NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by goodyboo(f): 9:00pm On Oct 09, 2015 |
mistabiola: ★★★lol
Olee ebe I si means where are you from 
★★★~ ©Mistabiola®  which language abeg?
hmm,Ole na thief Ooo, me co e feel say u just de add another e mk e heavy.
chai, abeg NYSC de get classes for different languages. cos I de interested. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by goodyboo(f): 8:55pm On Oct 09, 2015 |
itoski: # Special 1
Nor be DAT fake Mourinho  the world and they that dwell I'm it. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by goodyboo(f): 8:52pm On Oct 09, 2015 |
KeriBaby:
I dey follow una love story up
Continue Keribaby, its not wat u fink ooo.
buh wait oo,its not really a bad idea to visit trops befr 28th |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by goodyboo(f): 8:50pm On Oct 09, 2015 |
KeriBaby: Marcelinho and goodyboo
God don catch una
Una dey here dey plan date with una language
Tropicana abi  practise make perfect.
mk him try am wif me so dat him no go de slack wif him wife |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by goodyboo(f): 8:47pm On Oct 09, 2015 |
jatau7: na true dear. ....definitely e go reach 3k b4 28...on d 21st self e go pass cos ouse go full dat day na dey u go hear say NL (NYSC) get relatives. just can't wait to be amongst d first set to share my testimony. #preferred state# #stream 1# |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by goodyboo(f): 8:43pm On Oct 09, 2015 |
elmisti: *holds her tongue...pours 10 panadol extra* *struggles,den spues it into his mouth and he swallows.#
The End |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by goodyboo(f): 8:37pm On Oct 09, 2015 |
itoski: smh....am offering to play u music oo abi u Neva hear d song  night don come na, I want mk u sing lullaby mk I sleep. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by goodyboo(f): 8:35pm On Oct 09, 2015 |
mistabiola: ★★★lol
A maro m about Hausa
I dikwa mma...
And how was your day 
★★★~ ©Mistabiola®  you go soon become my prayer point...
kontunu. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by goodyboo(f): 8:33pm On Oct 09, 2015 |
pascal2young: goodyboo i like dat ur shade for ur profile pics o.....i like borrow am giv my bae for 2 weeka go return am SHA I cud just dash her.. btw,u just make me go check my prof,pic again like say no b me been upload am bfr. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by goodyboo(f): 8:26pm On Oct 09, 2015 |
whodohgeepee: me wey nor Sabi speak one inch fa! Ah dey speak am like one yoruba man!  all join...I go try understand am. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by goodyboo(f): 8:20pm On Oct 09, 2015 |
mistabiola: ★★★cool
Olee ebe I si
★★★~ ©Mistabiola®  mistabiola, must dis attack come. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by goodyboo(f): 8:12pm On Oct 09, 2015 |
itoski: tell me now so I can handpick a state for u because my brother wife sister mama aunty second-cousin in-law grand dad dey work directly in partnership wit nysc  Chai,man pikin don suffer. itoski na me you de carry run ur day abi? daris God ooo. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by goodyboo(f): 8:09pm On Oct 09, 2015 |
itoski: infact I will go all in...Crippled for life I go risk am with my full allowwee com wage am wit goodybaby den add jara join with keribaby....Guy DT odd go make me richer that dangote  worry ,worry person |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by goodyboo(f): 8:06pm On Oct 09, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by goodyboo(f): 8:03pm On Oct 09, 2015 |
Marcelinho: Mma u miss, yak ika ofline nanha na tropicana? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by goodyboo(f): 8:00pm On Oct 09, 2015 |
hilsocial: Enugu is cool if u re posted to the capital. Oya mine is the worst, Abuja and Cross rivers don change my prayer point. God dey |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by goodyboo(f): 7:58pm On Oct 09, 2015 |
elmisti: Sorry mam but am jst a drug dealer....I m not into human trafficking biko! panadol abi malaria tablets..#tongue out# |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by goodyboo(f): 7:57pm On Oct 09, 2015 |
itoski: that's na confirm reggae with blues Di's nyt
#Jackpot #sighs# |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by goodyboo(f): 7:55pm On Oct 09, 2015 |
omitooguns: waoo! I my head dey swell like garri oo  Omoba...na so e suppose b some times. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by goodyboo(f): 7:54pm On Oct 09, 2015 |
jatau7: tirrrr....no b calabar rum b dis ohhhh.....bro hope say una no wan sell us? lols..anything wey fit mk d page reach 3k is allowed. my pipu shebi I talk una mind. #i go soon hear am# |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by goodyboo(f): 7:52pm On Oct 09, 2015 |
itoski: No nah I need peppersoup wit goat head  K-girl,come and hear ooo. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by goodyboo(f): 7:50pm On Oct 09, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by goodyboo(f): 7:49pm On Oct 09, 2015 |
whodohgeepee: mbok nor ayen ibok yak awong!!! hope say ah try? kikikikikiki! speaking is easy buh writing is hmmm! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by goodyboo(f): 7:48pm On Oct 09, 2015 |
mistabiola: ★★★ndewo ima ima 
★★★~ ©Mistabiola®  hmmm u sef.
Abiola=yoruba
ndewo=Igbo
Ima ima= Akwa ibom
ur real boo suppose b Hausa
#donno again ooo |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by goodyboo(f): 7:39pm On Oct 09, 2015 |
mistabiola: ★★★Goodyboo awayu...
Mgbede oma
★★★~ ©Mistabiola®  mo wa pa just dat Iv been busy sinz mrng,just got done. u?. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by goodyboo(f): 7:35pm On Oct 09, 2015 |
itoski: goodyboo which states u handpick give ursef hmmmm. God pass them |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by goodyboo(f): 7:28pm On Oct 09, 2015 |
Marcelinho: Goodyboo is that you? .
all correct sire |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by goodyboo(f): 7:22pm On Oct 09, 2015 |
KeriBaby: Enugu is my last choice
Y'all go ahead and pray
I am in support 
U have my blessing plenty stories..
stories behe hind my 3choices.
Abuja-bomb blast
Ogun- they stopped paying corps members
Enugu- badt road.
#hmmmm# |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by goodyboo(f): 7:16pm On Oct 09, 2015 |
itoski: elmisti which new goodies dey in stock now ?? na goodyboo dey #winks# |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by goodyboo(f): 7:15pm On Oct 09, 2015 |
whodohgeepee: bad belleh! Whoooohooo!!! *shows her his ass* ntorrr! Ubiak!!! Utak!!! Nsi Biak aye na? ibok mmo do bah ooo. #pain reliever # |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by goodyboo(f): 7:10pm On Oct 09, 2015 |
itoski: keribaby I dey catch cold o!! As blanket abi na hot tea/coffee
hmmm,God is watching u ooo |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by goodyboo(f): 7:07pm On Oct 09, 2015 |
Marcelinho: Goodyboo i sent u a pm I received n replied bk.
idem mfo dis eveng |