Fredoooooo's Posts
Nairaland Forum › Fredoooooo's Profile › Fredoooooo's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 873 874 875 876 877 878 879 880 881 (of 1287 pages)
mukina2: eriksen hat trick but liverpool to win idi0t na him you be |
mukina2: shatap! e pain me say i choose eriksen over himeriksen over sterling , only for ya mind ![]() |
mukina2: Sterling scoressterling dey ya team ? ![]() |
mukina2: adegoat dey do turningfor where i don offload the idi0t wey let OAM4J beat me asap , Rooney sef dey follow sharp sharp ... i no get patient like arsene wenger ![]() |
mencade5: fpl captain is now a big problem. I miss suarez. I miss his 4 goals and an assist in a single match, i miss his hatrick in a single match, i miss getting a whooping 44 points from suarez alone. |
omo , this game week get as e be o .Na relegation sure pass |
f****ck you rooney ![]() |
mukina2: choihahahaha you see funkymallam fear catch you ![]() |
manure o ![]() |
mukina2: I see am earlierstill better pass gunners |
mukina2: fredoooooo shey na rooney you captain?bad market ........i go sell the idi0t ![]() |
Funkymallam: Who has done this to Manure?The only mallam wey fit destroy arsenal with his mortar , how far bros ? bros how politics money o , your guy fit handle some contracts too o ![]() |
if only i can take ba[code][/code]ck my 46 mins |
van persie o |
mukina2: ref . .card for pursestringsna love full ya own body ? ![]() |
Havilah93: ![]() |
mukina2: keep shining ya teeth you hear ![]() |
crazy burnley fans , hahahahah ![]() |
Havilah93: Di Maria never score ni?only jesus fit save this united ![]() |
mukina2: behave oh . .he is playing among world class players . .very good players mtcheww . . .hate just full your body .valbuena's brother in heightMe and Havilah don buy the polybag ![]() |
wahala dey o , this united defence na wa ![]() |
mukina2: you are karacrazy .. so i go just kuku continue praying for youhahahahah idi0t , alexis wey dey play good football before he joined una , now he dey play ball like wrightphillips . ![]() |
hahahaha rooney close ya leg jor ![]() |
mukina2: Di maria is sufferingsame way alexis dey suffer when e joined una |
chic2pimp: Fredoooooooooooooooooooooooo!!!bros !!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!! i miss ya o , how ya end ? ![]() |
valencia na mumuna2 ![]() |
keeper come out |
mukina2: Phil Jones nko?seaman schenap , that assenal goalkeeper , useless keeper of a useless team ![]() |
mukina2: hediot be nicewetin , no be you talk am ![]() |
mukina2: fredoooooo . .burnley keeper don fall down and shot nefa reach amremind me of seaman vs batistuta ![]() |
mukina2: wetin . shey dem kuku buy Blindthem Blind abi them buy blind ![]() |
leggo united ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 873 874 875 876 877 878 879 880 881 (of 1287 pages)


