Fredoooooo's Posts
Nairaland Forum › Fredoooooo's Profile › Fredoooooo's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 882 883 884 885 886 887 888 889 890 (of 1287 pages)
Havilah93: Shey you get bucket, dash her?na big drum dey here ![]() |
mukina2:injury for sanchez and ozil ? ![]() |
Havilah93: Schurrle you da man!mukina2 is very happy with cesc ![]() |
Idowuogbo: Jumper dress no ni... let me use the opportunity to book cinema nite with my bestie o jere... can't wear jumper dress to work so imma use the cinema as an excuse to rock my shakabula.no need to wear dress , you are cool without one ![]() |
chic2pimp: Waka! Shege! Banza!my pastor , who una go buy this season , abi una oga don spend all his money on lawyers and cases , mafioso cerci is better than Tarabt . I've been following alessio since his roma youth team days .. |
naijababe: English is really not your first languageswahili is my forte ![]() |
naijababe: You see your life now, eh! Olodo rabata!!! Who is the current holder of the community shield and FA cup? I fit helep you translate to Yoruba oh, if na wetin dey trouble you be thatit's already past .. community shield and FA cup = Principal cups . show me a photo with the champions league o remain silent till una win am . Una go wait till jesus come ![]() |
naijababe: Amin ase, oju a ri odun mo dun o. On this thread, we don't deal in past tense or past participle. We do the present only baby ![]() hahahahahahaha so the two principal cups una won the past few months doesn't count anymore ? You gunners are the funniest fans in the whole world ,yeye people ![]() |
naijababe how far eku odun o , aseyi s'amodun . abegi you get arsenal photo with the champions league trophy ? i really need am , na money matter o .As a true gunner i believe you have all that in your archives . awon oni yeye dede , afi kan rojo lomo ![]() |
chic2pimp: Forza Boyz!..... So far so good not impressed with our dealings in the transfer market just yet.squadra di merda con tifosi di merda , va fancullo milanisti di merda ![]() |
mukina2: behaveyou don vex , abeg no vex ![]() |
Havilah93: Nairaland fantasy Premier League ![]() |
mukina2: yeepaaahahahahahaha na normal thing na , all ya players get biscuit bones ![]() |
Havilah93: Na today Arsenal wan finish all their bullet?na normal thing na ![]() |
mukina2: haters gon hatepunish champions league or sharrap ![]() |
mukina2:na player be that one ![]() |
mukina2: flamini na thugsharap o i break botlle for ya head ![]() |
naijababe: 3 pondo and countingeku odun o ![]() |
mukina2: if citeh had been up now . .una go run mouth . .now we winning una dey talk gibberishshattapu there , win champions league and we go respect una .c'ets fini ![]() |
naijababe: How's that working for you now?itumo , una never win o ![]() |
Havilah93: Small small now. . .na that mumuna2 wan make me vex jare ![]() |
Havilah93: Gunners come with enough bullet this season ni sha!bros how fa na ? i dey come oshogbo soon o ![]() |
mukina2: shame nor cash yousharap , talk to whenever una win champions league . shame no dey catch una , even once una never win champions league , and una go dey run una mouth and fingers like typewriters ,useless team ![]() |
mukina2: gooaaaalll 2 nil to the Arsenal!!!!!you go bet champions league ? una no no go ever win am till jesus come ![]() |
Roland17: ![]() |
Roland17: Them go hear am from us this seasonjoker ![]() |
mukina2: hiding behind dayokanu's skirthe-diot , we decide to let una see peace una dey look for trouble again .. we go serve una d troubles as una want am ... useless team ![]() |
naijababe: Where is my friend fredoooo?na jeje wahala go siddon , una go go wake am up ![]() |
Assenal go win this ![]() |
@naijababe........... sorry babes , may her soul rest in perfect peace . iwaju ti won doju ko oba je ko dara eyin ti won fi sile koni baje .. |
Idowuogbo: Ko to be!ma suprise e .pics uploading ....................... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 882 883 884 885 886 887 888 889 890 (of 1287 pages)




