Gbegirisoup's Posts
Nairaland Forum › Gbegirisoup's Profile › Gbegirisoup's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 156 157 158 159 160 161 162 163 164 (of 220 pages)
SiobhanMeadow:Innoson and this third hand accidented car aren't in the same league abeg. Brand New innoson anytime baby. ![]()
|
Well I don't blame you guys, una nefa enter or see brand new car for una life before. ![]() Even tokunbo clean pass that thing wey una madam buy herself. ![]() This is third hand fairly used Mercedes BENs. Not Benz o. ![]()
|
But wait o. Does it mean you guys still couldn't keep up with the contribution? I know sey na una madam complete the money Las Las. Probably all those old dicks she sucked in Ghana paid of. ![]()
|
So these Dundees believe that their third hand Mercedes bens hand me down is brand new? I shame for una abeg! Very local set of people! Una wan compete with Mercy? Hahahaha ![]()
|
Choi! So touts upon all una akawo na third hand fairly used Ben's una fit buy una madam. ![]()
|
nadesh:If you want this Mercedes Benz third hand fairly use. I can get it for you. ![]()
|
nadesh:Mercedes even wished us well. ![]() We the best fanbase ever! ![]()
|
I will come back when they are here. For now let me tidy up something. ![]() |
Nina have Mercy na. ![]()
|
I'm even hearing the fairly used Benz was bought from bobrisky. ![]() I can't fit laugh o. ![]()
|
Choi! See the tokunbo accidented Ben's not Benz o. ![]()
|
dominique:Mercedes reply to whatever you tag them. ![]() Ask them anything . They answer! Auto response!. ![]()
|
Virgo1:They know her fanbase! ![]()
|
Una good morning or afternoon o. ![]() I woke up with laughter in my lungs. After all I saw last night. Third hand fairly used Benz. ![]()
|
SiobhanMeadow:From donations abi . Remember the secondary school children. .Till tomorrow! ![]() |
Abeg, E go be tomorrow. No be cos of third hand Benz I go dey awake. ![]()
|
Hahahaha!
|
Make una just Wait. ![]()
|
![]()
|
I don check tire, I didn't see anything on Mercedes page. Audio brand new Mercedes! ![]() |
No worry, the truth go spill tomorrow! ![]()
|
So Mercedes no Sabi spell again? ![]() You guys should try harder! ![]() How dumb can a fan base be? ![]()
|
SiobhanMeadow:Well I don't blame you. You nefa drive brand new car before. Brand new keee u dia! ![]() |
Nadesh Don go sleep sef! Come and see the third hand Benz o. ![]()
|
Choi the fuuuckboy's mouth go just dey smell anyhow! ![]()
|
DSS custody. ![]() Besides he's just a fuuuckboy! He's a puuussy! ![]() Audio twinny!
|
Hahahaha! Otondo said the third hand fairly used Benz better pass innoson brand new tear rubber jeep. Choi! No let envy make you prefer bicycle to Keke! ![]() |
SiobhanMeadow:Chai! Tokunbo! Third hand used car. ![]() I laugh o. Una no reach 70m again? ![]()
|
Well put Couldn't have said it better! ![]() Ant it's not even our birthday! ![]()
|
![]() The Benz o! ![]()
|
The gbas gbos wey una dey find for mercenaries and Ike gang, una no go see. ![]() But una go wait Sha until.... ![]()
|
SiobhanMeadow:So why are you Wailing on mercenaries. Even if they are a conglomerate of trasha haters. Shey na still fans? That made you people cry today? Na wa o. Such fans! ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 156 157 158 159 160 161 162 163 164 (of 220 pages)
