Fredoooooo's Posts
Nairaland Forum › Fredoooooo's Profile › Fredoooooo's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 1206 1207 1208 1209 1210 1211 1212 1213 1214 (of 1288 pages)
9jafreak: But how did ESSIEN get so bad that even Mikel, Mikel, is benching him?age .... i'm not a mikel fan , but give credit where its due , hes a good player for him to be playing regularly , people might not see what hes doing in that team, but surely the coaches no what they want in him ..... |
mukina2: hehehe essien what was that o lolbros don san ( bros don old ) ![]() |
muki you no see my cooment on lukaku ? ![]() |
mukina2: no najust release the mortar for funkymallam before champions league final ![]() |
haha see suarez close line on ivanovic ![]() |
mukina2: abeg lukaku na player?wenger warn buy am to replace RVP ( goin to juve ) ![]() |
mukina2: ta ask fredoooo nor ask me nothing i know nadana so life be ![]() |
Funkymallam: Muki steal my mortar, na im i dey find since.muki na the mortar u take pound yam ? ![]() |
Funkymallam: I get sharp dagger fa!mortar fail today ? ![]() |
lukaku on fo fridge ![]() |
mukina2: Liverpool get cheksli revival ![]() |
hahahaha 4- 1, dem drug these guys ![]() |
[quote author=mukina2]yesssssssssssssssss [/quotewetin dey happen for here 3 nil 1st half , dem drug these liverpool players ? ![]() |
ramirea score 1 back |
na earthquake or tsunami they happen for anfield 3-0 1st half , i no fit laugh o ![]() |
muki!!!!!!!!!!!!!!! |
Roland17:paddy mi , no mind that yeye paraga boy jare ![]() |
mkmyers45: Thank god u knw say i package pass ume no need to package , i'm reeal , you see the difference ? ![]() |
mukina2: na why freddoo say na pammy and parage you dey drinkna confirm o muki , no let am dey form aje butter for you ,na packaging ![]() |
mukina2: fredooooooo behavehahahaha next week don reach , make God count us among the living |
mkmyers45: Popping Champagne o...Where's my Juve fan page on home pageshattap there , drinking paraga ![]() |
mukina2: na now we dey hear your voiceyou no fit cut nothing no worry next week don reach ![]() |
mkmyers45: catches fredo as he's trying to run..run go where , me dey house i no dey shake |
mukina2: hahahahahaha sorrrrrrygo use ur hand throw am inside , man u go do pdp for u , no come here comr cry o ![]() |
mukina2: maicon na badt guyshattap there , we go see ur gunners next week ![]() |
Roland17: Spanish league defenders na embarrassment to world football, imagine Messi scoring 50 goals, C. Ronaldo 45 in a league that lines up defendershahahaha ![]() |
mukina2: you wan cry?cry for wetin , i just hate juvee and united cos of their pdp now ![]() |
maicon sink ac milnan ![]() |
hattrick milito .....this yeye juventus go win scudetto ![]() |
mukina2: penalttyyyyyy!!!!!!!!!!no be u winch am ![]() |
another penalty |
cassano for muntari |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 1206 1207 1208 1209 1210 1211 1212 1213 1214 (of 1288 pages)

