Stats: 3,166,391 members, 7,864,769 topics. Date: Wednesday, 19 June 2024 at 06:17 AM |
Nairaland Forum / Hansvic's Profile / Hansvic's Posts
(1) (2) (3) (4) (5) (of 5 pages)
![]() |
bossboy, baba drop game for ur guys abeg ooh |
![]() |
guys try dis game. Na only God sabi pass. 88-22-65-66 88-22 88-65 the game is still playing on small terminal |
![]() |
collinstony: good guys in d house,pls wen is midweek closing? Midweek will close by 6:50pm on big machine and 8:30pm on small machine |
![]() |
shadow1860, why you dey always laugh? |
![]() |
midweek on point, make the guru's in the house no let us down abeg ooh |
![]() |
Boss boy: GHANA LUCKY G The boss, what happened, u were not online today. Pls all the guys waited patiently for you till the end. Hope tomorrow Midweek, U no go dissappoint us. I know say e no easy. But Baba God, will use every smile u put on a soul's face, to add 1more year to your life |
![]() |
Yeepaaaaaripaaa see Lucky G result oh.. GHANA : LUCKY G DATE: 15-01-2013 SUCCESS: 51-86-38-71-36 MACHINE: 49-61-54-14-80 |
![]() |
tessyonboard: @hansvic droping my no is just for frdship not for anytin pls tell me as he dey here sorry for droping my number my 2sUre 32*36 GOD na ni Welcome on board tess, will call u soon |
![]() |
see newbees wey dey drop phone number, dem no tell u as e dey go dey go for here? tessyonboard |
![]() |
story dat touch |
![]() |
Olascona1: Dats 4 club master 4 lucky play 69 3 40 80 15 25 ((((25))))2sure 40 80 u ar mad hansvic or wat is ur name y insulting me. With all due respect, am not insulting u, I am only concerned about those that spend cash on games dat are not real... so next time, try to make urself sure |
![]() |
sohigh drop game for luckyg abeg |
![]() |
olascona, u surprise me, first u asked when gold is closing and now u're saying the game dat is playing. It's like u dont know what is really happening. How could u post a game and not know the time its closing and now u're posting game u dont even know the name of the game. its really funny. Pls am begging everyone, Post what u're sure of and not imagination. One love to Bossboy, tbillion, sohigh e.t.c Peace |
![]() |
HAPPY BUFFDAY.........!!!!@!!!!!!!!!!! HAPPY BIRTHDAY!!!!!!!!!!!!I don shout my throat don crack for you boss boy |
![]() |
guys try dis for 06 game 48-36-02-31-46 Good luck to us |
![]() |
YES Gold result is out, PREMIER GOLD RESULT WINNINGS:6*71*16*45*14 MACHINE:53*52*9*41*86 na 06 dey play now |
![]() |
Boss boy: PARM ALL ENDING ZERO FOR MSP Baba ur all zero ending go play for international game PREMIER : INTERNATIONAL DATE: 14-01-2013 SUCCESS: 40-30-26-70-7 MACHINE: 73-29-83-53-3 |
![]() |
Good morning everyone, Hope una sleep well. To the guru's of forecasting, I hail oh. Gold game don close, abeg any number for 06, make una drop am abeg... |
![]() |
Teelord70: Its a wrong idea sir,let d pro do their job.i ll advise you post that link here,anybody that liike ll play their game or else you ll be postn collateral damage game. pls @lookmangw, dont post dis link outside oh, na rubbish does facebook pay me my dough guy's dey post online oh.... I warn u oooh |
![]() |
lbetman: a million sorry 2 hanvic dat's not 4 u but d #100 beger in d house Ibetman, fear been catch me oh... no probs one love my guy |
![]() |
bad belle, abeg make una leave bossboy alone to concentrate ooh |
![]() |
zubistar86: msp play ((01bk))2sure ((01)) ((66)) gud luck guys........sorry 4 nt post my 4 nt post bingo game.....2sure 55*20...... Just past 4 my facbook frndz.........midwek on my mind.... pls what is your facebook name, let me add u |
![]() |
boss boy, Michaelpeter,tbillion,sohigh,e.t.c na una be our hope for baba hand ooh. Make una no downgrade and break boys heart oh... Na God i use beg una ooooh |
![]() |
lbetman: Ibetman, are we quarrelling? I simply gave u the result u requested for and was honestly asking if it helps, is dat the reason for the insult? Guy u Bleep up, no vex say i help u out, wont repeat itaelf again. |
![]() |
kamjek: Can someone drop key result for yesterday game pls ooo I HOPE DIS HELPS GOLDEN CHANCE : KEY DATE: 13-01-2013 SUCCESS: 46-79-12-62-57 MACHINE: 85-11-3-77-59 |
![]() |
Boss boy: You better follow your driver mr loading.....cauz since wey hin dey load passenger...nobody don dome down BABA DON SHOW, UR CHILDREN ARE WAITING 2 Likes |
![]() |
BINGO RESULT 47,55,20,12,76 |
![]() |
Smartlinkscom: MSP GAME....Very Hot! Send Glo #100 and collect my game.(i dont have airtime that's why i ask for Glo #100).....You will reward me oooooo.........start sending, start collecting.....08075884677P DROP THE GAME AND WE WILL REWARD U, ALL OTHER BROSSES LIKE BOSSBOY, TBILLION AND CO, DONT ASK FOR MONEY... |
![]() |
Yes MSP means MONDAY SPECIAL |
![]() |
its true, though i didnt play your national sohigh, but it was really impressive. Thanks guy for putting laughter on the faces od many. My father in heaven will forever bless you.. My prayers also goes for boss boy, tbillion and all other good forcaster in da house. Peace |
![]() |
Obj96: Boss boy is stil comin back ok...... Wait till my own birthday date... I we surely drop 3direct 4 u people, YOUNG BILLIONAIRA TILL I DIE...... @obj96, pls i want to join young billionaires forum, or can u give me boss boy number. thanks |
![]() |
@boss boy, pls flash me, I want to add you to my whatsapp and face book. my number is 08034763612. thanks, hoping to hear from u |
(1) (2) (3) (4) (5) (of 5 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 22 |