Fredoooooo's Posts
Nairaland Forum › Fredoooooo's Profile › Fredoooooo's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 886 887 888 889 890 891 892 893 894 (of 1287 pages)
Idowuogbo: O serious |
jnrbayano: Common, just do her a PM, perhaps, she may oblige younaa , i don't need that .I already pay her dowry . ![]() |
mukina2: hate just full your body., na why your belle big like whale ownhey , na fredoooooo you dey talk to o , yo sure say you wear ya glasses so.Abi trophyless don dey make you go gaga , where you see big belle ![]() |
mukina2: Team Poldi, Per & Ozil - world cup winnersna only ozil dey start for germany ,others are benchwarmers . Even unfit hummels dey play before ya per at his best. that tells you how far una need to go before winning a major trophy . trophyless dey make una dey look for family abi.. in shina peter voice (baba mi pelu baba baba tie omo baba ni won je ) . see as mukina2 just attach arsenal to germany success , wetin you want make bayern talk ![]() |
mukina2: cheats know themselves . .MafiaOluwamessi!!!!!!!!!!!! ![]() |
mukina2: Everyone knows that messi is a good player, we accept, but why should FIFA/Sepp Blatter continue this Messi bias?carry ya case go heaven ![]() oluwamessi forever |
chic2pimp: Amadioha will visit you before you sleep today. Useless pikinwhy e no go be , when be say na cortana you run go meet when you go exile ![]() |
thank you my people , Mukina2 , chic2pimp(even though you go exile because you comot for 1st round) , chimerase2, Adaobi123 ,Safarigirl , titiluvly etc . |
mukina2: wetin cosign me consign them?idi0t wetin i do you , you just wicked ![]() |
mukina2: i carry gun so just swerve, before i do shooting practiceif only you can shoot higuain and palacio , i go marry you right now ![]() |
mukina2: Golden ball to messi .OMG this is unfairget a lawyer and carry ya case go heaven ![]() |
Titiluvly: Lionel Messi- Golden ball ![]() |
the golden ball OLUWAMESSI akanmuade , after pikin no more pikin |
mukina2: Nueur Golden Glovehe's a gunner too ![]() |
mukina2: fredoooooo .. Brazilians will be super happy . .Argentina didnt winwho care about the argentines , i only pity messi you dey see the germans players girlfriends and wives ? they're hot ![]() |
Idowuogbo: Na me go hold striker position? If no, I no do.i give you the striking role plus captain paapa , even if you wan be coach ![]() |
Idowuogbo: na only football thread u go dey carry man pikin go na, I like action!!!!come make we play our football for here , yeye gal .. ![]() |
GOTZE or shweinstiger |
Idowuogbo: Emm... i gats show love to my disciples na.U follow me? I follow back if I gbadun your parole.liar !!!!!!! , you dey follow me ? ![]() |
its all over GERMANY is the world champion |
game over |
mukina2: fredoooooo u see wetin Bayern causeWetin |
Roland17: Naaaa, he used to play for Dortmund which is my favorite German team.. Naaaa.. If u mean Hollywood FC? Yes not Gotze ![]() |
mukina2: Bayern nor fit say nothingthis is what trophyless dey cause , you dey look for family ![]() |
muller o |
see fine argentine babes |
Roland17: Why should I hate Gotze?anti bayern thins ![]() |
mukina2: Arsenal .. world cup loading . .thief arsenal ko , wetin make bayern say ![]() |
Roland17: Heart breakingany comment on gotze , i know you hate (like) him so much |
gotze scores |
Titiluvly:sleep ke , how can i when footy is on . if try am , i go dey dream the game live for my sleep ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 886 887 888 889 890 891 892 893 894 (of 1287 pages)


