Fredoooooo's Posts
Nairaland Forum › Fredoooooo's Profile › Fredoooooo's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 891 892 893 894 895 896 897 898 899 (of 1287 pages)
chic2pimp:hahahahaha bros you don wake up , dem go play the real match tomorow o , na friendly match we dey watch now ![]() |
neuer , see save |
mukina2: Ok .. looks like brazil has woken upcampaign after election , abegi bring out the german beers jare ![]() |
see oscar o |
Titiluvly: What if brazil makes a great comeback?? Hmm...let's see how it goesif na joke abeg stop am o ![]() |
scolari sef na mumu , played fred and bernard together against germany , you're short two already |
hahahaha oscar wan dive ![]() |
mukina2: another fake Brazilian is in Paulinhouseless north london players ![]() |
mukina2: Brazilians are leaving the stadiummost of the players no go sleep for house today ![]() |
mukina2: if them like, let them give brazil 6 penaltiessee chic2pimp don they go write story for chelsea thread ... he dey fear to show up here ![]() |
mukina2: if you check, he is supporting brazilna normal thing , he live in the past ... past glories and badluck ![]() |
wow see as them dey clap for them , half time ![]() |
mukina2: + 500000oloshi sepp blatter and his FIFA , if to say dem they play against a small country , brazil go win the appeal o ![]() |
mukina2: had engerrland played germany include CHIC2PIMP ![]() |
mukina2: Oscar's shot is blockedgo and sleep , them go play the real match tomorrow , this game is a friendly match ![]() |
Freiburger: He go see ball trap?idi0t ![]() |
Dante don drink beers before this match , he no even understand anything again ![]() |
hahahah see where marcelo wan die ![]() |
mukina2 ... england and italia , go be like . we even try sef ![]() |
mukina2: they really do miss silvaeven if he play , them go still chop am . ![]() |
mukina2: ref should end the game now bikomake scolari throw in the towel na , na by force ![]() |
mukina2: this is wickedgive them buckets handkerchief can not solve this situation ![]() |
abeg make scolari throw in the towel o ![]() |
hahahahahaha 5-0 ![]() |
adaobi123:bad belle ![]() |
pele fine girl , no cry o ![]() |
refree come and separate us we no fight again o ![]() |
4-0 game over ![]() |
3.0 ...krooossss , brazil don pafuka ![]() |
mukina2: behave today oi wan see how refree go help brazil today ![]() |
gooaaaallll and RECORD |
mukina2: luiz out muscles poor oezilwhat do you expect from a useless gunner ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 891 892 893 894 895 896 897 898 899 (of 1287 pages)

sheep! 
