Fredoooooo's Posts
Nairaland Forum › Fredoooooo's Profile › Fredoooooo's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 985 986 987 988 989 990 991 992 993 (of 1287 pages)
Mortiple: O boy, e be like say you dey visit palm-wine joint too frequently these days.and tell me wetin good pass to drink palmwine after work , all work no play make mortiple a dull boy . atleast you go get knowledge of story wey no dey history book .morover you no go pay to get information , it save you money . you dey stadium that day wey india beat naija abi ? ![]() |
na muscle kill bruce lee ![]() |
Eye for eye simple. slice the he-diot throat too ..lobatan ![]() |
game over RVP win it all with class , mission accomplished ![]() |
anderson for rafael |
gervinho for podolski |
wheelchair on for rosiscky |
game over |
Hahahahahhahahaha Robin van pepe ..hahahhaha in your eyes ![]() |
biolabee: ope ooo... van p wayward shotLmao @ ope o ![]() |
3 consecutives games , three refree errors in favour of arsenal , something must be wrong somewhere ![]() |
walcot score , united don sell match ![]() |
arsenal fans not clapping hahahahahaha ![]() |
![]() make united pity arsenal small , let them win this game atleast as a change for selling rvp for winning the title ![]() |
half time off to the emirate , need to see the guards of honour for Robin van pepe ![]() |
lampadino |
Chimerase: PKdey there dey chop alone o ![]() |
penalty |
oscar !!!!!!!!!!!! gooal |
Odunharry: lol na so....football swt die..more of RVP 1 - Gunners supporters 0 ![]() |
@ID no 2 , 6 and 8 classics ![]() esu leyin ibeji me likey ![]() |
arsenal to guard of honour for van persie at the emirates , this is why i love football ![]() |
Chimerase:wetin happen bro , them ccollect your akamu ? na empty stomach you go sleep tonight ![]() |
Donlouise: Torres na epic failure 2day and 9ce goal from dl. To all d blue men in da house me dey hail ooo!! Fredoooo, Cfcfan, Havila me dey hail una special, special.double tuale for you too |
Havilah93: wey the soup na?soup dey , with enikeni ( heineken) ![]() |
CFCfan: Wow, it looks like Chelsea have booked their ticket to a 2nd consecutive European final! ![]() |
tonididdy: seriously guys...HOW DOES TORRESS SLEEP AT NIGHT ??with 50 MILLION euro on his bed ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 985 986 987 988 989 990 991 992 993 (of 1287 pages)
Na for there you go hear say India defeated Nigeria in football by 30 goals to nil; 11 players on ground, invisible 11 for air.
