Ginalex's Posts
Nairaland Forum › Ginalex's Profile › Ginalex's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 15 (of 62 pages)
crownprince2017: as e dey badmouth "short cut" upandan, e no fit favour am. No be cvrse ![]() |
EDUECO:"slow and Steady" but you dey do Jijo . You go like wan rest |
EDUECO: out of the supposed "1 naira" gain, how much your broker collect? Ehn fyn boy 🥲🥲🥲? |
EDUECO:You go wail tireee Mr. FCMB blue chip stock ![]() |
megawealth01:I no get power to dey do "overthinking" on top my stock picks to be honest . That's why I just dey maintain my lane... But I no be bad belle like EDUECO that's always restlessly bashing those stocks like his life depends on their "failure" 🌚🌚 |
Agbalowomeri:🥲🥲🥲... I no dey do Jijo normally. Na only for this insurance bull I say make I test am... Normally I no Sabi pursue "hot" money like that. Na why I dey avoid Ella and Oando till the numbers make sense to me |
Sunrisepebble I hail thee sir. 1 of your many mentees just checking in |
That was how Dangsugar touched 51.35.. I say make I pick small and continue to observe movement |
KarlTom: ![]() |
Locotrader:Mercy na my madam, you na my oga o I still dey kindergarten o... Small small I go reach "powerful" wey you describe ![]() |
SonofElElyonRet: I no dey hawk my picks like them na. No offense to Loco and Peter abeg o ![]() |
megawealth01: I no dey use aJ8 common sense strategy dey play at all . |
That was how I jumped out of Mbenefit at 4.26. we go enter again later ![]() |
megawealth01:Na so we see am |
Agbalowomeri:Lol Mr. Agba... Happy new month o.. even though time don pass small. Cadbury no seize my money na. Na Transpower ... I dey reenter Cadbury small small. Topped up today at 58. I kuku believe your 120 forecast 😁😁... Na Cadbury and NAHCO I dey try reenter little by little as NSEMPA leads. The one wey dey pain me na the Verikap wey I buy at 1 naira Kon exit |
EDUECO:Was this necessary? ![]() |
Streetinvestor2:Lol. Got in at 70+, sold at 117.2. Got back in at 100 last week. Just pointing to the fact that the price has gone back up while I was waiting to top up more at 90+ |
Ginalex:That was how NAHCO moved back up to 108.90 today 😬 |
Sunrisepebble: you don join us in jijoism that's massive |
emmanuelewumi: . We'll target our next top up at 90ish niyen. Thank you for the info sir |
emmanuelewumi: |
Sunrisepebble:I just wanted to at least have some just in case it doesn't go lower. If it does, even better. But at least I get to qualify for their interim dividend |
Snuck into NAHCO today at 100👀👀 |
Mpeace:I was referring to CIleasing I've never bought Caverton |
zendi:Lol I kuku exited at 50% gain |
SonOfNobody:They experienced a decline 🤔🤔 |
After exiting my CardinalStone Portfolio at 71.1for Cadbury. I snuck back in at 64.50 with my Morgan account ![]() |
megawealth01:🤗🤗. Another opportunity will come... Like this one I'm sensing in NAHCO. But for now, I'll place the funds on call |



