Harbayormy's Posts
Nairaland Forum › Harbayormy's Profile › Harbayormy's Posts
1 (of 1 pages)
Well done Mr Gov. 36 advisers to dey do what? |
I was there (benin) like 2years ago during ma Service year (Nysc)... I dare not beat any student cos already dem don tell me say Bros if u beat uz fr school no worry we (student) go cross u fr Road.. @ first I taught dey we're playin not until I got d principal informed and Funny enuf d principal told Me say 1 of ur colleagues dey Hospital.. Till I comot fr d skul I no dey carry Cane go class.. Make small boiz Cultist no go yeye me fr road |
Seriously just like Everybody's view am begining to fear dis jona of a Man has sumfin hidden with all these last minute Hiring and firing... #GMB. Abeg no sleeping on the bicycle After May29 oo |
Oga Buhari.. Please focus on d task ahead and leave campaign and election.. Nigerians are Vividly watching you and you will be judged by ur achievements in office from May29 |
1 (of 1 pages)