₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,326,086 members, 8,424,931 topics. Date: Thursday, 11 June 2026 at 08:22 PM

Toggle theme

Happinessabd's Posts

Nairaland ForumHappinessabd's ProfileHappinessabd's Posts

1 2 3 (of 3 pages)

SportsRe: Burkina Faso Vs Senegal: AFCON 2021 Semi-Finals (1 - 3) On 2nd Feb 2022 by Happinessabd: 10:00pm On Feb 02, 2022
Sonnobax15:
. Anything wey make Senegal lose this final this time around,dem suppose gather all the senegalese players put for one room and bomb them throway undecided
Cameroon na real Madrid... Dem no dey lose final
SportsRe: Burkina Faso Vs Senegal: AFCON 2021 Semi-Finals (1 - 3) On 2nd Feb 2022 by Happinessabd: 9:59pm On Feb 02, 2022
meneski:
cry
The burks tried but the better team won
if to say eguavon get sense na we for beat Senegal now oooo
SportsRe: Burkina Faso Vs Senegal: AFCON 2021 Semi-Finals (1 - 3) On 2nd Feb 2022 by Happinessabd: 9:58pm On Feb 02, 2022
raphy:
Hi..we no say the odds big .but na small odds de always win so take heart Liverpool is in the final.
no be Chelsea?
SportsRe: Burkina Faso Vs Senegal: AFCON 2021 Semi-Finals (1 - 3) On 2nd Feb 2022 by Happinessabd: 9:56pm On Feb 02, 2022
samwillyco1:
Congratulations to Senegal

Mane vs Salah in the final
Cameroon host and win
SportsRe: Burkina Faso Vs Senegal: AFCON 2021 Semi-Finals (1 - 3) On 2nd Feb 2022 by Happinessabd: 9:53pm On Feb 02, 2022
donforeign:
Mane better pass all the Nigerian players combined
simon Moses say hi
SportsRe: Burkina Faso Vs Senegal: AFCON 2021 Semi-Finals (1 - 3) On 2nd Feb 2022 by Happinessabd: 9:52pm On Feb 02, 2022
smalldoctor:
Africa best mane 3 cool
Chelsea fans will say Mendy!!!
SportsRe: Burkina Faso Vs Senegal: AFCON 2021 Semi-Finals (1 - 3) On 2nd Feb 2022 by Happinessabd: 9:51pm On Feb 02, 2022
Haaaaa.....God!!!!!
SportsRe: Burkina Faso Vs Senegal: AFCON 2021 Semi-Finals (1 - 3) On 2nd Feb 2022 by Happinessabd: 9:50pm On Feb 02, 2022
helinues:
The referee is a Dr.. A lecturer I think

No wonder his sense of judge4 is too notch
lecturers wey dey fvvvck our ladies for mark?
SportsRe: Burkina Faso Vs Senegal: AFCON 2021 Semi-Finals (1 - 3) On 2nd Feb 2022 by Happinessabd: 9:50pm On Feb 02, 2022
donforeign:
No better big names for Senegal n Burkina Faso aside mane n, u see as Dem dey play ... See 9ja team, everybody na big name, so Dem dey do yanga... nonsense
our home base can do better sef
SportsRe: Burkina Faso Vs Senegal: AFCON 2021 Semi-Finals (1 - 3) On 2nd Feb 2022 by Happinessabd: 9:49pm On Feb 02, 2022
Jesus power super power....one more goal
SportsRe: Burkina Faso Vs Senegal: AFCON 2021 Semi-Finals (1 - 3) On 2nd Feb 2022 by Happinessabd: 9:48pm On Feb 02, 2022
2 more goals burks
SportsRe: Burkina Faso Vs Senegal: AFCON 2021 Semi-Finals (1 - 3) On 2nd Feb 2022 by Happinessabd: 9:47pm On Feb 02, 2022
Odinaka00:
I go still splash money for this site cuz I ve been on this site since 2009
wow boss....u too much
SportsRe: Burkina Faso Vs Senegal: AFCON 2021 Semi-Finals (1 - 3) On 2nd Feb 2022 by Happinessabd: 9:45pm On Feb 02, 2022
Odinaka00:
Shit… Bleep
boss I dey cry here .........haaaaaaa
CelebritiesRe: Zubby Michael Gets A Plot Of Land Gift From Nana Atiku On His 37th Birthday by Happinessabd: 9:36pm On Feb 02, 2022
Hmmm....I never woman dash man wetin dem no fit lose
SportsRe: Burkina Faso Vs Senegal: AFCON 2021 Semi-Finals (1 - 3) On 2nd Feb 2022 by Happinessabd: 9:35pm On Feb 02, 2022
Crying God....help Burkina Faso
SportsRe: Burkina Faso Vs Senegal: AFCON 2021 Semi-Finals (1 - 3) On 2nd Feb 2022 by Happinessabd: 9:34pm On Feb 02, 2022
Make pray for Burkina Faso win oooo....everyone come o
RomanceRe: Don't ask What We Bring To The Table, Women Aren't Suppose To Bring Anything by Happinessabd: 9:31pm On Feb 02, 2022
Princess80:
a woman will be glad to change roles with a man, can we say same for a man?
can u fvvvk me on top through out?
SportsRe: Burkina Faso Vs Senegal: AFCON 2021 Semi-Finals (1 - 3) On 2nd Feb 2022 by Happinessabd: 9:25pm On Feb 02, 2022
Odinaka00:
I repeat, if Bokinafaso wins tonight, I’m gonna splash 100k on this site tonight, 100k is just 3k rands
boss that Africans in sa forum that group dey lock o.....na only admin dey allow
SportsRe: Burkina Faso Vs Senegal: AFCON 2021 Semi-Finals (1 - 3) On 2nd Feb 2022 by Happinessabd: 9:03pm On Feb 02, 2022
Odinaka00:
Join this group on Facebook

Africans in SA and friends forum

You will make rands guys
ok boss I dey go there sharp sharp
SportsRe: Burkina Faso Vs Senegal: AFCON 2021 Semi-Finals (1 - 3) On 2nd Feb 2022 by Happinessabd: 9:02pm On Feb 02, 2022
Timmy9999:
Bossman i dey here,thank you very much in advance,because burkina faso is winning this one already.
he said full time
SportsRe: Burkina Faso Vs Senegal: AFCON 2021 Semi-Finals (1 - 3) On 2nd Feb 2022 by Happinessabd: 9:01pm On Feb 02, 2022
blackmantis:
Burkina winning this. Very solid team
The cry of their people should ginger them. They will get clubs also in Europe with afcon victory
SportsRe: Burkina Faso Vs Senegal: AFCON 2021 Semi-Finals (1 - 3) On 2nd Feb 2022 by Happinessabd: 9:00pm On Feb 02, 2022
Testimony1988:
Burkinababe players are really playing o.
they should remember their people at home and fight like freedom fighters
SportsRe: Burkina Faso Vs Senegal: AFCON 2021 Semi-Finals (1 - 3) On 2nd Feb 2022 by Happinessabd: 8:59pm On Feb 02, 2022
Burkina Faso should use their strength in d second half.... Bully Senegal jor
SportsRe: Burkina Faso Vs Senegal: AFCON 2021 Semi-Finals (1 - 3) On 2nd Feb 2022 by Happinessabd: 8:58pm On Feb 02, 2022
meneski:
cry
The devil is romancing our generator
na here I dey follow updste
SportsRe: Burkina Faso Vs Senegal: AFCON 2021 Semi-Finals (1 - 3) On 2nd Feb 2022 by Happinessabd: 8:57pm On Feb 02, 2022
adeoyekay:
They will win the match
in Jesus name
SportsRe: Burkina Faso Vs Senegal: AFCON 2021 Semi-Finals (1 - 3) On 2nd Feb 2022 by Happinessabd: 8:56pm On Feb 02, 2022
clarity4clear:
I dey here ooo
fine gal how now
SportsRe: Burkina Faso Vs Senegal: AFCON 2021 Semi-Finals (1 - 3) On 2nd Feb 2022 by Happinessabd: 8:55pm On Feb 02, 2022
Odinaka00:
I repeat, if Bokinafaso wins tonight, I’m gonna splash 100k on this site tonight, 100k is just 3k rands
boss naija money no get value again o....chaiii
SportsRe: Burkina Faso Vs Senegal: AFCON 2021 Semi-Finals (1 - 3) On 2nd Feb 2022 by Happinessabd: 8:49pm On Feb 02, 2022
Goborrrrrrr


Burkina Faso

1 2 3 (of 3 pages)