Goodass's Posts
Nairaland Forum › Goodass's Profile › Goodass's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 446 447 448 449 450 451 452 453 454 (of 523 pages)
ma ko ba e ke, u knw werin u dd, aa pade nile lale yi! ![]() singn .baby jowo ko ma i lo o, omode n shey mi baby mi da a a a, etc |
chei! pple don go dig out d last memoir of d blue men. na only me remain outt.a d lot. if she wan knw, i'll tel her over a glass of wine ![]() |
sey |
u wan proof u dey listen 2d koko master abi!? ![]() k, y nt yhu if nt yhu? ![]() |
do d tango dance or rhumba ![]() |
bobo mi ekun fun ra e, 1 & only padi smurf! ![]() |
y not if not b4 nko? ![]() k, no run away. njoy yasef yl it lastz |
@ Motun o ti ri clown abi? wey ur ticket, no FOC show oooo! @ topic yezzzzz oo le gbe ja abi oo le ja!? ara mi ti ko ya, whu cause am? ![]() |
whu made me go nutz!? wen u dey say 'yessss' u no knw, oloju-com-n-do ![]() |
omo ti o bad, end-of-dscussn! ![]() |
ShakeMyHead na d head up o nt d 1 dwn ![]() |
haste_ |
hun hun rara (smh) ![]() |
nah, hez 4 MB. @SHM am kul, n u. ow fmly 2? ur 'yessss' dey remind me of kilasi o jst dey leav ofce jare |
@ SHM & Topic singin ds na temptashun. .wt a lil confwshun oo ee. . ![]() |
has_ |
Lies - Ibk ft Copycat @ topic I have nothing - Whitney Houston |
nt far frm CRM ![]() y yhu no dey show on d Isle again? |
@ topic 4get me Not - yarinya ibk |
u brutal o, ibk! ![]() k, chk if derez no shwin gum on dt keybd or spak hausa 'zo mana' 2d thingy make him appear@DJ ow far, man mi? |
you to dey forget u ds babe, i hope shwin gum isnt affectn ur medula oblongata! ![]() u wered in d spirit we.n u sang, methinks na gift of divers kinds of tonguez ![]() @ topic lv is stronga than pride - Sade |
dnt get dat ibk, wch smiley b dat? ![]() |
abi o. treat 'em ryt, n they wnt hold bak. they dserve it anyway, u knw warai mean? 'letz spoil u a lil' thingy ![]() shez njoyin d meal; servd wt chilled yoghurt, malt, water n fruit ![]() |
hahaha lem.me remind yhu d lyricsif dem no knw wetin dey show dem show dem wetin u get say u sabi english igbo n hausa say u sabi congolese shw dem shw dem oppress dem til dey want no more u rmbr now? ![]() |
@ MB Amen, pastor. gimme Jesus n take d world! @IBK na so u no dey rmbr unless i remind yhu. u rmbr ow u laffd wen i reminded yhu of congo zexcapades!? ![]() |
@ topic oppressor! - IBK @ MB ass ke!?outta d abundanceof d hrt, d mouth speaketh! wel it dpendz on wch kin' u dey talk about(_!_) ( _!_ ) (!) (_$_) (_e=mc2_) wch 1? ![]() |
ow u go dey share classifyd info lyk dt u ds babe? ota po ju enemy lor o. berra b carefl yasef dere am off 2d kitchen |
so dat waa maa so (fart) bii gabby abi? wel, as u stil dey grow u nid am, i wnt deny u. shey ewa aganhin (egun style) lo fe ni, abi wooro (loose) abi elepo? ![]() ow many plantain u want? derez just 1 left outta d bunch mama bought yday! ![]() |
na soo, ajo ko le dabi ile. no worry we go dey hold it dwn tyt hia 4u guyz bt if u no meet anyth wen u return, no blame us; d thingy swt no b smal talkin abt 'they high[i]in[/i] u', make i call Crack brash 4u;tink i saw him typed he's 'in d bouncin mood 2' so u guyz can kool bodi 2geda eithr by dancin, swimmin, or ? ![]() my id no b ass o, abeg luk 4 anoda pet name jare ![]() |
ibkaye: effektz of shwin gum glued 2d eyez .@ MB 9ja.z dey try o. c kokomaster himsef, p-square 'no one lyk u', etc @ topic It seems lyk U're ready - R Kelly |
aiit. @ topic Promise - Ciara |
aiit MB, wil report bak . u got ds twoAll 9t long (SWV) & Nobody (keith sweat). .very tyt lyricz ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 446 447 448 449 450 451 452 453 454 (of 523 pages)



wen u dey say 'yessss' u no knw, oloju-com-n-do