TV/Movies › Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by Gideonmi(m): 10:39pm On Apr 11, 2018 |
|
TV/Movies › Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by Gideonmi(m): 10:37pm On Apr 11, 2018 |
rockybabz: Lol some of us neva see how the bathroom looks like just pray dey make up. We go see something  |
TV/Movies › Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by Gideonmi(m): 10:36pm On Apr 11, 2018 |
rockybabz: Lol some of us neva see how the bathroom looks like just pray dey make up. We go see something  |
TV/Movies › Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by Gideonmi(m): 10:33pm On Apr 11, 2018 |
scondy: Watch miracle paint himself a saint in the situation ...he is never wrong....abeg show should do and finish se u have taya ni? |
TV/Movies › Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by Gideonmi(m): 10:32pm On Apr 11, 2018 |
rockybabz: Tell am smiles. I dey vex jare. So annoying. Thank God dey are back. Inside bathroom? Kayode u find dem reach dier! |
TV/Movies › Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by Gideonmi(m): 10:28pm On Apr 11, 2018 |
This year big brother is so annoying! Is that advert necessary? Person won talk something and Una carry am comot. No b now Una just go for advert. Rubbish. Mtcheeew |
TV/Movies › Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by Gideonmi(m): 9:28pm On Apr 09, 2018 |
Chilling for Tobi vs Cici wrestomenia 2018 part 2 |
TV/Movies › Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by Gideonmi(m): 8:50pm On Apr 09, 2018 |
ChukwuJuwon: Can we start voting now?
Make i do vote for lolu gbayi Sir. We can du better than last week |
Phones › Re: SIM Fine: MTN Pays N165bn Out Of N330bn – NCC by Gideonmi(m): 8:37pm On Apr 09, 2018 |
Oga mod biko change the front page topic Nd stop misleading people. Fear catch me. N165 kwa? |
TV/Movies › Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by Gideonmi(m): 8:30pm On Apr 08, 2018 |
Biggie! So u no make shakuku go house because of Saturday party! Weldone sir |
TV/Movies › Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by Gideonmi(m): 8:23pm On Apr 08, 2018 |
You too dey see that afro guy! D guy get space for the place.watin? ninnyanny: How much does biggie pay this afro guy ? I mean the way the guy screams every Sunday From the audience stand is no jokes mahn. |
TV/Movies › Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by Gideonmi(m): 8:20pm On Apr 08, 2018 |
This one wey chair still dey on stage! Hmmn |
TV/Movies › Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by Gideonmi(m): 8:11pm On Apr 08, 2018 |
safarigirl: CeeC will feel better once Tobi loses Alex, it will make up for her loss of Riccio she go too happy  |
TV/Movies › Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by Gideonmi(m): 8:10pm On Apr 08, 2018 |
blezzy080:
omo see traffic for this thread Seun e yaff hammer.  |
TV/Movies › Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by Gideonmi(m): 8:06pm On Apr 08, 2018 |
Alex go follow sure NwanyiAwkaetiti: Rico swavey.... I knew it though. Next should b Alex |
TV/Movies › Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by Gideonmi(m): 8:03pm On Apr 08, 2018 |
Rico out |
TV/Movies › Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by Gideonmi(m): 8:00pm On Apr 08, 2018 |
chy200: Dats how we roll....#silent voters noise distract. Let the vote do the talking. |
TV/Movies › Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by Gideonmi(m): 7:58pm On Apr 08, 2018 |
|
TV/Movies › Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by Gideonmi(m): 7:50pm On Apr 08, 2018 |
|
TV/Movies › Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by Gideonmi(m): 7:50pm On Apr 08, 2018 |
|
TV/Movies › Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by Gideonmi(m): 7:49pm On Apr 08, 2018 |
Thank you guys for voting lolu. God bless you all. Muah  |
TV/Movies › Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by Gideonmi(m): 7:48pm On Apr 08, 2018 |
|
TV/Movies › Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by Gideonmi(m): 7:48pm On Apr 08, 2018 |
forkadict: This Nina girl is so unintelligent. I swear down. |
TV/Movies › Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by Gideonmi(m): 7:46pm On Apr 08, 2018 |
I just dey imagine watin go dey pass through Collins head. Pele nigga |
TV/Movies › Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by Gideonmi(m): 7:44pm On Apr 08, 2018 |
Ebuka this table are shaking!  |
TV/Movies › Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by Gideonmi(m): 7:44pm On Apr 08, 2018 |
Ebuka. ..... Nina |
TV/Movies › Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by Gideonmi(m): 10:57pm On Apr 07, 2018 |
carammel: He's still my nikker though, I hope he survives tomorrow. He will. Faith  |
TV/Movies › Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by Gideonmi(m): 10:56pm On Apr 07, 2018 |
Twoclans: Honestly. I am just wondering if he did not watch the last two djs and DJ exclusive.
No creativity. No coordination fact! |
TV/Movies › Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by Gideonmi(m): 10:53pm On Apr 07, 2018 |
eksbabe: Hahahaha we are almost at the finish line, we will cope I pray God gives us the mind to cope mbok!  |
TV/Movies › Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by Gideonmi(m): 10:52pm On Apr 07, 2018 |
Twoclans: 7 I will rate him 5. He is just dier! I sah heard music playing. |
TV/Movies › Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by Gideonmi(m): 10:50pm On Apr 07, 2018 |
Okeson66: DJ snatch, snatched my joy this night I dey tell u |
TV/Movies › Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by Gideonmi(m): 10:45pm On Apr 07, 2018 |
Twoclans: DJ snatch thanku. What will u rate him. Scale of 1-10 |