Gold360's Posts
Nairaland Forum › Gold360's Profile › Gold360's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 48 49 50 51 52 (of 52 pages)
They use oyinbo abreviations like LoL, LMAO, ROTFLMAO etc . when we fit dey use our own exceptional Street lingua. For example: LWKM - Laugh wan kill me MIDG - make i dey go WGYL - we go yarn later IGA - I gbadun am ICS - I can't shout DJM - Don't jealous me WBDM - Who born d maga UDC - U de craze NUS - Na u sabi WSU - who send u ITK - I too know WDH - wetin dey happen NDH - nutin dey happen FMJ - free me jo BBP - bad bele people HUD - how u dey WKP - waka pass NTT - Na true talk NDM - no dull me IFSA - I for slap am IGDO - I go die o YB - Yes boss NLT - No long thing CWJ - carry waka jorh WBYO - wetin be your own U2D - U 2 do U2DV - U 2 dey vex WSDP - who send dem papa INS - i no send INFS - i no fit shout WWY - who wan yarn NBST - no be small thing NWO - na wah oooooo NMA - no mind am MIHW - make i hear word NDY_ nothing do you |
bio777:walahi..dz banks heads dey shake,pay sum teachers xmas bonus without payin odas..nw d normal salary sef is'nt forth comin..UBA na so we go waka enter d new year?..diaris God in evry tin we do..pls fiafia do gv us sum words of hope..HPY to y'all |
wait oh..doz it mean we hv to wait til 5th?..pls watx goin on?? |
UBA alert Akuku toru..recivd..Jesus tank u |
besides zenith,has any other bank paid in? |
WHO BROKE DOWN THE WALLS OF JERICHO?? A new CRK teacher transferred to a JSS 2 class mid term wanted to know how well the students understood the syllabus so far. He decided to start from the last topic the previous teacher had taught. Teacher:~ "Hello class, who broke down the walls of Jericho?" There was a full minute of absolute silence. All the students just stared at him blankly. The teacher then pointed at the students in the front desk to answer the question. The students began responding. Amos:~ "Sir I'm a new student here, I just started this school last week" John:~ "Sir the day the walls was broken I didn't come to school, I swear" MARY:~ "Sir I only passed by the walls of Jericho, I didn't even touch it, as it was already broken when I passed it" Rufus:~ "Sir, I didn't even know the walls had been broken, until you mentioned it now" The teacher became so shocked and infuriated.... Teacher:~ "What!!!" He screamed.... The Students began murmuring amongst themselves, that the new teacher is so mean. The teacher, shocked by their ignorance, stormed to the principals office to tell him what happened. The principal kindly responded. Principal:~ "Sorry About that. You know how mischievous these JSS students can be? Always destroying things and later denying it. But be rest assured, this matter would be fully investigated. Just write down the total cost in fixing the said wall, and at the next PTA meeting the issue would be discussed" |
helo my gud pple pls i wana knw wen NTI wil stat selin PGDE form..tnx frnds |