Gamezi's Posts
Nairaland Forum › Gamezi's Profile › Gamezi's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 11 pages)
Thats what it is.. people want miracles..they believe in miracles |
You dey your husband house still dey get belle for another man outside… while your husband dey work hand to feed you and your pikin.. this gender self |
Omo like play play anambra don turn something else |
publicity stunt Bread seller.. fish pie boy and many more comes to mind |
Its just like embracing new wife over old experience wife…las las they will all be the same even the new aes will be worst than ecowas.. because the govern body are just juntas. Vagabond |
Lol and shame no catch them 😂😂 anyway na niger we dey.. no hands is clean |
We self know.. and the one she never said we still know…. We nigerians know this country na death zone, anything wey no suppose happen dey happen…. I no even blame her for anything.. but if na me , i would have shut it.. many things are better left unsaid. |
She is a narcissist Second one : endured her selfish behavior for years just have to let it go.. did alot but never received any.. after everything na you not doing enough end ham .. |
What i think is that… all countries have one or two problems.. you dont dry your dirty pant outside |
If you sell your brother cheap.. the buyer wont trust you |
You’re finished |
AI |
Gruesome.. some people are not human anymore, no guilty conscience no feelings nothing this news just hit me somehow cos i don’t know how many people would have been victims of this.. and will also be victims |
These is getting too much… destroying your own infrastructure.. this is not freedom fight anymore.. parents will be out of business.. kids out of school this is setback for the region |
Yea seriously…reekado banks and co no be only artist even footballers too.. i read about footballers going through alot on pitch after marriage, morata nearly give up football years back as enderick young brazilian talent wey suppose dey drag form with yamine lamal go marry i know its over… no play time in madrid even brazil no call him |
Sha no go burn innocent people again… |
Soap: dudu osun Cream: nivea and oil |
What i see is greed!! Why needing help always.. you mess up your chance and you paid for it then move on do what works best for you must you two be together ..?? Learns skills go school find things do you still young to be begging for help up and down |
We all gat our own sad stories.. especially we wey still dey naija.. no be life we dey live for here |
Anything for the News 😂 |
I go just ask him to send account and block the weyrey.. week later na to call family meeting and warn the idiot never try such again |
Rip justice .. now is between you and your deeds |
Like seriously sometimes i question humanity.. cos i dont know how someone can see comfort.. success development and choose to be object of destruction.. weapon of evil.. robbers . Cultists. Terrorist.. kidnappers, thieves , criminals.. i dunno even if the give them salvation and freedom they still choose the opposite |
Abi oo that's why God gave us brain to think .. not to disturb him with meaningless prayers |
You killed a struggling scrap scavengers because of 100k .. smh |
Hop no b those Chinese wey dey redeem card and btc dem go carry…130 was a massive arrest |
Pain went straight to sad African 😝😝 |
Still wondering how we get here.. this is too much for us make dem finish this country |
No corner of this country person can be safe… bad government bad neighbor bad relatives |
177 suspects.. e be like na everybody be criminal for this country na person wey hand touch don burst |
Minor for God sake… and all this police na person papa ,brother and uncle .. they get family too ah Even if they send you deaths errand cant you use humanity too This is clearly shown that Nigeria police are not human.. any matter wey go lead to police abeg avoid ham |
Why taking hard drugs when the country already make you crazy |