₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,345,062 members, 8,515,350 topics. Date: Sunday, 08 November 2026 at 05:20 PM

Toggle theme

Fredoooooo's Posts

Nairaland Forum › Fredoooooo's Profile › Fredoooooo's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 1216 1217 1218 1219 1220 1221 1222 1223 1224 (of 1288 pages)

European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Real Madrid Vs Bayern Munich (2 - 1 ) On 25th April 2012 by fredoooooo: 9:29pm On Apr 25, 2012
pepe don start with film ...eediot grin grin
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Real Madrid Vs Bayern Munich (2 - 1 ) On 25th April 2012 by fredoooooo: 9:29pm On Apr 25, 2012
mkmyers45: Na u be market agbero chairman? grin grin
you no know as he dey go , roland get the code grin grin
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Real Madrid Vs Bayern Munich (2 - 1 ) On 25th April 2012 by fredoooooo: 9:28pm On Apr 25, 2012
mkmyers45: Tar..them beat barce(cheata)lona aka ur team tongue
tell that to barca fans , not me
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Real Madrid Vs Bayern Munich (2 - 1 ) On 25th April 2012 by fredoooooo: 9:27pm On Apr 25, 2012
see gomez grin grin
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Real Madrid Vs Bayern Munich (2 - 1 ) On 25th April 2012 by fredoooooo: 9:26pm On Apr 25, 2012
Roland17: Correct, how the runs go na?? gist me na, but na small small so that muki no go hear
trust now , omo boy no fit carry last ,the meeting goes very well grin
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Real Madrid Vs Bayern Munich (2 - 1 ) On 25th April 2012 by fredoooooo: 9:23pm On Apr 25, 2012
mkmyers45: Muki im just coming from market tongue
i trust you say na my side you go dey grin
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Real Madrid Vs Bayern Munich (2 - 1 ) On 25th April 2012 by fredoooooo: 9:23pm On Apr 25, 2012
mukina2: fredddooooooooooooooooooooooooo!!!!

i know where you went oh angry grin
office now , we get meeting grin grin grin
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Real Madrid Vs Bayern Munich (2 - 1 ) On 25th April 2012 by fredoooooo: 9:22pm On Apr 25, 2012
mkmyers45: where u dy after them beat una ytsday?
who them beat grin , shooting stars no play yesterday now
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Real Madrid Vs Bayern Munich (2 - 1 ) On 25th April 2012 by fredoooooo: 9:16pm On Apr 25, 2012
mkmyers45: angry
my personal person , you get mouth grin
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Real Madrid Vs Bayern Munich (2 - 1 ) On 25th April 2012 by fredoooooo: 9:13pm On Apr 25, 2012
that one no be free kick now
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Real Madrid Vs Bayern Munich (2 - 1 ) On 25th April 2012 by fredoooooo: 9:12pm On Apr 25, 2012
Roland17: Difficult shot from Benzema
padimi happen ?
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Real Madrid Vs Bayern Munich (2 - 1 ) On 25th April 2012 by fredoooooo: 9:11pm On Apr 25, 2012
mukina2: arghh benzema that was too high ..
muki !!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!! grin
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: UCL: Barcelona Vs Chelsea (2 - 2) On 24th April 2012 by fredoooooo: 10:27pm On Apr 24, 2012
Roland17: lipsrsealed lipsrsealed lipsrsealed fredo better come back ooo, no come beg me for guguru tomoro ooo, i know say na guguru u go give that babe grin
your guguru no dey work jor , i trust my man mkmyers45 , he go sacrifice another goat grin grin grin
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: UCL: Barcelona Vs Chelsea (2 - 2) On 24th April 2012 by fredoooooo: 10:25pm On Apr 24, 2012
mkmyers45: Muki wetin i go buy u?
omo pammy go do the job grin grin grin grin
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: UCL: Barcelona Vs Chelsea (2 - 2) On 24th April 2012 by fredoooooo: 9:43pm On Apr 24, 2012
Roland17: Muki i dey go nou camp, you know wetin i dey go do na grin grin grin
i get one babe to track tomorow , but i don tell madam ( muki) say i get meeting grin grin grin grin
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: UCL: Barcelona Vs Chelsea (2 - 2) On 24th April 2012 by fredoooooo: 9:38pm On Apr 24, 2012
mukina2: game over!!!!!!!!!!!!!!!!!!!
madam i go come late tomorow o , i get meeting grin grin grin
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: UCL: Barcelona Vs Chelsea (2 - 2) On 24th April 2012 by fredoooooo: 9:38pm On Apr 24, 2012
barca era coming to an end
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: UCL: Barcelona Vs Chelsea (2 - 2) On 24th April 2012 by fredoooooo: 9:37pm On Apr 24, 2012
mukina2: fabregas hahahahahahahahahahaahahahahahahahah grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin
see bad belle grin grin grin
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: UCL: Barcelona Vs Chelsea (2 - 2) On 24th April 2012 by fredoooooo: 9:37pm On Apr 24, 2012
mukina2: grin grin grin grin grin una well so? grin
nothing do us grin grin grin
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: UCL: Barcelona Vs Chelsea (2 - 2) On 24th April 2012 by fredoooooo: 9:36pm On Apr 24, 2012
toress send everybody home grin grin grin grin grin
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: UCL: Barcelona Vs Chelsea (2 - 2) On 24th April 2012 by fredoooooo: 9:32pm On Apr 24, 2012
Funkymallam: grin grin cheesy
you know now grin
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: UCL: Barcelona Vs Chelsea (2 - 2) On 24th April 2012 by fredoooooo: 9:31pm On Apr 24, 2012
Roland17: there we goooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooo
no be you o , guguru master , na mkmyer45 goat do magic grin grin
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: UCL: Barcelona Vs Chelsea (2 - 2) On 24th April 2012 by fredoooooo: 9:29pm On Apr 24, 2012
mukina2: fredoooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooo!!! grin grin
muki!!!!!!! finally you accept the goat grin grin grin grin
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: UCL: Barcelona Vs Chelsea (2 - 2) On 24th April 2012 by fredoooooo: 9:27pm On Apr 24, 2012
mkmyers45: fredoo go buy red goat let me appease her
she still stand on top of the mortar grin grin
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: UCL: Barcelona Vs Chelsea (2 - 2) On 24th April 2012 by fredoooooo: 9:27pm On Apr 24, 2012
mkmyers45: fredoo go buy red goat let me appease her
she still stand on top of the mortar
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: UCL: Barcelona Vs Chelsea (2 - 2) On 24th April 2012 by fredoooooo: 9:16pm On Apr 24, 2012
mukina2: angry angry angry

fat frank cops a yellow for a tackle on cesc .. i trust cesc dem go fight soon grin grin grin
oya laugh now grin
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: UCL: Barcelona Vs Chelsea (2 - 2) On 24th April 2012 by fredoooooo: 9:16pm On Apr 24, 2012
Roland17: Make you try forgive that guguru boy abeg, him go behave well now.. abeg grin grin
thanks my guguru mate grin grin grin
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: UCL: Barcelona Vs Chelsea (2 - 2) On 24th April 2012 by fredoooooo: 9:14pm On Apr 24, 2012
muki make i kill ram for you ? grin
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: UCL: Barcelona Vs Chelsea (2 - 2) On 24th April 2012 by fredoooooo: 9:13pm On Apr 24, 2012
drogba stop all this show now grin grin
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: UCL: Barcelona Vs Chelsea (2 - 2) On 24th April 2012 by fredoooooo: 9:12pm On Apr 24, 2012
valdez na basket grin grin
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: UCL: Barcelona Vs Chelsea (2 - 2) On 24th April 2012 by fredoooooo: 9:11pm On Apr 24, 2012
Roland17: you don chop your own finish abi? carry your cross then.. angry angry angry
wetin no w, no do that o , beg muki for me o grin grin grin
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: UCL: Barcelona Vs Chelsea (2 - 2) On 24th April 2012 by fredoooooo: 9:08pm On Apr 24, 2012
Roland17: no be you cause amhuh better sen her guguru ati pure water grin grin
my own don finish , you fit help me give am from your own wey remain grin grin

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 1216 1217 1218 1219 1220 1221 1222 1223 1224 (of 1288 pages)