Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,195,349 members, 7,957,924 topics. Date: Wednesday, 25 September 2024 at 02:30 AM |
Nairaland Forum / GIDIBANKZ's Profile / GIDIBANKZ's Posts
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (of 30 pages)
Travel / Traveling Matters by GIDIBANKZ(m): 9:12pm On Aug 03 |
Good evening friends.. I intend TRAVELING to the EAST for a Business trip and I want to KNOW WHEN/WHICH DAY of the WEEK is the EAST (SIT AT HOME DAY) ? I need an urgent answer please |
Crime / Re: EFCC Arrests Groom-To-Be, Friends During Bachelor's Eve In Ondo by GIDIBANKZ(m): 4:59pm On Jun 08 |
So all of Dem nor fit qather the EFCC beat? Just imaqine 15 EFCC to about 40boys wey dey the club na Dem dull allow EFCC carry Dem qo like that? All dis boys FUCKUP I swear, e nor fit happen for warri sha 14 Likes 1 Share |
Travel / Re: How I Almost Got SCAMMED Via VISA AGENT... Please Read And Learn by GIDIBANKZ(m): 2:33pm On May 17 |
Holarbissy: So sorry about that.... How much were you scammed let's take it up from dere |
Romance / Re: Am Pregnant For My Senior Brother by GIDIBANKZ(m): 11:54am On May 17 |
Rubbish 5 Likes |
Romance / Re: My Relationship Of 7 Years Is Going Down. I Need Help!!! by GIDIBANKZ(m): 9:45pm On May 14 |
Double0h7: Thank you my dear.. I was looking for someone that would post something like this |
Travel / Re: How I Almost Got SCAMMED Via VISA AGENT... Please Read And Learn by GIDIBANKZ(m): 4:49pm On Mar 03 |
clockwisereport: How is he not a scam😂😂.... Person wey nor fit do common country visa BUT hold ya money for Months almost a year before he refund am nor be scam😂.... Oya go give am ya money na |
Travel / Re: How I Almost Got SCAMMED Via VISA AGENT... Please Read And Learn by GIDIBANKZ(m): 4:48pm On Mar 03 |
Nickelodeon93: Lol.... Your guy get luck.... Chebi when i first talk am na you cor dey attack me say why i go spoil person BRAND🤣😂 |
Family / Re: My Journey To Ikoyi Prison by GIDIBANKZ(m): 7:11am On Dec 22, 2023 |
Car Talk / Re: What Event Motivates You To Learn How To Drive? by GIDIBANKZ(m): 2:05pm On Dec 07, 2023 |
When k was looking for who to drive me to a PARTY, my friend i called said he was busy with his wife at home…. I took the courage… when to where the car was parked (My mothers car, it was an automatic)….. i started it and did what i saw other do that made the car move…. That was how i drove the car to where i was going 5 Likes |
Family / Re: I Buy Scrap Battery Ooo Inveter by GIDIBANKZ(m): 7:14am On Oct 30, 2023 |
akinmobola2019: I have two 150amps batteries….. dem neva condemned like dat sha….. you if charge dem dey dey work fine but dem dey quick run down……. I am in delta state |
Religion / Re: Mohbad's Name Appears On Church Programme's Banner (Photo) by GIDIBANKZ(m): 3:35pm On Oct 29, 2023 |
EBMedia: Oga where for ekrejebor road you dey stay😂😂😂 So ekrejebor road people still dey NAIRALAND😂😂 |
Family / Re: I Buy Scrap Battery Ooo Inveter by GIDIBANKZ(m): 8:19pm On Sep 26, 2023 |
Travel / Re: How I Almost Got SCAMMED Via VISA AGENT... Please Read And Learn by GIDIBANKZ(m): 10:05pm On Sep 10, 2023 |
Gm88: Lolz😂😂😂 thank God for ya Lyf…. Niqerians are CLAPPING for him😂😂😂 |
Travel / Re: How I Almost Got SCAMMED Via VISA AGENT... Please Read And Learn by GIDIBANKZ(m): 4:29pm On Jun 16, 2023 |
Maria96: Lolx😂😂 Why you bad like dis 1 Like |
Travel / Re: My Journey To The UK by GIDIBANKZ(m): 10:38pm On Jun 14, 2023 |
gmacnoms: You drop C. V and qo interview for d job abi na just normal hustling job |
Travel / Re: How I Almost Got SCAMMED Via VISA AGENT... Please Read And Learn by GIDIBANKZ(m): 6:42pm On Jun 14, 2023 |
Giantslayers: Tell ya guy to collect e moni 😂😂 |
Travel / Re: How I Almost Got SCAMMED Via VISA AGENT... Please Read And Learn by GIDIBANKZ(m): 7:52am On Jun 14, 2023 |
hotsuavity: Serious Afa e refund ya money for you abi you neva make deposit |
Travel / Re: My Journey To The UK by GIDIBANKZ(m): 7:11am On Jun 14, 2023 |
1 Like |
Travel / Re: How I Almost Got SCAMMED Via VISA AGENT... Please Read And Learn by GIDIBANKZ(m): 2:40pm On Jun 12, 2023 |
LCling: Lolx... Confirm the account number and company name AND PHONE NUMBER weda nor be TMT own😂😂 |
Travel / Re: How I Almost Got SCAMMED Via VISA AGENT... Please Read And Learn by GIDIBANKZ(m): 2:39pm On Jun 12, 2023 |
Zonefree: Lolx... Confirm the account number and company name AND PHONE NUMBER weda nor be TMT own😂😂 |
Travel / Re: How I Almost Got SCAMMED Via VISA AGENT... Please Read And Learn by GIDIBANKZ(m): 2:25pm On Jun 12, 2023 |
Politics / Re: My Experience At Rainoil Fuel Station This Morning. by GIDIBANKZ(m): 2:00pm On Jun 12, 2023 |
. |
Travel / Re: How I Almost Got SCAMMED Via VISA AGENT... Please Read And Learn by GIDIBANKZ(m): 1:58pm On Jun 12, 2023 |
chibuking1: Lolx |
Travel / Re: How I Almost Got SCAMMED Via VISA AGENT... Please Read And Learn by GIDIBANKZ(m): 1:25pm On Jun 12, 2023 |
Koralords: Lolx😂😂 |
Travel / Re: How I Almost Got SCAMMED Via VISA AGENT... Please Read And Learn by GIDIBANKZ(m): 1:24pm On Jun 12, 2023 |
ikdaddy01: Lol |
Travel / Re: Can Anyone Put Me Through On How To Travel by GIDIBANKZ(m): 1:21pm On Jun 12, 2023 |
Universe8888: https://www.nairaland.com/7713721/how-almost-got-scammed-via |
Travel / Re: Can Anyone Put Me Through On How To Travel by GIDIBANKZ(m): 1:20pm On Jun 12, 2023 |
Universe8888: Lolz.... Tell am o |
Travel / Re: How I Almost Got SCAMMED Via VISA AGENT... Please Read And Learn by GIDIBANKZ(m): 1:17pm On Jun 12, 2023 |
OmoOshodi: Yes he is not Eating it Alone... He has been ARRESTED SO MANY TIMES AND HE CAME OUT FREE 5 Likes |
Travel / Re: How I Almost Got SCAMMED Via VISA AGENT... Please Read And Learn by GIDIBANKZ(m): 1:16pm On Jun 12, 2023 |
Epraize: God bless you... He is Very RUDE 1 Like |
Travel / Re: How I Almost Got SCAMMED Via VISA AGENT... Please Read And Learn by GIDIBANKZ(m): 1:13pm On Jun 12, 2023 |
Epraize: You re riqht |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (of 30 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 27 |