arsenal. ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 1014 1015 1016 1017 1018 1019 1020 1021 1022 (of 1287 pages)
