Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,157,987 members, 7,835,312 topics. Date: Tuesday, 21 May 2024 at 08:30 AM

Gameboy727's Posts

Nairaland Forum / Gameboy727's Profile / Gameboy727's Posts

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (11) (12) (13) (14) (15) (16) (17) (of 152 pages)

TV/Movies / Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by gameboy727(m): 6:52am On Sep 12, 2022
Aguwanyi:

Las las if e be say na d man be her current guy now

Lol. E fit be o. We don't talk no more.

1 Like

TV/Movies / Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by gameboy727(m): 11:49pm On Sep 11, 2022
This Bryann story just reminded me of what happened to me one time with my ex. Me and her dey waka for road side na im one senior man wey don dey try run things with her come drive by. I notice say the nigga slow down kon wind down. Na so I kon greet am "Good evening Sir" oo thinking say na her uncle grin grin cry cry
I kon go stand one side as dem talk for a few seconds. Na later babe kon clear me say no be her uncle o, say na one matured fool wey no wan gree her rest. I felt so foolish for greeting the man eh grin grin
TV/Movies / Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by gameboy727(m): 8:37pm On Sep 11, 2022
Yuneehk:

Maybe a common enemy.

In Shella? The other 2 should be wary of Chichi. That lady is loyal to no one.
TV/Movies / Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by gameboy727(m): 8:31pm On Sep 11, 2022
How Chichi, Rachel and Phyna became BFFs is still a mystery to me. angry

2 Likes

TV/Movies / Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by gameboy727(m): 8:21pm On Sep 11, 2022
Imagine there was no level 3, We would have been watching the screaming competition going on in the garden. Thanking you Biggie for this twist. We still have Doyin (defender of the Shella ship) and Elozy gracing our screens

5 Likes

European Football (EPL, UEFA, La Liga) / Re: Official Manchester United Fan Thread:''20 Times EPL Champion by gameboy727(m): 8:19pm On Sep 11, 2022
grin
TV/Movies / Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by gameboy727(m): 8:03pm On Sep 11, 2022
Rossycee:

I thought Ebuka said they are no longer competing for the price

Yes they are no longer in contention for the prize, but they will be brought back into the house like guests I guess.

1 Like

TV/Movies / Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by gameboy727(m): 7:57pm On Sep 11, 2022
Omoh, for me oo, I like this twist. The fewer the house gets the more boring it becomes. Make dem kukuma dey the house till the final day Abeg.

1 Like

TV/Movies / Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by gameboy727(m): 7:53pm On Sep 11, 2022
Sanqa:

cheesy can eloswag cook?

Them go survive on munch it and fizzy drinks. grin grin
TV/Movies / Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by gameboy727(m): 7:52pm On Sep 11, 2022
They (level 3 evicted Hms) will return to the main house unannounced eventually
TV/Movies / Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by gameboy727(m): 7:48pm On Sep 11, 2022
Only Doyin, Eloswag and Chomzy in the other house? Hmmm

1 Like

TV/Movies / Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by gameboy727(m): 7:46pm On Sep 11, 2022
Chomzy see you on the other side.
TV/Movies / Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by gameboy727(m): 7:45pm On Sep 11, 2022
Bella. Mumu for love

3 Likes

TV/Movies / Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by gameboy727(m): 7:44pm On Sep 11, 2022
Ebuka Wan scatter this Shella ship

1 Like

TV/Movies / Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by gameboy727(m): 7:44pm On Sep 11, 2022
One more eviction.
TV/Movies / Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by gameboy727(m): 7:41pm On Sep 11, 2022
Which one is this Covid conspiracy again? It makes no single sense.
TV/Movies / Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by gameboy727(m): 7:31pm On Sep 11, 2022
Me I like this twist oo. We still get the option to watch these HMs instead of people like Shella.
TV/Movies / Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by gameboy727(m): 7:29pm On Sep 11, 2022
Lol. Doyin is soo confused.
TV/Movies / Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by gameboy727(m): 7:28pm On Sep 11, 2022
Evicted Hms are no longer in the running for the cash.

1 Like

TV/Movies / Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by gameboy727(m): 7:27pm On Sep 11, 2022
KIDDRICAsHAWK:
So, fans voted for nothing abi wetin? grin grin

Biggie use fans catch cruise grin grin grin
TV/Movies / Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by gameboy727(m): 7:24pm On Sep 11, 2022
What the fvvckk is happening Biggie? angry
TV/Movies / Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by gameboy727(m): 7:23pm On Sep 11, 2022
Eloswag going to level 3 too

2 Likes

TV/Movies / Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by gameboy727(m): 7:21pm On Sep 11, 2022
Time for Eloswag to geddifok out

1 Like

TV/Movies / Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by gameboy727(m): 7:19pm On Sep 11, 2022
Doyin is in level 333333

1 Like

TV/Movies / Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by gameboy727(m): 7:18pm On Sep 11, 2022
Level 3? When this show dey end again sef?

5 Likes

TV/Movies / Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by gameboy727(m): 7:17pm On Sep 11, 2022
Bella go wait for dinner date tire grin
TV/Movies / Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by gameboy727(m): 7:14pm On Sep 11, 2022
As Doyin don komot so, bye bye to Eloswag and Chomzy then.

1 Like

TV/Movies / Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by gameboy727(m): 10:18pm On Sep 10, 2022
Old school songs too I see.
TV/Movies / Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by gameboy727(m): 9:11pm On Sep 10, 2022
Team Adekunle won the Dano task. Congratulations to them.

14 Likes

TV/Movies / Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by gameboy727(m): 8:02pm On Sep 10, 2022
Everybody don talk finish?
TV/Movies / Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by gameboy727(m): 8:01pm On Sep 10, 2022
Doyin e dey show for your body. Ajebo pikin.

1 Like

TV/Movies / Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by gameboy727(m): 7:24pm On Sep 10, 2022
Everybody with their sad story. The saddest one should win.

1 Like

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (11) (12) (13) (14) (15) (16) (17) (of 152 pages)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 14
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.