Fredoooooo's Posts
Nairaland Forum › Fredoooooo's Profile › Fredoooooo's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 890 891 892 893 894 895 896 897 898 (of 1287 pages)
adaobi123: What happened to perfume ?that is what he can afford . Afterall na gift , just collect it and move on ![]() |
naijababe: Abeg o before Wenger wake up from his dream.iyalaje , lebron james dey market too , babaloja can buy him aswell , kosi wahala ....yeye team ![]() |
chimerase2: Abeg ma own na first half drawoni tete ![]() |
OluwaMESSI Akanmu !!!!! |
safarigirl: Apparently virus has entered Cortana like every other computer system LWKMD |
just for laughs ![]()
|
mukina2: Ta! me and you can nefa support the same teamuna too na badlucks ..... one dey support les blues and civ anothe eggland and italia ![]() |
Titiluvly: fredooo - ooo = 7 ![]() |
goooooooooooooooaaaaaaaaaaaaaaallllllllllllllllllllll brazil ![]() |
see this useless frog eyes gunners ![]() |
mukina2: na hate full ya bodyno na loff ![]() |
mukina2 , see as scolari gentle for bench .... them don use goals gentle am by force ![]() |
mukina2: hediotabeg you sef bet against argentina tomorow , chic2pimp dey support the argies ![]() |
Titiluvly: Brazil have been spelt..what are they spelling again?titiluvly ![]() |
mukina2: fredoooooo Casillas will be happy a bitabeg no call casillas for this matter , he's the most useless goalie in this tournee ![]() you feel for cesar or your fantasy team ![]() |
Titiluvly: B- Mueller = 1....R-KLOSE 2.....A-KROOS 3....Z-KROOS =4.....I-KHEDIRA =5....L-SCHÜRRLE =6you still get hope ? anything can happen in football ![]() |
chic2pimp: Sharrap dia nonsense and ingredientstime to bet against argentina , the oracle has spoken ![]() |
shuurrle again ![]() |
david luiz is a f00l ![]() |
chic2pimp: No be you him take resember?hahahahahahahah see wetin football go cause ehn all your teams don comot , you dey hear dey lament ![]() you are the opposit of octopus paul . Any team you support , na automatic ticket to elimination ![]() |
Titiluvly: 6 actuallyhahahahahaha , hope no dey again ? ![]() |
mercelo go dey find leg to hunt now ![]() |
schuurrle goooaaallll |
mukina2: Scolari biko pity fred and take him outi know say cesar na ya fantasy goalie , see gobe ..you just useless ![]() |
Titiluvly: Brazillian footballno wonder they are 5 nil down ![]() |
mukina2: fredoooooomidgets fc |
chic2pimp: shattap! No be your namesake be that?hahahahahaha this brazilian fred is useless ; |
mukina2: thief .. which Pep?sharrap there . look well you go see wetin i dey talk about .. ![]() |
see as fred shoot ball like mukina2 ![]() |
Titiluvly:american football abi ? ![]() |
make germany thank guardiola , neuer is now the best goalie in the world .... |
mukina2: na spuds player e nor consign mesee , this useless per don enter , germany defence don dey gamble , useless gunner ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 890 891 892 893 894 895 896 897 898 (of 1287 pages)



