Fredsmith's Posts
Nairaland Forum › Fredsmith's Profile › Fredsmith's Posts
He was nominted for the Best Performance by an Actor in a Mini-Series or Motion Picture Made for Television in the just concluded 2007 GOLDEN GLOBE AWARD for his part in his film ''Tsunami, The Aftermath'' (HBO) http://www.hfpa.org/nominations/index.html His new movie ''Dirty Pretty Things'' showing in cinemas in UK hit the box office: http://film.guardian.co.uk/interview/interviewpages/0,,824797,00.html I hope Silverbird takes this to 9ja Remember the translator in Amistad? That was him, Google him sha and know how far |
this babe fine oooo, gree for the guy abeg |
u still wan marry anoda woman husband abi u dey tell us say u get husband and wan marry anoda man wey get wife, l dey confused muki ![]() |
Cameroun,,, calabar ,,,, run ooo. I was in Limbe in March, at least l can answer this question, l second whitelexi in their resemblance to calabar, especially the ones from the english speaking side, they prepare edikakon soup even more than the calabar people. The ones in the west l have seen are really pretty fine and dresses to kill, they spend alot of money on their clothes and drink alot of alcohol and their pikin english trips me, lf l remember more l go tell una, but at the end of the day they have real pretty girls and alot too |
this one na paparazi, junk journalism, but e sweet, guy i been no dey take nl serious ooo, maybe i go begin find dates now ooo, because me too go like marry na him be say whitelexi accept the conversation, so e no even be junk again na, at least him no say no |
nobody dey, so guy enter full in the spirit of xmas,,,all these babes them go be like say them hold them side tight meanwhile nothing,,,bros go, no shaking |
see person wey don take my ring pose to the whole world finish, na him dey dump me like this, kai kai,,,,women na wa oooooo |
we go need hired assasin? |
see me wey don read quran finish because of her |
u don turn muslim by force abi? Abbey Wood man, no play with ex-Thamesmead bobo oooo, we are engaged chikena |
nothing dey happen |
nothing dey happen, person dey fit shoot air, water no dey pass him banks na, that reminds me Monsuru, Gani, Shaki, Alhaja Silifat and Hassan asked after you yesterday |
La ilaha illa-Allah Muhammadur Rasulullah! its a lie!!! kai kai kai |
La ilaha illa-Allah Muhammadur Rasulullah! |
guys i really enjoyed all these, Mukiiiaa baby, you can now show them the ring, our ring |
