Fredoooooo's Posts
Nairaland Forum › Fredoooooo's Profile › Fredoooooo's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 1027 1028 1029 1030 1031 1032 1033 1034 1035 (of 1287 pages)
muki i don sell my fantasy team for someebody else ![]() |
dat sunderland guy wey cross like that go collect wages this week ![]() |
Funkymallam: Good carry dat thing wey u give Yaya give am too because we no wan hear story tomorrow. ![]() |
muki go change chelsea score , ramires score , you need to see torres assist ![]() |
mukina2: i dey ougadougou right nowGod go shame you , yeye ![]() |
Funkymallam: Wigan about to be beaten silly!boss !!!! ![]() |
goooaaalll ramires , nice assist torres |
mukina2: fredoobance welcomemukinabancediaba ![]() |
up gooner leggoo ![]() |
mukina2: i am going to enjoy when dayo and A40 scamper back to their thread and free us once we show them pepperNo be pepper na maggi ![]() |
naijababe: Na wetin be your own?! Eke yofuro moto gba ndi!hahahaa furo nikan ko , e yowo jade ke ta owo jo ,dont start doing ijebu for here o ![]() |
naijababe: This one na style to do a runner abi how else do you plan on paying us all when you lose?! And I know you will lose!!!!!!iyalaje , money dey dayo hand , make you no worry , you just put your own money down ![]() i don grab my popcorn already, to see how this game is going to end ![]() |
sephia: This is what it means to be a striker. The dud is too scared to make a move, talk more of put his face on the line for a goal. The Ba is back.you remind me of pippo inzaghi |
even a blind man can predict this ,by the way last year he predicted CIV to win but zambia won the tournee , mr tb joshua sir please concentrate on your church and leave football and politics for us ... ![]() |
Idowuogbo: ^Yearrit! Eyin omo odua parakuYoruba ronu loma ri ..yeye ![]() |
@ havilah , oga mi se kin wa bere yoruba class , mide mide eko lemi gbo o ... ![]() |
mukina2: 4play go awayYou and Debo , where una see this confidence ? ![]() |
[quote author=Red-Light]u mean my english rifle .. U wan dey blower gramar like me [/quote]yes .. blow anything blowable , so far ghana lose this game ![]() |
[quote author=Red-Light]the ref should be face firing squad[/quote]borrow me your riffle ![]() |
mukina2: burkinaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaayeeeeesssssss Bleep ayatou and ghana |
![]() |
mukina2: they should stop taking this northern refs na plenty ojoronorth africans should be playing gulf cup not nations cup ![]() |
impossible , i'm off here ![]() |
mukina2: fredoobance why naaaamukibance z now ![]() |
mukina2: see fine boiyou new boyfriend ![]() |
mukina2: shey you forgot your namesake ni?na you bribe refree for ghana abi |
mukibance wetin be this ![]() |
mukina2:sorry now ![]() |
oya now |
mukina2: fredooo and havilah just abandon viewing centre todaysorry ,i be late comer , make we enjoy this extra time ![]() |
mukina2: i hope this match ends in regulations time omukibance na you score today hallelluyah ![]() |
mukina2: game ofayou want lacasera ? ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 1027 1028 1029 1030 1031 1032 1033 1034 1035 (of 1287 pages)


