Gbegirisoup's Posts
Nairaland Forum › Gbegirisoup's Profile › Gbegirisoup's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 155 156 157 158 159 160 161 162 163 (of 220 pages)
Why the backlash on this third hand fairly used BENs though! ![]() Even me sef wan sell my Camry. One guy Don even price am sef. Pipo still dey buy fairly use na! ABI? ![]()
|
Abeg where is Nadesh. Come and get this video let's watch! The guy funny die He said five people used the Suzuki Benz! ![]()
|
No o. Na dis third hand fairly used Suzuki Benz be our Highlight now. ![]()
|
Rara o. Na una third hand fairly used Suzuki wey wear Mercedes-Bens cloth!. ![]()
|
E fit be sey, Dem wear am Mercedes BENs cloth but na Suzuki parts E get! ![]() Hohohohoho! ![]()
|
Hahahaha! Make una check very well o. The engine fit be Honda engine o. I Don't trust all this refurbished third hand cars. ![]()
|
Choi! Who do you this thing oga! ![]()
|
Yes she does. But na third hand fairly use! Congrats o, but be ready to contribute for mechanics! Na dia the money wey una get go end. ![]()
|
This old man likes fooling himself Sha! Everytime you will just be desperately displaying your stupidity. I dey shame for you. Even when you can see black, you will say it's white. ![]() Brand New BENs Kee you dia! ![]()
|
We say it's edited! You ask a question they respond. You edit. Shikena! Are you a learner? ![]() |
Hahahaha! See this dumb mofo trying desperately to convince he's demented brain that white is black!. ![]() I laugh o. Meanwhile I asked a question and was given prompt response. ![]() Guess what I edited the response. ![]()
|
Walai! The panel beater no just try at all. Oga panel beater must you make the car so obvious it's third hand? ![]() You just ruined it for the touts. ![]()
|
DownChelsea:The gear box fit be Toyota part sef. ![]() I hear sey the Moto na push and start! ![]()
|
I Stan a brand new SUV driver. ![]() Not some bend down third hand fairly used BENs! ![]()
|
So is this one. ![]() Choi! The height of ignorance. ![]()
|
Hahahaha. ![]() Third hand bend down Mercedes BENs. ![]()
|
I wonder o. ![]()
|
Hahahaha! ![]()
|
Choi! Panel beater Don beat this car tire! ![]() I laugh in brand new car! ![]()
|
Reussite:You dey mind Dem. Well I believe dey also know that coffin dey bought their mgbeke is old but shame no go let Dem admit am. ![]() Brand New ko, Bangalore ni. ![]()
|
Na so na! ![]()
|
Oh mehn. Mercedes-Benz love Mercenaries!. ![]() They even speak pidgin. Hohohohoho!
|
Yea,. That probably got me thinking. ![]()
|
Hahahaha! I still dey laugh o. ![]() Amen! ![]()
|
Hahahaha! ![]()
|
I remember last night dis aunty was rambling about how the car was brand new. I was just wondering if she's blind or hasn't ridden a car before. ![]() Aunty wey mumu! ![]()
|
Hahahaha! Una new fairly used BENs. Choi! ![]() |
All these touts dey make me laugh. I don laugh sotey my trouser Don tear! So tear rubber dey hungry una laike dis? ![]() Well my fav drives a brand new tear rubber innoson SUV. You fav can only drive third hand fairly used Bens. ![]()
|
Amya:Don't mind Dem. They thought it's that third hand fairly used BENs they bought their mgbeke with scratches. ![]() |
nadesh:Yes o. you fit get am 3m for Berger sef. ![]()
|
|
Very dumb fan base trying so hard to prove a useless point! ![]() I laugh at their ignorance. ![]() It would have been better if you guys didn't mention it's brand new sef and just brag about the car itself. ![]() Olodorabata people! ![]()
|
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 155 156 157 158 159 160 161 162 163 (of 220 pages)