₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,345,064 members, 8,515,353 topics. Date: Sunday, 08 November 2026 at 05:35 PM

Toggle theme

Fredoooooo's Posts

Nairaland Forum › Fredoooooo's Profile › Fredoooooo's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 1220 1221 1222 1223 1224 1225 1226 1227 1228 (of 1288 pages)

European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Everton (4 - 4) On 22nd April 2012 by fredoooooo: 2:56pm On Apr 22, 2012
mkmyers45: angry We are champions with or without calciopoli...Forza Juve... U no get them then..Where SS Stadium dey?
come ibadan .... lekan salami stadium or adamasingba grin grin grin grin grin

leave that thing jor,juve and its mafian ways since when .. he don tay wey yansh dey back forget story grin
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Juventus Vs AS Roma (4 - 0) On 22nd April 2012 by fredoooooo: 2:51pm On Apr 22, 2012
common roma , you can end juve unbeaten run , atleast if una no win cup , una fit use am do cup grin grin grin
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Wolves Vs Manchester City (0 - 2) On 22nd April 2012 by fredoooooo: 2:48pm On Apr 22, 2012
mukina2: for some reason i think wolves may surprise citeh grin grin
no bring that one come o .... CITEH all the way today
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Everton (4 - 4) On 22nd April 2012 by fredoooooo: 2:46pm On Apr 22, 2012
Funkymallam: Awh! Is he a united fan?
Tell him, y always me but b near to d door o grin grin cheesy

Thnk me later.
you don mad finish , grin grin grin grin grin i no fit stop laughing o
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Everton (4 - 4) On 22nd April 2012 by fredoooooo: 2:45pm On Apr 22, 2012
mkmyers45: Na lie joor angry ...Leave my unbeaten juve o..who u dy support sef?
which lie , una still dey miss moggi, remember calciopoli ? hhahahahahaha

my team shooting stars ibadan grin or make u ask muki , he know my team grin grin
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Everton (4 - 4) On 22nd April 2012 by fredoooooo: 2:43pm On Apr 22, 2012
mkmyers45: I no talk am grin grin grin
you just disappear , you go church go pray grin grin grin grin
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Everton (4 - 4) On 22nd April 2012 by fredoooooo: 2:42pm On Apr 22, 2012
Funkymallam: Wey mukiiiiiiii?
Wey my drink? Na one position ontop mortar i stand since o, sake make united drop point for ur hubby to win d league. cheesy grin
still stand on that mortar untill city's game is finish
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Everton (4 - 4) On 22nd April 2012 by fredoooooo: 2:39pm On Apr 22, 2012
mkmyers45: i'll be here supporting my old ladies p.s: milan are losing
so you be juve supporter , una worse pass united for buying officials grin grin grin
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Wolves Vs Manchester City (0 - 2) On 22nd April 2012 by fredoooooo: 2:37pm On Apr 22, 2012
we dey house
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Everton (4 - 4) On 22nd April 2012 by fredoooooo: 2:28pm On Apr 22, 2012
mukina2: talk na angry tongue
juve - roma .... but city game is a must watch o
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Everton (4 - 4) On 22nd April 2012 by fredoooooo: 2:26pm On Apr 22, 2012
no refree mistake , no 3 points grin grin grin grin , off to wolves - city
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Everton (4 - 4) On 22nd April 2012 by fredoooooo: 2:25pm On Apr 22, 2012
howard see am
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Everton (4 - 4) On 22nd April 2012 by fredoooooo: 2:24pm On Apr 22, 2012
Funkymallam: Na wetin SAF tell d 4th official b dat o. cheesy
no leave ur position o grin
na true u talk grin grin grin
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Everton (4 - 4) On 22nd April 2012 by fredoooooo: 2:21pm On Apr 22, 2012
mukina2: everton corner.

hmm 5 mins added time pdp!!!!! grin grin
5 mins or untill we score grin grin grin
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Everton (4 - 4) On 22nd April 2012 by fredoooooo: 2:18pm On Apr 22, 2012
Funkymallam: E don happen. Muki no leave ur position again o. My legs dey ground too grin grin cheesy
grin grin grin muki no leav d positon true true o
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Everton (4 - 4) On 22nd April 2012 by fredoooooo: 2:16pm On Apr 22, 2012
mukina2: he wont be laughing with the officials again grin grin
for where , na to they bargain for penalty now grin grin grin grin
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Everton (4 - 4) On 22nd April 2012 by fredoooooo: 2:15pm On Apr 22, 2012
muki's prayer they move old trafford grin grin grin grin
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Everton (4 - 4) On 22nd April 2012 by fredoooooo:
4-4 ....united don dey hear am small small
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Everton (4 - 4) On 22nd April 2012 by fredoooooo: 2:13pm On Apr 22, 2012
4-3 ....wow everton no wan gree o
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Everton (4 - 4) On 22nd April 2012 by fredoooooo: 2:12pm On Apr 22, 2012
Funkymallam: Free d guy, wetin im do? Hw SAF go dey laff with official like dat? angry grin
no mind am , them be die hard supporters , me just they here to laugh and have a good time with my people grin grin
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Everton (4 - 4) On 22nd April 2012 by fredoooooo: 2:11pm On Apr 22, 2012
PrinceDudu: I tink say u b commentator. Y u dey show ur hatred 4 man u nah?
Try dey fair abeg.
when did saying the truth turn to hatred grin grin grin grin
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Everton (4 - 4) On 22nd April 2012 by fredoooooo: 2:08pm On Apr 22, 2012
Funkymallam: Gaskiya, dem goals b like matcg fixing tin o grin
you no see SAF and the 4th official grin grin grin
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Everton (4 - 4) On 22nd April 2012 by fredoooooo: 2:04pm On Apr 22, 2012
Funkymallam: Sanu, na this match, wey dem just dey score like say na basketball cheesy
na the goals they affect you like that grin grin
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Everton (4 - 4) On 22nd April 2012 by fredoooooo: 2:03pm On Apr 22, 2012
see SAF they laugh with 4th official now , yeye man grin grin grin grin
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Everton (4 - 4) On 22nd April 2012 by fredoooooo: 1:59pm On Apr 22, 2012
Funkymallam: Madam, update score na cheesy
u dey see stars , who be madam and when i turn moderator or muki ? grin grin grin
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Everton (4 - 4) On 22nd April 2012 by fredoooooo: 1:58pm On Apr 22, 2012
rooney 4-2 united
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Everton (4 - 4) On 22nd April 2012 by fredoooooo: 1:57pm On Apr 22, 2012
de gea see that one
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Everton (4 - 4) On 22nd April 2012 by fredoooooo: 1:56pm On Apr 22, 2012
mukina2: i loff his afro grin
ur prayer they move felaini grin grin grin
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Everton (4 - 4) On 22nd April 2012 by fredoooooo: 1:56pm On Apr 22, 2012
felaini score ... what a volley
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Everton (4 - 4) On 22nd April 2012 by fredoooooo: 1:51pm On Apr 22, 2012
united just change gear , everton no see them again grin grin grin
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Everton (4 - 4) On 22nd April 2012 by fredoooooo: 1:50pm On Apr 22, 2012
mkmyers45: Muki no pray today angry
prayer can move mountain , go pray make olumo rock shift grin grin grin grin
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Everton (4 - 4) On 22nd April 2012 by fredoooooo: 1:49pm On Apr 22, 2012
nani 3-1

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 1220 1221 1222 1223 1224 1225 1226 1227 1228 (of 1288 pages)