Hadeyimika's Posts
Nairaland Forum › Hadeyimika's Profile › Hadeyimika's Posts
1 (of 1 pages)
pls if u r nt sure of wat u r sayin kip mute. Dis wik nxt wik whc one make we follow |
Folarin-ibrahim:d list is owt at last |
Tunexboie: poly ib,,,,abeg relis d 2nd batch nw,,,,,me don tire oooo...........i knwm gona be favoured insha allahu......rep marketing,,,hook up on 2go with bakare1328 or tunexboie on 2go,,,,,,#wink#i beg mk dem relis dis list nw got admmissn in2 2 poly nw. Mk dem fst b4 its 2 late |
Seunfunmi18: I heard dat dey don paste the 2nd batch for school...... Shey na true??nah lie jawe |
Seunfunmi18: Make we see hw 2morrow go b..... Cause anytyme sumfin wan come awt frm poly na either 2morrow or friday....i pray nd hope xo . Abeg ouz don tire me |
1 (of 1 pages)
??i want to knw what's goin on in the department..........#pls reply