Fredoooooo's Posts
Nairaland Forum › Fredoooooo's Profile › Fredoooooo's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 1207 1208 1209 1210 1211 1212 1213 1214 1215 (of 1288 pages)
Roland17: Kaiiii, Chaiiii, no vex for me, work e no easy jare.. hope you had a great time..i no fit , i understand .. the city game was very good |
Roland17: No mind that Mrs Amebo. Mkm45 ![]() |
juvee score 2 .....qualiarella |
mukina2: its like milan woke upna championship we dey talk about here , but inter too wan play champios league o |
make cagliari do this magic now ![]() |
Roland17: Fredoooooooooooooooomy paddy .... i miss u die today ...... |
see as milito fall like say dem shoot am , he worst pass drogba ![]() |
more juvee supporters in the house , this time them don go re enforce but their power no go work ![]() |
mukina2: franceeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeehahahahahha ![]() |
muki who we go support for euro 12 ? |
mkmyers45: Now i am sure u be Don Paraga K-1 The Ultimatehahah you think say na parag joint u dey wey you dey drink and at the same time listening to k1 de ultimate , wake up na nairaland sport section u dey and na ball we dey watch here ![]() |
milito score |
penalty inter |
ibracadabra !!!!!!!!!!!!!"inter players still dey dressing room ![]() |
mkmyers45: and to what are you refering 2?the penalty is not a penalty |
mkmyers45: and to what are you refering 2?you beer parlour and paraga attitude ![]() |
muki europe 12 dey come who we go support now ![]() |
mukina2: false accusation ![]() |
mkmyers45: Nairaland Cabalface front .busy body ![]() |
hahaha i keep saying it , fans should be allowed to go with gun to the stadium , refrees are killing the game of football .. ![]() what make it worst is that , they never pay the price of thier mistakes , no sanction from the fa . if i no make mistake , refree job is the only job that you never pay for ur mistakes |
mukina2: behavei know you wella now ![]() |
mukina2: hahahaha see fredooo uncle . .gattusogattuso the animal , you dey see am ? italian gladiator , if to say he dey field you go don see fight for field , yeye player ![]() |
half time ........second half will b more interesting ![]() |
mukina2: shey you mistake? warn urself owhich mistake , i know wetin i dey talk , because arsenal no fit do pdp for premiership , you go join biggest pdp for italy ![]() |
mkmyers45: Yes Muki support mehe dey take you they joke .how many bottles of paraga you finish today ? |
mukina2: Ibra scores the dodgy penaltysee this yeye juve supporter ![]() |
ibracadabra !!!!!!!! 1 all |
mkmyers45: I go finish bottle for fredoo head?wetin happen , somebody make u vex for paraga joint tonight ![]() |
mukina2: three of una go do group hug for inside boiling room we dey tell you the truth , you they blind because of the gunners blood ![]() |
cesar save |
abbiati don wound .hahahahaha dem don take short wound am ![]() |
abiatti ,save twice |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 1207 1208 1209 1210 1211 1212 1213 1214 1215 (of 1288 pages)

