Fredoooooo's Posts
Nairaland Forum › Fredoooooo's Profile › Fredoooooo's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 1126 1127 1128 1129 1130 1131 1132 1133 1134 (of 1287 pages)
haaaa iya charlie jump i don die ![]() |
iya charlie ![]() |
another fat muki , na you carry the grass ? ![]() |
mukina2: i see lots of fredooos for my screen ona only one muki i dey see now , drummer girl ![]() |
muki that long hair fit you o , muki the drummer girl ![]() |
mukina2: hahaahha same thing my bro just said now muki ask for more ![]() |
mukina2: see small fredoo with hin long head dey singno start , i go pursue you comot for this thread ![]() |
wetin be all these oliver twist dressing now .. make una no disappoint person o ![]() |
bell ring |
mukina2: wetin be this blue flyhahahahaha hope say you no break the screen ? .lol |
here we go |
countdown |
hope this is going to be interesting , the last olympic opening ceremony was very colourful |
legend in the studio michael johnson .... RESPECT |
opening ceremony |
mukina2:tricks to win champions league or emirate cup , anyway i see una win one cup this year , but dont ask me which one ![]() |
naijababe: Kazza, you are my paddy. You don't want to join the roach already, there's an extermination mission on him. Drop the assnal abi na ARSEnal and we call it quits, kapish.another die hard fan ............. i laugh in wenger ![]() |
joyze newman: omg!!!......that kid is possessed,itz either that or he has mental issues.....and i wonda wat he is being taught at home,i mean d environment,parents wld ve influeneced his upbringing.......dts a serial killer in d making.100 percent agree with you ...this is too bad ![]() |
poweredcom: Woow the nigerian God is very good oo kai oya if person buy range rover sport - ask a typical naija man -first tin na - God oo which God - jah,olorun amadioha egbesu zeus, posiedon,pharoeh which one na make me sef buy my own range-can you imagine what our religion belief has turned to , its all about success .... great job by the writer |
mukina2: kasu wetin you dey find herehahahah hahahahaha ![]() |
op , wetin come differentiate husband and wife from this contract ? ![]() |
jude33084: FredoooOooooo!na septuplets my babe just born sef ![]() |
i had a dream that Arsenal gonna win tripple this year ![]() |
Una go win emirate cup and the 4 aside competittion una dey come play 4 9ja ![]() |
mukina2: Yaya why naPele ![]() |
here they come gunners ![]() |
Funkymallam: Abeg are those two new mercenaries playing for Arsnal?NO ......... LMAO at mercenaries ( extra tyres) ![]() |
nice solo effort by kolarov ,shot blocked |
nasri no dey play no worry , he will play and score in the championship ![]() |
mukina2: is nasiru playing?here we go ![]() |
i like the chinese name on the arsenal jersey |
game on |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 1126 1127 1128 1129 1130 1131 1132 1133 1134 (of 1287 pages)



