₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,326,281 members, 8,425,792 topics. Date: Saturday, 13 June 2026 at 06:35 AM

Toggle theme

Hardie14's Posts

Nairaland ForumHardie14's ProfileHardie14's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 (of 20 pages)

NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by hardie14(f): 8:01am On Mar 17, 2016
Brimmie:
This babe! My love for you! cheesy
BTW, how many pants are you taking? undecided
hw many boxers are you takinghuh
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by hardie14(f): 7:59am On Mar 17, 2016
Brimmie:
Well, me ehn! 4 Shorts 3 Shirts 2 Pillow Case 1 Bed Sheet 3 Handkerchiefs 3 Socks Mosquito Net 1 Sneakers 1 Tennis Waist Bag
And stuffs like Plate, Spoon, Cup.. smiley
and dont forget detergent, bathing soap, dettol
and if you are someone like me you add garri.
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by hardie14(f): 7:50am On Mar 17, 2016
Fraiser:
all d tin wey una just dey carry go camp funny to me o, bedsheet? Una won go do interior decorator for dia? Pack of handkercheif? Una won go dey do hanky business for camp ni... Nawa o
walahi olodo ni bobo fraiser yi
the bed dem go giv u for camp, who go giv u bedsheet abi na like that you wan sleep ontop am??
we never dy do exercise heat no gree us wear cloth.
if we come do exercise inside this heat with out clothes in, you no know say na bucket of sweating be that ni??
so how u go take clean the sweat if u no get hanky ir face towel.

anyways, how is you? is you fine? how are your night. takes kia ehn**** am off to watch jenifa diari.
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by hardie14(f): 8:16pm On Mar 16, 2016
boboLIL:
I no no abt MC oh.... Go buy MC 8gig just 7h...
na 8g mc ooooo and i just buy am ni ooo.
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by hardie14(f): 7:47pm On Mar 16, 2016
abeg eyin eyan mi
dis aint nysc related buh i need help
i am trying ro firmat this memory card so i can use it
buh its saying " the disk is write protected.
please what am i gonna do.
HHHHEEEELLLLLPPPPPP asap.


cc
fraiser
logodwhiz
kbs468
abbeyunique2
eaglevision
bobolil.
and every other gurus in the house.
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by hardie14(f): 1:53pm On Mar 16, 2016
Do u know that A guy for 2015 batch B NYSC sent me 400 airtime and he was posted to Lagos service at TVC, a lady sent me 750 and got posted to Abuja service at Red chamber #national assembly. another guy sent 1500 and he was posted to PH service at governor's office. Don't b left out! Why not send yours now and give your testimony with ur call up letter. The higher the amount you send, the bigger your miracle. Don't be left out! Hurry now b4 I stop collecting...

if na canada u wan go servem
u know how much u go send like that??

good pm my beautifull fellow citizens(abeg eaglevision no dey part oo, the guy no fine reach. na y he dey travel the city for night mostly)
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by hardie14(f): 11:57am On Mar 16, 2016
FOR CATEGORY 3 (PHASE I )

√ 1. MOST RESERVED MALE
®AMODU

√ 2. PEACE MAKER
®FRAIH

√ 3. CLOWN OF THE YEAR 2016
®VILLAGEGOAT

√ 4. BEST COUPLE
®BIOTECHSHOLA AND HARDIE14

√ 5. BEST NIGHT CRAWLER
®EAGLEVISION

√ 6. GREATEST FEMALE FLIRT
®IAMBIBI
cc
logodwhiz
kbs468
fraih.
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by hardie14(f): 11:52am On Mar 16, 2016
FOR CATEGORY 2
(PHASE I)
√ 1. MOST RESERVED FEMALE
®MAGYMAGZ

√ 2. PROBLEM SOLVER
®LOGODWHIZ

√ 3. WRITER OF THE YEAR 2016
®CROBBOY

√ 4. MR CASANOVA
®FRAISER

√ 5. MZ KARASHIKA
®RUKKYOLA

√ 6. BIGGEST MALE FLIRT
®ABBEYUNIQUE2

cc
logodwhiz
kbs468
fraih
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by hardie14(f): 1:21pm On Mar 14, 2016
eaglevision:
taaaaar! thous shall nt lie,u dae collect commission joor,u wan make i tell em say u don use d commission wey i give u buy make up kit abi?
uncle you can lie ooooo.
where me and you share discount.
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by hardie14(f): 1:13pm On Mar 14, 2016
spixytinxy:
Qutyjoice, iambibi, Dtobs nd my swit hardie ekasan oooooo
madam spixytinxy beautiful pm to you.
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by hardie14(f): 12:50pm On Mar 14, 2016
Abbeyunique2:
January was damn too fast but this march is too bleeping slow like mikel obi. 1day will be like 50hrs.
who feel me?
i feel u baje.
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by hardie14(f): 11:39am On Mar 14, 2016
biotechshola:
I have missed alot and i don't think i can read through..




Hardie14 dear..
How av u been? Hope cool.
Bami se delicacy sile o..i'm coming home soon..





To every beautiful citizen of the mighty GC,
I say 'PEACE'.
oko mi atata
olowori mi
ife mi
i cant wait to have u back home.
mo ti miss e like kilode. whathappening now
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by hardie14(f): 10:54am On Mar 14, 2016
DTOBS:
Eaglevision, so how do I make the order? Talk to me asap and let me see sample first.

Hardie14, are you the distributor ni?

Lastborn3014, you re welcome to our midst....
distributor ke
am just helping the ministry to move forward ni ooo
am also a buyer like you.
just doing "omo wa noor ni eaglevision e je ka ba raja"
and his goods are of good prices.
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by hardie14(f): 10:46am On Mar 14, 2016
Fraiser:
gudmorni bae, he should contact logoDwhiz for dat, am in charge of female visitor only.
oh sorry
i don forget say u dont do boys.
murmuring**alagbere**.
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by hardie14(f): 10:41am On Mar 14, 2016
1. FUTA 2. engineering 3. fraiser 4. spixytinxy 5. fraih 6. kbs468 cc fraih logodwhiz kbs468.
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by hardie14(f): 10:01am On Mar 14, 2016
lastborn3401:
Course: geography and planning science[gps], thanks to everybody for welcoming me....
wow na my co-environmentalist u be sha
i studied urban and regional planning at FUTA.
welcome again.
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by hardie14(f): 9:57am On Mar 14, 2016
Fraih:
Ondo Actually.
twas same in akure yeaterday oo na from 1 - 6pm the tin fall oo
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by hardie14(f): 8:53am On Mar 14, 2016
LogoDWhiz:
lol...i hear u.

No wahala

Hope say u sef don get ur own?
yes ooo remaining my shirts wey oga eaglevision go deliver tomao
whispering** discount dey for nairalanders ooo if sem mention ur name. na ur name me sef mention wey make oga eaglevision gimme discount**.
ehnehn do abeg quick buy oo.
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by hardie14(f): 8:33am On Mar 14, 2016
lastborn3401:
name:oluwaniyi olumide, institution:ekiti state University (EKSU), grad:2015,STATE: ogun,edo,kwara,kaduna.

new name:oluwaniyi olumide, institution:ekiti state University (EKSU), grad:2015,STATE: ogun,edo,kwara,kaduna.


new
name:oluwaniyi olumide, institution:ekiti state University (EKSU), grad:2015,STATE: ogun,edo,kwara,kaduna.

new here, gudmorni pals
you are welcome sweetie
how was ur journey to this city
hope tfare no too expensive
welcome once again*hands him a chill botu of kunu*
iambibi, we have a new guest ooooo.
please give him a bowl of ur famous fruit salad.

dude abeg see oga logodwhiz(pressy) sir kbs468, sir fraiser and his twinnie empress fraih for the tour around the city and the application for your resident permit.

welcome again.
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by hardie14(f): 8:25am On Mar 14, 2016
DTOBS:
En en? Rubber,leather or cloth tennis shoe?
Eaglevision, are you doing home delivery with no extra cost attached?
eagle vision come and see this thief.
after we sell cheap we go come do free delivery??
e no steal am for market now

but dtobs no miss this better price oooo
and they are of good quality.
home delivery dey but extra charges wey no gara at all apply.
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by hardie14(f): 7:55am On Mar 14, 2016
LogoDWhiz:
Lol.. ehn na..
U get peraon wey dey sell or u wan buy?

I'm still awake o...
eaglevision is a seller oo importer and exporter of gbogbo ibadan e ma mu owo ile lo ita oo and na chikini money dollar no affect him product prices oo tennis na 1000 ooo imagine
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by hardie14(f): 7:19am On Mar 14, 2016
Fraih:
Oyeh!!! grin I have been fine today o
Its been a cold afternoon and evening. It rained for like 5hours, and fortunately, Bae is around smiley embarassed
5hourshuh
na akure you dey??
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by hardie14(f): 8:42am On Mar 13, 2016
chisophia:
it's my birthday!!! Happy birthday to moi. I don dey old o.
happy birthday sweerie.
bigger u i pray.
madam fraih abeg dash this beauty a gigantic cake on behalf of golden city..
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by hardie14(f): 9:53pm On Mar 12, 2016
Oyehomie:
U dey rain tns?..wettn b dat o
use idea jooor.

eaglevision:
u dae rain things? u don become small god in short
na you sabi jare.
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by hardie14(f):
eaglevision:
Fraiser! i dae see u,i go reply ya mentions soon
oyehomie i double sight u boss
hardie14 ki lo npopin
sc31 ma sweet marketer aw market nw?
i dey.
rain thinz for my area.
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by hardie14(f): 3:42pm On Mar 12, 2016
Jarizod:
nah bro..in 500l first semester now..lautech is kinda slow
lautech slow ke
are u guys not in 2015-2016 session now??
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by hardie14(f): 3:19pm On Mar 12, 2016
biotechshola:
Good morning GC!

Hope you all had a blessed night.



Hardie14 love!

Bawo ni ife mi, eni bi okan mi...
Do have a lovely day!
sweetheart mi
my night was good oo and with you by my side it has no choice than to be superb.
i have been missing you since morning that you left ooo.
how had you day been??
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by hardie14(f): 11:32pm On Mar 11, 2016
jubrealguy:
Hardie14, shey na Biotechshola wey no dey around dey make u ahout upandan for ds city, u dey tasi fraiser.....abi? dnt worry, d kind koboko he dey plan for u dey inside kerosene
see divorcee siding with divorcee
iru iro ni iborun.
yeye.
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by hardie14(f): 10:54pm On Mar 11, 2016
Fraiser:
nd u come tink say I go dey beg? Dey dia, me wey don collect automatic ticket to dey enjoy my life lyk dat, igboro lo lese mehn
o boy you badt oo**in niyola's voice**
i dont envy you sha
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by hardie14(f): 10:37pm On Mar 11, 2016
BlizzydoDo:
Lols, yuu sure say na d matches or yuu jus mention mi 2 c wetin my ex hubby de talk?
yeeee
blizzydodo
u don divorce sir fraiser ni??
shuu
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by hardie14(f): 10:36pm On Mar 11, 2016
Fraiser:
lollll.... Dis babe don take am pee o, u no wetin dem dey call da kyn ur husband? Na dopemu or muturu, e just dull, na dolapo b hin name? How I no go chase female, me na generous person, ur husband just gbakamu because he no get anytin to offer,
e dey pain you say na better man
sha drink responsibly and use rubber
dont kobalize ur innocent wife at home.
aids no dey show for face oooo.


***mehn this guy get bad mouth ooo abi na bad hand i go call am. o ye devil oya flee from me***
fraiser oya it af do i no argue again. this aint my area of specialty.
get off my case.
good night.
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by hardie14(f): 10:29pm On Mar 11, 2016
Fraiser:
abah shey I suppose fyn reach u as a man, upon all dos rainbow colours wey una dey take paint una face lyk house, very soon now na painter work go dey sell pass because all women don turn demsef to house, use ur hand cover ur face jor
muntula
see as u fall yasef
i dont paint face.
duuuuh

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 (of 20 pages)