Freshtruth's Posts
Nairaland Forum › Freshtruth's Profile › Freshtruth's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 81 82 83 84 85 86 87 88 89 (of 199 pages)
Na over feeding dey do us when goodluck dey rule us pikin wey begin misbehave because of over feeding na punishment Nigerians dey for. APC hands. Even the 2031 na Timubu go still put Ganduje as his replacement ![]() |
People dey fight war Iran say make I still fight |
Omo don't joke with Israel ooooeven America dey fear them |
If Nigerians get Egyptians mentality u would have sit up with ur ogoro face
|
The okpos are d ones causing the backlash d sch authorities are on point. U a breast done tire person he no get value again |
Pootle:even for that Lagos them feel still leggo am |
Curious345:vote buying we do the magic no be Nigerians were I kw again |
omo truth must be told u dey press Nigerians neck u dey hold them make they no cry |
Negroid001:it not funny I feel n understand what he was passing through that night na God save am he own worst pass. My own |
nairalanda1:here u are right sir but the democracy no dey help at all that y I use the word Ngonzi should just be appointed in the next 4years. Peter obi is also an economist just like soludo but those guys the Nigerian blood as eating deep into them |
Forget sentimental pls Nigeria let Give Ngozi iwela a chance infact she should be appointed Nigerian president for just 1 term that woman will fixed Nigeria Nigerian Economy. At the Age of 78 your reason faculty is becoming low as u ages talk more of someone wey dey sniff coke on a steady make he rule this nation. Who no get work this period I sorry for that person |
Yesterday I went to wan joint to relax I saw a guy in my area I signal him he came and clap me that was the biggest mistake I ever made is to call him I ask him to take anything he want to drink he was with something like a cirragtte on his hands he offer me I told him I don't smoke he said ok we were talking as talk bring talk I was like afar make I smoke the cigarette for ur hands never knew it was kolos I drag like 2 and the stuff got off on his own after like 5mims the next thing I was feeling strong thing moving in my body I told the guy am leaving. He told me to find him something I offer him d last 5h in my hands he told me is too small. I was having 7k I'n my pocket and my phone this time I just told him am leaving he was like afar na I should give him something I just ignore and start . Moving after I work a few kilometers heart region begin to feel serious pain as if am going to loose my life I was like maybe am dreaming let me wake myself up I realized I wasn't dreaming at this point the heart region begin to pump really fast and my hands begin to shocked me, I put my hands on my heart region and I was shouting somebody help me I don't want to die the woman and people around those places were laughing at this point I began to feel very weak I sat by the corner of the main road a man approach me shouting young boy like u wey dey do drugs see as I want take run mad, at this point he wanted to hit me I quickly get up and keep walking at corner of the road I begin to plead to God mercy I was like Pls help me God I don't want to run mad , I was crying I don't want to run mad people passing by are just laughing when they pass me . I was staggering I can't remember anything at all but I keep saying I don't want to run mad though as this point am looking for an a open space to lay my head' to no avail a man on car offer to take me to my street location at that moment I declined is offer cause of the fact that people in the area will be so shock a young vibrant man like me had run mad cause that d direction I was now dome on me no longer death again. That k God I met a gate man on the way who said I should sleep in a open shop y he watches over me after like just an hour I began to regain my senses a little i was like Thank God o I will not be running mad after all. I have just gotten job at Excravos affiliated to Chevron tomorrow was suppose to be the last day of the training have already been confirmed staff with a monthly salary of over 300k excluding allowances when I was in that bad state all this was running through my mind now that God has done it for me this costly mistake comes in. Kolos is a killer only 2 drag oooo from an ignorant person like me |
See person wey for dey earn 88 billionaire in 4years in Saudi Arabia u allow them okocha and co to brainwash u with playing in Europe nonsense bullshit. If na okocha get this opportunity during his time he no go think am na poverty make am dey do avert for betking. Oshemein u have brought shame to ur family I pour spit for ur face na mum* man u be ![]() |
Amorin still get work who qualify a team for champion league come still win Europa league dey jobless chai life no balance Posternoglou wife dey pour am better cold water for head ![]() |
Shot at Wike |
Nairalander248:you say wetin village people done hold Oshimem destiny Ahilal is a big club in Asia. Oshimen wetin dey do u
|
GanagiBitrus:be like them dey plant money for Saudi area. |
They never even serve food guests done dey give excuse not to eat. Atiku and obi u see Tinubu is in every party cursing confusion and problem just thrown in the towel 2027 is already in the bag for tinubu
|
Na this one be the real money na water. This guy is already above wizkid n Davido in wealth combine l Ike this Omo make them pour me water |
😳😱💪🏼The salary that Al-Hilal offers Osimhen is ??🏾 | #IgbereTV N84, 000,000,000 Yearly N7,000,000,000 Monthly N1,700,000,000 Weekly N243, 000,000 Daily N10,100,000 Hourly N169,000 Per Second
|
Okoya money sha |
1.6 billion naira a week na Osimhen go buy this country last last . me wey dey see 245k per month thinking I be big boy If my pikin no play this ball say na. Sch he wan go wetin I go use he eye see
|
Uba question self |
But y NFF be like this self? |
Even if Apga feed tumpolo what am I saying even if domestic goat dey will win Anambra state suludo should better defects after d election if he wise |
Major Supprters of President Tinubu ahead if 2027... All 36 State Governors, All 109 Senators, All 360 Members house of representatives, All Ministers, All 774 local government chairmen, All State House of Assembly members, All Commissioners, All Traditional Rulers, All Inec All Police All Army All Navy All Airforce Etc... And you expect your vote to count in 2027... 2027 election is already settled in 2025. Who wan waste e money make he waste am
|
Friendly match on top wordcup where we no dey go? What d use?
|
He lives life to d fullest |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 81 82 83 84 85 86 87 88 89 (of 199 pages)


