₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,594 members, 8,422,708 topics. Date: Monday, 08 June 2026 at 05:25 PM

Toggle theme

Ggrin's Posts

Nairaland ForumGgrin's ProfileGgrin's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 150 151 152 153 154 155 156 157 158 (of 424 pages)

RomanceRe: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by ggrin(f): 12:59pm On Jun 20, 2015
pbs4real:
Sinaj,prettythicksme & vhema make una cum toast metongue
vhema keundecided
RomanceRe: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by ggrin(f): 12:58pm On Jun 20, 2015
kinglekan:
U dey mind am. undecided
undecided
RomanceRe: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by ggrin(f): 12:55pm On Jun 20, 2015
alberto2k:
shey u get 2holes na undecided

transgender oshi grin
na only one hole I get naundecided
RomanceRe: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by ggrin(f): 12:26pm On Jun 20, 2015
naijaboiy:
[color=#1980BC]You be man na angry[/color]
embarassed
RomanceRe: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by ggrin(f): 12:21pm On Jun 20, 2015
dharay99:
ask ur kingtomtom na.
kingtomangry

Who be draifyhuh
RomanceRe: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by ggrin(f): 12:21pm On Jun 20, 2015
KingTom:
Jay kelly, I don't date men! grin I'm not gay grin
make I go do surgery againhuh
RomanceRe: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by ggrin(f): 12:20pm On Jun 20, 2015
alberto2k:
u go toast me abi tongue
I no dy do alberto2gaylipsrsealed
RomanceRe: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by ggrin(f): 12:19pm On Jun 20, 2015
naijaboiy:
[color=#1980BC]Sorry I forget cheesy

Kingtom don drop wooing lines for you. Oya do your own. grin[/color]
hin no write ma name put nacry
RomanceRe: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by ggrin(f): 12:19pm On Jun 20, 2015
KingTom:
Guy you blind ni? you no see say Ggrin na man? grin
aunty migrin
RomanceRe: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by ggrin(f): 12:17pm On Jun 20, 2015
naijaboiy:
[color=#1980BC]HaHaHaHa grin

Nawa o!

I don confuse for that guy/girl matter sef huh[/color]
gringringrin
RomanceRe: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by ggrin(f): 11:55am On Jun 20, 2015
KingTom:
Sorry sir, let me modify it to him grin
oya go modify *insert name* put ma name thrcry
RomanceRe: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by ggrin(f): 11:54am On Jun 20, 2015
dharay99:
qood u sh0wed up.
Plz tel him to fill in ur name in daht gap

0r better still yhu force ur name der b4 draify sh0ws up.
who be draifyangry
RomanceRe: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by ggrin(f): 11:52am On Jun 20, 2015
huh
RomanceRe: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by ggrin(f): 11:45am On Jun 20, 2015
naijaboiy:
[color=#1980BC]Kingtom Alberto2k Orijin101 Jacksparrow0100 Tosyne2much Stephenqueen Misssclassy tongue Ladyboss1 Twaci Tomfrench Adeh39 Deejavuu Truckpusher Afapecharis Ronald4lif
E.t.c... e.t.c...e.t.c[/color]
u no fit call me abiundecided
RomanceRe: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by ggrin(f): 11:42am On Jun 20, 2015
KingTom:
The reverse is the case in her condition grin
herundecided
RomanceRe: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by ggrin(f): 11:42am On Jun 20, 2015
francizy:
Muhehehe, ggrin, didn't know you did surgery oh! shocked shocked shocked
Guess you were tired of being a man (Kim K's dad).. cry
grin
RomanceRe: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by ggrin(f): 11:41am On Jun 20, 2015
francizy:
Hehehehe, ashewo free of charge.. grin
huh
RomanceRe: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by ggrin(f): 11:40am On Jun 20, 2015
KingTom:
Name (Insert name here)


I just dey sleep yesterday na hin my Taribo rise dey dp jigbijigbi, I look your profile chai e be like say make I lash my phone, you don turn me to weyrey see as I dey type rubbish Abeg just gree for me na, make we freestyle small make You give me rice make I give you beans. you know say banana no dey always sweet until e enter mouth abeg na. I dey read your comments e dey do me poko poko, kpai kpai I dey Kpekere for your kontus my piakatus wan enter your kpekus chaaaaai




grin grin grin
angryangry
Dating And Meet-up ZoneRe: "Chat Central and Derailer's Paradise"...Welcome! by ggrin(f): 11:49pm On Jun 19, 2015
stephenqueen:
Make ogunlakaye give you head angry angry

Wetin be your own undecided ishilove na the babe wey I wan carry go see my mama wey dey disturb me to marry, so na ori ife be the nickname wey I give her.Na you the witch for ma village send cum ba angry angry, una no wan make ah marry this year undecided
she go soon ban u gringringrin
Nairaland GeneralRe: Airforce1 Such A Diva: Hit Or Miss? by ggrin(op): 11:48pm On Jun 19, 2015
Built2last:
Its only the devil that starts big...go check the first 3 tracks of our celebrated music stars. Tgey were wack in their purest form. Korede Bello's Godwin is not his first 5 tracks but that one became his launch pad
Airforce1 must resolve to improve at every new track and cash in on the popularity he already enjoys on this platform.

5 years of consistency with improvements will see him being celebrated.

All the best @Airforce1
even davidoundecided wizkidundecided


Aint hating tho smiley
Nairaland GeneralRe: Airforce1 Such A Diva: Hit Or Miss? by ggrin(op): 11:46pm On Jun 19, 2015
teewhydope:
Only a FOOL would create a topic to criticize someone......you have no talent/dream/future, accepted but why hating on another fellow just bc he's 100steps ahead of you undecided get a life
gimme ur life na clot poleundecided
Nairaland GeneralRe: Airforce1 Such A Diva: Hit Or Miss? by ggrin(op): 11:45pm On Jun 19, 2015
Nairaland GeneralRe: Airforce1 Such A Diva: Hit Or Miss? by ggrin(op): 11:34pm On Jun 19, 2015
KingTom:
Mumu "O "dey try help your ministry grin.
O undecided
Dating And Meet-up ZoneRe: "Chat Central and Derailer's Paradise"...Welcome! by ggrin(f): 11:32pm On Jun 19, 2015
stephenqueen:
Make ori ife send the mumu back to prision na cheesy grin grin
na aunty ishilove u dy call ori ife abiundecided


Fear God o grin
Dating And Meet-up ZoneRe: "Chat Central and Derailer's Paradise"...Welcome! by ggrin(f): 11:31pm On Jun 19, 2015
kinglekan:
Am not gay. angry
gabriel
Nairaland GeneralRe: Airforce1 Such A Diva: Hit Or Miss? by ggrin(op): 11:26pm On Jun 19, 2015
KingTom:
Lalasticlala I don't know about you but I think this should be on FP so AIRFORCE1 knows what people think cool A sort of poll
promo managerundecided
Nairaland GeneralRe: Airforce1 Such A Diva: Hit Or Miss? by ggrin(op): 11:04pm On Jun 19, 2015
KingTom:
Na hit na grin
grin
Dating And Meet-up ZoneRe: "Chat Central and Derailer's Paradise"...Welcome! by ggrin(f): 11:01pm On Jun 19, 2015
Tomfrench:
grin Jacksparrow0712 ...they don begin dey share gala o ...grin
and coke too gringrin
Music/RadioRe: Listen To One Of My Songs Guys by ggrin(f): 10:41pm On Jun 19, 2015
KingTom:
huh
go check my new topic grinlipsrsealed
Nairaland GeneralAirforce1 Such A Diva: Hit Or Miss? by ggrin(op): 10:41pm On Jun 19, 2015
[color=indigo]
You such a diva aaaaaayyyyyy x4
You such a diva aaaaaayyyyyy x4

Baby take my hand x 2
Baby you too fine x2huh
[/color]


Missundecided
Music/RadioRe: Listen To One Of My Songs Guys by ggrin(f): 10:31pm On Jun 19, 2015
KingTom:
You no know who Airforce1 be? Na the next big superstar o gringringringrin
angryangryangry
Music/RadioRe: Listen To One Of My Songs Guys by ggrin(f): 10:29pm On Jun 19, 2015
Finally gringrin

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 150 151 152 153 154 155 156 157 158 (of 424 pages)