Fredoooooo's Posts
Nairaland Forum › Fredoooooo's Profile › Fredoooooo's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 984 985 986 987 988 989 990 991 992 (of 1287 pages)
omo see lewandowski o |
CFCfan: Sergio Ramos could have easily been sent off in the 1st half. He elbowed Lewandowski on three occasions.that guy is an he-diot ![]() |
freecocoa: Fredoooo goodnight jare.no lele cocoa , splendid nite |
Chimerase: Abeg wia I fit see food chew for heremama put no near your side ? |
CFCfan: And Ronaldo blazes the free kick to Row Z.not bad for a rugby post ![]() |
half time , good result dortmund .. but thank ozil ronaldo and higuain for the goals wasted ![]() |
who is this tall guy wasting counter attacks for BVB |
welldone ronaldo ![]() |
offside higuain |
freecocoa: Na true sef, well they should try Amadioha, he may just be their only hopehhahahaha na okija juju fit do the job HAMMER MADRID !!!!! ![]() |
Chimerase: sharap I de flex de ball wit one beta gala wit pure water 2 flash de rubbishno wonder you dey yarn opata , na gala cause am UP DORTMUND !!!!!!!!!!!!!! ![]() |
una no go warn sergent rogers abi na sergio ramos now ![]() |
freecocoa: I've been fine o, just not always online when Chelsea plays.the funniest thing is that zeus play for dortmund , nothing dey for madrid today ![]() |
Chimerase: cm no pursue gal here nayou well so , cocoa na my padi , i beg park well and watch ball jare ![]() |
freecocoa: Hallowe miss you too cocoa , how u dey . na germany vs spain we dey this week |
freecocoa: Madrid is sleeping o.you !!!!!!!!!!! ![]() |
ozil welldone |
gotze injured ![]() |
ronaldo ooo |
lewandowski ooo |
good game so far |
[quote author=mama-gee][color=deeppink]I hope madrid advance. . .[/color][/quote]in one word LEWANDOWSKI !!!!!!!! ![]() Please answer honeric01 question . |
oga o , who go go find d-explorer from pluto where he dey o , next question pleeaasseee ![]() |
Idowuogbo: I dunno... I guess my disciples are loving d razz trend, comedy,user-friendly swags,serious-when-she-wants-to-be-persona etc...gbayi ![]() |
[quote author=D-Explorer]Ok, i think i need to change country.[/quote]country or planet ? ![]() |
[quote author=D-Explorer]Somalia [/quote]no wonder , i beg do quick make id no carry over this evening match , the one wey bird chop na him he go carry fly ![]() |
[quote author=D-Explorer]Apologies for the delay, i wasn't at the mercy of a good signal. It's swapped now and lets get rolling. . . .[/quote]na afghanistan you dey ? ![]() |
Idowuogbo: Hiya! Madam, pls serve my people one bottle of Ajase poki poki each pls.. Thank u!olohun , you no well i swear ![]() |
d explorer abi na interviewer na nigeria time we dey , interview never start ? for my end here we are an hour ahead 9ja o |
[quote author=D-Explorer]Fredoooooo! The Oluaye of Sports Section (hope say my o's complete sha. LOL)On your ques, yeah, right after the main interview.[/quote]i need more o's bros ![]() |
Idowuogbo: ^won de o!ale salo ( we no fit run away ) for nairaland , God catch you for me today , you must answer my questions ![]() |
terry g testing the microphone , d-explorer we fit ask question ? i get loads of them for id noble ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 984 985 986 987 988 989 990 991 992 (of 1287 pages)



