₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,330,228 members, 8,444,442 topics. Date: Monday, 13 July 2026 at 02:41 PM

Toggle theme

Goodyboo's Posts

Nairaland ForumGoodyboo's ProfileGoodyboo's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 13 14 15 16 17 18 19 20 21 (of 31 pages)

NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by goodyboo(f): 11:38pm On Oct 09, 2015
DonPsymon:
And it took you this long to know abi huh

All of una eh

So because I tell una say goodyboo dey AKS

Una begin rush flirt with her abi?

Oya news flash - she sef the go service for another state cheesy
was almost carried away until I saw the last line....lol truth
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by goodyboo(f): 11:37pm On Oct 09, 2015
Olami90:
Baba, amenities bi bawo? shocked
She get good motorable road for body ni?
Anyway, goodyboo na real Goodyboo,mandiesel cheesy
u be confam.
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by goodyboo(f): 11:36pm On Oct 09, 2015
DonPsymon:
Err ...



Go ahead na... After all... Goodyboo na AKS babe...


You fit get free accommodation and other amenities cheesy
I no be Jesus oo,buh come into me all ye that r heavy laden and I'll give u accommodation
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by goodyboo(f): 11:35pm On Oct 09, 2015
[quote author=omitooguns post=38832919]grin. baba no b dat side oo cheesy I just wan improve my driving skills and since goodyboo don suggest dream....I no go say no na ;
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by goodyboo(f): 11:33pm On Oct 09, 2015
DonPsymon:
Lemme nur say anything cheesy

Before you wee say I am F ing up your parole.
i can hear ur whispers#
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by goodyboo(f): 11:32pm On Oct 09, 2015
omitooguns:
sad goodyboo understand me na sad



abi which kind driving I go learn inside my dream ...on top bed sad....goodyboo sabi dat kind driving wink
shocked
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by goodyboo(f): 11:30pm On Oct 09, 2015
elmisti:
*Removes keribaby bedsheet, haywire. Bedsheet, goodyboo bedsheet*....

Lemme know if u need more
Na river abi ocean u dey cry,wey we wan finish everything for u.
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by goodyboo(f): 11:28pm On Oct 09, 2015
eclipsehemmy:
. D patient in question who died in UTCH was tot tu aff been infected wif ebola cox of d syptoms. After blood samples were taken for test it was safely confirmed it wasn't fever nor ebola. Bt d disease dem neva no
nothing fit stop our shine oo.
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by goodyboo(f): 11:27pm On Oct 09, 2015
itoski:
But am toothless babe cheesy
lipsrsealed[quote author=itoski
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by goodyboo(f): 11:26pm On Oct 09, 2015
omitooguns:
goodyboo go b my teacher inside dat dream wink
work load go plenty ooo.
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by goodyboo(f): 11:25pm On Oct 09, 2015
mistabiola:
★★★lol
Na you talk am *sha*
★★★~ ©Mistabiola®
lipsrsealed
e funny *sha*
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by goodyboo(f): 11:24pm On Oct 09, 2015
jatau7:
u don forget say my 2nd name na undertaker
no, I never forget yet.
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by goodyboo(f): 11:23pm On Oct 09, 2015
DonPsymon:
Hehehehe

Cc omitooguns
Omoba
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by goodyboo(f): 11:23pm On Oct 09, 2015
jatau7:
u wia no..I just dey pray make we dey stream 1 plus our desired state...if dem give me my desire state plus stream 1 I go waka for road without shirt d next day
Jesus... na heaven wey u see urself?
no make e be say dat day u see your desired state n stream buh u no fit go cos dat Excitement wey mk u waka naked go land you for asylum oo.
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by goodyboo(f): 11:19pm On Oct 09, 2015
DonPsymon:
He's that type that'll be buying stuffs like cutlass and knives as toys for his children...


Pets go be baby tiger, scorpion... Etc cheesy
lwkmd...those names sexy ooo.
visitors beware!
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by goodyboo(f): 11:18pm On Oct 09, 2015
DonPsymon:
He's that type that'll be buying stuffs like cutlass and knives as toys for his children...


Pets go be baby tiger, scorpion... Etc cheesy
Lwkmd....
Those pet names Sexy Oooo.
visitors no fit do any how
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by goodyboo(f): 11:15pm On Oct 09, 2015
mistabiola:
★★★lol
I studied towel of Babel igbo language from pali 2 pali... tongue tongue
★★★~ ©Mistabiola®
lipsrsealed
u be Olee minus one E
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by goodyboo(f): 11:14pm On Oct 09, 2015
elmisti:
*covers her mouth b4 mobi18 hear*.....alakoba geh....shey u can't do smtn coded ni...no be play we dey play
ur yansh aff open...
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by goodyboo(f): 11:11pm On Oct 09, 2015
itoski:
thanks for d info...DAT means I can now see goodyboogrin because I be wan tell her OYO b4
itoski,your love de like copied assignment ooo
dats u knw for just take risk?
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by goodyboo(f): 11:10pm On Oct 09, 2015
omitooguns:
wao! ....Hw far to d camp in uyo ....may b I fit go camp on 25th den wink
e no far *sha* like 1hr 30mins
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by goodyboo(f): 9:35pm On Oct 09, 2015
eclipsehemmy:
Confirmed news d ebola rumour patient in calabar after being tested came out negative. No b ebola o calabar iz safe. I repeat calabar z safe
news in details
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by goodyboo(f): 9:32pm On Oct 09, 2015
chimajii:
Hmm... Why do ppu like saying 'sha'...everything on here almost carries 'sha'
cos no be face to face *sha*
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by goodyboo(f): 9:28pm On Oct 09, 2015
itoski:
that's y u need to invite me in like vampiregrin
once beaten, twice shy jatau don finish me ,u wan come finish me completely?
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by goodyboo(f): 9:24pm On Oct 09, 2015
DonPsymon:
Old man like you never sabi drive...


But you don sabi woo woman cheesy

Sha I dey sure say dem suppose get plenty driving schools for Uyo... Cc goodyboo sha


But you fit come go 1 LG wey u nor go see driving school cheesy

All good sha... Last last you go still learn.
Akwa ibom ayaya in all ramifications
buh if e no dey,u go learn am for dream come drive for physical.
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by goodyboo(f): 9:21pm On Oct 09, 2015
jatau7:
amen ohhh....no fear everytin is under control....baba God dey up....I no go miss dat day for dis thread....u go hear different story
As in ,stories that touches the brain
madt men go full house come 28th
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by goodyboo(f): 9:17pm On Oct 09, 2015
elmisti:
*drinks water*....thank God she did not swallow it sef...my last sachet wld av bn wasted.....
u actually took it frm my mouth
I shd hv just bite dat ur mouth so dat wen u get home you'll explain beta
#disappointed#
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by goodyboo(f): 9:13pm On Oct 09, 2015
DonPsymon:
Another mad man sighted undecided

Na lulaby be this huh
kikikiikiii....I aff suffered
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by goodyboo(f): 9:11pm On Oct 09, 2015
jatau7:
nzogbu zogbu eyimba eyimba....singing. ...repeat till song fade out....oya sleep
OMG...na war front I wan go face for dream world.
jatau....jatau.
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by goodyboo(f): 9:08pm On Oct 09, 2015
IsiAbuncha:
Daddy? Lol, abeg e never reach dat level Uncle will do for now cheesy
Uncle d uncle
howdy
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by goodyboo(f): 9:06pm On Oct 09, 2015
mistabiola:
★★★lol
Ihe Oma diri ... lipsrsealed
Ka omesia lipsrsealed lipsrsealed
★★★~ ©Mistabiola®
lipsrsealed
# iyammi # ****Bet y****
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by goodyboo(f): 9:04pm On Oct 09, 2015
omitooguns:
r u also Team AKS
My Fatherland
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by goodyboo(f): 9:02pm On Oct 09, 2015
pbs4real:
I like ur shoes grin
thnks,

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 13 14 15 16 17 18 19 20 21 (of 31 pages)