Freshtruth's Posts
Nairaland Forum › Freshtruth's Profile › Freshtruth's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 74 75 76 77 78 79 80 81 82 (of 199 pages)
Kdon2:you lack respect |
Cristiano and messi is clearly older than this guy o even Thiago Silva and Mikel obi
|
Dhon11:haba |
Am new on offshore advise me |
2nd term is meant for cash out for governors he finish am before 2027 make I kw wetin cause am ![]() Just as umahi started a football stadium and use it to cash out and leaves for his successor ![]() |
Kobicove:Anything make obi leave Adc they go so dey empty making 2027 becomes 2 hourse race between obi and tinubu |
Wise man he has position himself for Edo governorship sit I like politicians who are calculative |
Time dey ho u dey old for ground do make u play for Nigeria. Before u dey shine teeth like who see boobs |
Woke insulted ur friend yesterday at Edo u are here defending him. Chai which kind people obi sef dey carry near body |
This 2 think we are are not wise they no say Nigerians no dey reason their matter again they just want to trend untop bad economy. Evern cristiano and Messi done reign go who be una 2? Abeg make una shift make i see Peter obi
|
Obi your main focus should strategies with the youth on how to monitor results on election day in each stars . You see the votes Nigerians ready to vote for you again. If you observe very well the focus is not on atiku by the elite their major focus is on obi cause they knew he clearly won 2023 presidential election that why all focus are on him this time around. The action on Benue and Edo governors towards obi has won him sympathy vites already weda u like it or not weda Atiku, and obi run separately tinubu is not having any advantages at all. Akwa ibon governor moving to APC is even an advantage to obi if u ask me it have clear the way for obi to win their state. So obi do serminars now on how the youth can safe guard their votes in each state's . Tinubu bad governance has already campaign for u sir. Coalition or no coalition nothing Will stop u if I take my humble advise u won 2023 election but lack enough agents in each of poli unit sir.
|
Omo tttttttgggggggggggggggggggggggggggggggg
|
Edo is shining every body is happy una no go thank govnor ![]() People die when obi come last time and news no carry am, Edo people sef nor kw say people die when obi visits, obi himself non kw say people die for him head. Now only Governor and apc people for Edo kw . This okphebolo with him earthquake name dey carry him second term dey joke o |
Ofunaofu:yes o adrleke done enter apc already. Tinubu done win 2027 already |
I done personally go YouTube go watch this guy best nothing spectacular not even a long drive or the goals are clearly tapins. No speed the guy be like kanu. Be like them thay smoke Colorado for Anfield. Frankfurt owners will be popping whiskeys through out this week for one of the most successful scams in football history for a guy Nunez is clearly better than. Worst still they want sell Diaz who is suppose to be the next star after Salah for just 75m chai I no understand this.
|
You weigh both pocket and u said to ur self I can't miss this opportunity . Stop this long talk we are not kids
|
They behave like small pikin
|
New sheriff in town. Anything u see u will take it am serious about it
|
Edo is shining ;DThe governor is working una no go thank governor ![]()
|
Kwankwaso is one of the most currupt politician in Nigeria history a tribal bigot |
This na d man wey do the magic for Lagos gan gan no be any tinubu |
His mouth has finally been shut by appointment ha can now song tinubu praises again ![]() |
ADC iss. Working Edo is shining, una no go thank governor ![]() |
ogaemma:lie with sense. Diatti build university which kindie be this come bbe Baze university a private uni Omo. Unna lies done tire me here
|
Game over for coalition. Fear who no fear papa seyi
|
AMINDA:cho cho cho commot here u just talking anyhow here and his painful
|
Obi pls don't use this guy as running mate he is too dull abeg
|
eepeepook:look at when he is younger and clear ur conscience
|
Only once wey u go for Senate u became wealthy na wa |
This wan wey be like female still dey talk obi done suffer because of election
|
"The governor can say that because of the kind of h@tred that people had for Peter Obi, including me. And when you have so many of us that have such h@tred for people like that....." – APC chairman in Edo state, Jarret Tenebe opines that the presidential aspirant, Peter Obi can't come to Edo state without permission because of the h@tred the people have for him. https://www.gistreel.com/peter-obi-cant-come-to-edo-without-permission-because-of-hatred-people-have-for-him-jarret-tenebe/
|
Kwakwaso will inherit buhari 12million votes if he have nothing to do with APC or pdp and adc |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 74 75 76 77 78 79 80 81 82 (of 199 pages)
