Freshtruth's Posts
Nairaland Forum › Freshtruth's Profile › Freshtruth's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 64 65 66 67 68 69 70 71 72 (of 199 pages)
Sultana too bad trust me she bad ga nnnñnnnnñmnnnnn |
See who una dey call gold digger na whole president dey call |
Show glass governor, statue governor, a piece of furniture governor. Securities protecting a sculpture. Fear who no fear wike Wetin u wan come address to read the script wike wrote? Oga Abeg rest U take governorship position rub ground
|
as their manager on a deal until the summer of 2027. Mourinho, 62, succeeds Bruno Lage, who was sacked after the shock Champions League defeat against Qarabag on Tuesday. The former Chelsea boss returns to management less than a month after being dismissed by Fenerbahce following a Champions League play-offs defeat by his new club Benfica. Mourinho began his managerial career with Benfica in 2000 but took charge of only 10 games and left following a dispute with the club president. "The promise is very clear - I will live for Benfica, for my mission," said Mourinho. "I'm not the important thing - Benfica is important." His new deal at Benfica includes an option for the club and Mourinho to decide not to continue for another season up to 10 days after the end of the 2025-26 campaign. Lage was sacked despite losing just one game across all competitions this season and Mourinho inherits a side that sit sixth in the Primeira Liga, five points adrift of leaders Porto, but with a game in hand. His first game back at the Lisbon-based club is on Saturday at 18:00 BST when they travel to 17th-placed AVS. The Portuguese, who famously gave himself the moniker 'the special one' in 2004, returns to Stamford Bridge to face Chelsea in the Champions League on 30 September. https://www.google.com/url?sa=t&source=web&rct=j&opi=89978449&url=https://www.bbc.com/sport/football/articles/c3w54x0qzwvo&ved=2ahUKEwiVqKHj-OKPAxXY5wIHHWqGJ1cQFnoECGMQAQ&usg=AOvVaw2h6JQcwYy9HT3ZyV8oZo0j
|
RollinTNDA:HIV is better than cancer he should do cancer test instead |
We need AI as president of Nigeria play we dey beg |
Even if dey deduct da 3 point na still on Benin rep advantage una still get mind drop 2points for south Africa after una no way is at stake. Thanks the last match is against Benin at home after una draw or loose that match we go take Time beat ina before ina go back to una verious clubs for Europe |
I think Ai will don a better job than tinubu i think nigeriand should embrace Ai |
Olosho hours get money pass WHO dey rene duplex the 300k per dau na change |
I missed mama peace |
Na Mayweather money cause or this nonsense if he had stick to is poverty UFC he for no dey misbehave |
Bro with that arsenal squad they are among d big boys o so retrace ur statement |
Arsenal have the square to do no excuse for mikel Just imagine if Arsene Wenger handle this carol of stars they will unbeaten |
Pls help me konji done finish me bro I dey look for a shawo quarter like this |
Just as is between APC and PDP in 2023 thanks to ince who made it possible |
SmartPolician:Shine e no dey see he just dey fooooool himself don't deceive |
seunmsg:people go dey rule send their children to the very best university in the world aquire the best luxury of life it and ur work is to praise and type in poverty what is stopping u from aspiring to be president ur sef u no like park money too? Their children wet u senior go still rule over u
|
North today north everyday what special about the north Sef me I no be tinubu fan but his no coward to bow or fear northern people. The painful thing is that after little progress made from 1999 to 2015 . A northerner carry us back again to square one |
Wow nice one sir, u just heal my soul m so greatful sir well done sor |
All this obidents no get respect o make whole ex president step down for obi una get mind o |
My main question is who is her sponsor , how did she have money |
Na only food Dem set see Nigerians na tout na full that olace |
CoronaVirusPro:here comes Awon laptop crew na ur hustle make wife guy n pikin shop |
I have fulfilled my six months of looting rivers strate money big thanks to tinubu and wike without u guys this won't be possible.
|
Tinubu knows Nigerians mu buttons he clearly kw how to distract them Tinubu to his wife: I told u it will work ![]() |
Una no go rest for men matter I no wan spend na by force Yes I be weak man Yes I no dey give shi shi Yes I refuse to be manipulated You dey find who u wan pour spit for him face go pour spit for ur own face
|
U dey kill people business bro those road side hawkers who can't afford quality chargers for their costumers how dey wan do? Be warn |
This very dark man self he no go rest for once na ashswo he be?
|
This swore get mind o kirikiri set hungry am un cook beans dey hungry am as nnamdi kanu, ask Mandela, ask abiola when U go dey prison dey cry for d rest of our life people go dey house dey enjoy doggy
|
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 64 65 66 67 68 69 70 71 72 (of 199 pages)
to read the script wike wrote? Oga Abeg rest U take governorship position rub ground