Fredoooooo's Posts
Nairaland Forum › Fredoooooo's Profile › Fredoooooo's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 874 875 876 877 878 879 880 881 882 (of 1287 pages)
mukina2: de gea stop shouting oh! ![]() |
chic2pimp: So Balotelli a Mercurial talent who had his best years ahead of him was let go on the cheap only to be replaced by Nando whose best days are long gone not so? ; |
your life your desicion......NEXT >>> |
`^^^ same colour with the wrist watch ![]() |
mukina2: Giroud out for 3-4 months.na you dey always wish others injury , make you sef manage this ![]() |
Havilah93:in case ke , it's a must o ![]() |
Havilah93: You. . .hope your heart is intact?bros i'm with the polybag now , anytiime you want i'm ready ![]() |
mukina2: yesssssssssssssssssssssssssssna your health i pity , heartattack thing when bayern send una pack comot as usual ... ![]() |
Havilah93: 'Atiba' na turkish name ni?ojo pa sekere paapa is turkish ![]() |
mukina2: fredoooooo you see besiktas coach?free madness like ya own ![]() |
xynerise: Basketas score nayou no dey support asssenal ? ![]() |
Havilah93: Unfortunately, we dont deal in the bus business anymore. . .na train this year ![]() |
mukina2: just nor provoke me ona chimerase2 you wan ban ? ![]() |
Havilah93: we go go fear house and tiff her back ni. ![]() havilah no kill me wit laugh ![]() |
mukina2: this ref na wa oyou still get mouth to call ref this evening ? after all the help he did for una . |
Havilah93: So na only Juve remain?juve and Roma |
debuchy abi na borobucci is gone ![]() |
Havilah93: fredooo hope you get polybag?polybag to do what ? ![]() |
Havilah93: Napoli too dense. . . .playing like 'wetin concern us'3-1 now |
you guys need to see bilbao 2nd goal against napoli . for me somebody don sell match , but i'm happy italian team dey comot ![]() |
mukina2: Sahan beard resemble fredoooooo's ownmay shango strike ya bum bum , wherever you may be .. idi0t 1 of nairaland , useless girl ![]() |
mukina2: ask fredoooooo . .as me nor know say i dey marry .. maybe he know ocarry ya cross , wetin be my own ![]() |
dotcomnamename: Even a toddler know that Chelshit is a useless teamshow me a photo of arsenal with the champions league and i become an arsenal fan right now ![]() |
mukina2: Hate just triple full ya bodymadness , is that not your middle name .. idi0t ![]() |
mukina2: Hate just full your bodysharap , useless fan of a useless team ![]() |
xynerise: Clear penalty. Them don start ojorolater dem go dey shout refree calls no favour dem |
that was a penalty |
Havilah93: Una see wetin Van G cause?e no easy bro , but i believe united will come out positive at the end . |
xynerise: Guy, me don prepare already but one thing is sure. Arsenal can never get the 3 point bonanza we dey give outthat one sure na , aassanal is a useless team ![]() |
mukina2: e dey my pocket ![]() |
Havilah93: Fredoooo weldone.she just come down from ori oke ![]() |
xynerise: Nna eh! sorry bro , you guys need to be strong at this particular period ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 874 875 876 877 878 879 880 881 882 (of 1287 pages)






