Fredoooooo's Posts
Nairaland Forum › Fredoooooo's Profile › Fredoooooo's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 798 799 800 801 802 803 804 805 806 (of 1287 pages)
KingTom:Mumu I dey watch una for 3D ![]() |
Gooal ope o |
echobee:Oniyeye ,good night na Pluto I dey live ![]() |
mukina2:don't be too happy may be na we go sekem with reading later ![]() I hear wheelchair is back with his badluck on the bench ![]() |
echobee:Aja ni yo je enu e ... yeye girl you and chimerase2 slept for beer parlor abi ?that's why you two dey yarn nonsense on the other thread ![]() |
mukina2:Na champions league winners dey talk , win or lose both teams remain champions ![]() |
echobee:iyan and efo riro nko ? ![]() |
echobee:Yeye pikin ![]() come and chop pasta bolognese (lunch time) ![]() |
echobee:Omo oni bread yI da .. ![]() do you know Lola idije ? Hope you're not like that wicked woman ? ![]() A lolly capricorn (capricorn lolly) ![]() |
KingTom:That is the team I hate most in this world , I prefer eyinmba to azznal ![]() |
KingTom:I no dey pass my boundary how mumuna2 wan take ban me ? ![]() chelsea no get problem na una get wahala . And who tell you say I be chelsea fan ? Only my mukenkelicious knows the team i support ![]() |
Doctorlawyer KingTom ,atleast he was suspended for that offence just like you too serve your jail term for your professional rape case .. life goes on ![]() |
Idowuogbo:Omo aye ![]() |
See Cantonas life on the street ![]() |
coded01:the 2nd goal and Suarez first remain the best goal of the night .. apart from the nutmeg and the dribblings , the way he blocked the guy leg before he hit the ball , I doff my hat ... |
Echobee! !!!!!!!!!!!!! ![]() A lolly capricorn! !!!!!!!! ![]() |
coded01:see this man , I slept outside yesterday because you put me in trouble .. and you are here ![]() ![]() |
Idowuogbo:Both(you and Dyt ) of una don sanle (run comot ) for house tipe tipe ![]() |
KingTom:chelsea no even take una serious what's you people's problem sef ? If I red na orijin and shepe e cause am ![]() |
coded01:Rain fall for Portugal and most of their defenders are with the wrong boots ![]() |
coded01:Yes ... |
KingTom:That place not good for ya health , you don change to a phsyco. .. na jail beans cause am ![]() |
mukina2:You better leave that useless doctor lawyer (kingtom ) , he don mistakenly take drugs meant for a madman ... ![]() |
Coded01 where are you o , you need to tell me wetin Steen eat before the game .. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 798 799 800 801 802 803 804 805 806 (of 1287 pages)
. Morninggggggggggggg 


