Get2victang1's Posts
Nairaland Forum › Get2victang1's Profile › Get2victang1's Posts
1 (of 1 pages)
See in life don't do what you don't want people to do 2 you When you do Dj chicken, slap pastor, beat one other artists for hotel passage life dey sweet you. Small video nd audio VDM drop you dey run up and down since Portable d gods don't work like that, them must ask you " You thief Keke abi you nor thief Keke? Equity begats equity he who comes to equity must come with CLEAN Hands |
After Nigerians slow down payment of Dstv & Gotv subscription pepper no enter like before Naija Una get level |
1 (of 1 pages)