NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by hardie14(f): 9:48pm On Mar 11, 2016 |
Fraiser: and you come tink say na man u marry? Abeg go check am well na transgendered b your husband na correct responsiblwle man e be e no resemble you wey dey do like obuko up and down he chase female sotey he forget house |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by hardie14(f): 9:43pm On Mar 11, 2016 |
Fraiser: na hin b say u no fyn b dat o for ur mind.
you finr reach me
abeg waka pass. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by hardie14(f): 8:10pm On Mar 11, 2016 |
iamdynamite: am for nobody ooooo,all of una get for body .most guys in this city too like woman chaiiii. abi oo they cant all just be like my biotechshola. you see say na me get peace and rest of mind pass for this city. he dosnt drink he dosent womanize he dosnt play sure bet. mwaaaah for you my baby. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by hardie14(f): 8:07pm On Mar 11, 2016 |
LogoDWhiz: Lol.. Leave am..
He has a history with every 'f' in this city taaaa
abeg rephrase
me no dey part of the 'f'
so the word EVERY is very wrong. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by hardie14(f): 9:20pm On Mar 10, 2016 |
beautycrush24: Abeg who know where i fit get doctor's report o? I need am like yesterday talk to drjoshua2000 |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by hardie14(f): 6:25pm On Mar 10, 2016 |
hammedkola: I'm still doubting If I should go for this camp or not. My wedding holds on the 26th and would still be on honeymoon...  abeg postpone am dem no dey catch late comer for nysc. no leave iyawo osingi stranded days into her wedding ooo. and ensure IV reach us here. congrats in advance next person. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by hardie14(f): 3:19pm On Mar 10, 2016 |
Fraiser: is d update real, I tot he was jokin over real sef dey worry am |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by hardie14(f): 2:44pm On Mar 10, 2016 |
boboLIL: . Nagode inyarinya lolss.... I miss u too...dis ur name de scare me away oh... Ar you dah hard? hard kwa. am soft oo and succulent ask my baby biotechshola. dont be scared. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by hardie14(f): 10:07am On Mar 10, 2016 |
happy birthday wittyemi. llnp.
cheers. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by hardie14(f): 10:05am On Mar 10, 2016 |
SMartins1: How me feet take locate ham? call eaglevision on this number. 09091875643. or you PM him.
preference dey for nairalanders.
good morning |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by hardie14(f): 9:39am On Mar 10, 2016 |
drjoshua2000: Earlier I informed this amazing rum of how a lady embarrassed me when I try to ask her out because she was in an NYSC batch higher than ours, though she'll pass out next month. Ladies I moved on like a man and continued my search day and night with all sense of determination and day before yesterday it paid off, a prettier lady, 24yrs old who have served and is currently working said a Big YES. To any guy or gal hustling for anything, don't give up. It's not over until you win. Help me celebrate and i'll probably throw a party soonest when we get to know ourselves. congrats to you doc. water wey man go drink no go pass him by. just treat her right and appreciate her. all the best |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by hardie14(f): 8:08am On Mar 10, 2016 |
boboLIL: This is my story....
I was sick.( I'm aalryt now)...in my sick bed,, one of my nephews( the one wey fall frm 3-storey building and survive) dipped my swt and sexy phone in a bucket full of warm water that I wanted to use and bath...I didn't know how long my sexy phone has bin in that water... When I finally decided to bath ,,, mehn I was shocked seeing my sexy phone in that water swimming freely....I asked the lil boy who did dis... He proudly said 'uncle I'm the one'. I wish I had strength dah time ' I for carry am troway frm our flat mk I see how he go take survive dis one' lols....I felt bad. I decided to subscribe my other phone since the other one has spoilt just to keep carrying people of God along...after subscription., My stup1d best friend logged in here and insulted somebody's religion with my acc which violated one of nairaland's rules and in the process I got boring one week ban... I'm glad it has expired... I'm here now, right now...lol....I keep visiting dis thread as a visitor... it was really painful mehn... I can't wish you that... Saw y'all mentions... Greet every soul in here from head to tail...young and old.... Missed y'all for real..
This is my story.... eeaya pele ehem thank God for ur life oooo. devil is truly a liar. it is well mu brother. i miss u no be small. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by hardie14(f): 7:56am On Mar 10, 2016 |
merikims: yes ooi we dey do courtship first nah.let's lead by example u can't just jump into marriage without knowing ur partner wella.Abi na lie? na true o my sister. make ur case no come worse pass iambibi own. abeg ask around wella before u collect ring oooo. i kent fit to wipe tears and blow nose oooo. make fraih, oyehomie and madam spixytinxy ur personal friend and investigator. dem three combine kent fit to lead u enter sambisa. i rest my case. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by hardie14(f): 9:18pm On Mar 09, 2016 |
spixytinxy: hardie14 se na me u dey call blizzydodo for, oma ga gan ke, shebi na cos I no allow u fall into dat ologogoro hand na im mk u dey do anyhow haba sister mi dont misquote me now just calling her to come and hear the nonsense her husband is saying to you ni. mi o le woju yin now. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by hardie14(f): 9:09pm On Mar 09, 2016 |
jubrealguy: e don tey o see u ooo, na so so downstairs u dey always dey....how v u been? have been around ooo just too busy enjoying my baby biotechshola TLC to hang out the guy is a bae. i thank God for the day i met him and madam spixytinxy for opening my eyes to my true love. na all this pampering i for just dey miss. CCCHHHAAAIII |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by hardie14(f): 9:05pm On Mar 09, 2016 |
iambibi: ... Sister mi... Wetin i go con so na... Abi make i start park?  dont pack ooo. person no dey enter water dey shout of cold again oooo. pray fast and pray it is well my dear. see prophet shammak for deliverance from anything bottle. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by hardie14(f): 8:54pm On Mar 09, 2016 |
spixytinxy: hardie hardie, I go on leave ni jare welcome back sister mi this ur leave suits u wella oo see as u fresh like yellow pawpaw**touches her cheek** wetin you bring come?? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by hardie14(f): 8:29pm On Mar 09, 2016 |
spixytinxy: Sebi na tru I tell am, abi no b ologogoro u b ni. Sebi u don dey tk paraga bf u even meet hardie14 sef no mind am shebi na ur joint i first meet am wet he dey shack paraga. na the 8th botu sed he dey when me enter to come greet my sister. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by hardie14(f): 8:26pm On Mar 09, 2016 |
SC31: why you wan spoil jubrealguy house,after you don give e first love hardie14 to your minister friend abegi joor give who to who?? i be omo wobey ni na thesame time dem two woo me and na my biotechshola capture mu heart and na him i follow go. so please oooo no mentiom my name for them jubrealguy and iambibi palava oo. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by hardie14(f): 8:22pm On Mar 09, 2016 |
Shammak: Fraih baby mi, mo miss e like "insert simcard" Gbasibe 
Gbogbo PCMs ninu building, kilon pop.. How Una dey
cc IgravweIG, justified10, Fraiser, abbeyunique2, merikims, LogoDWhiz, fash23, kbs468, Oyehomie, qutyjoyce, rukkyola, iambibi, hardie14, village goat, kuchikau, blizzydoDo, katerime7, harmony22, missoyin, bolagabriella, stephano100, slazzyK, jubrealguy, bobolil, spicytinxy, somebodysmrs, Dtobs et al., 2016 shammak how far. where you since na. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by hardie14(f): 7:59pm On Mar 09, 2016 |
Fraiser: waooo, na who b dis, its my spixytinxy, I don miss u lyk kilode, infact for d few days wey u no dey around, I just dey do lyk nepa lyt for GC, I no stable at all, I miss everytin wey u dey give me, d paraga, d sepe, d alomo nd most important tin na dat tin wey u dey give me for my customised room in downtown hotel, bfor I talk abeg give me babeoku make I take am chill blizzydodo she u see ir husband and madam spixytinxy. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by hardie14(f): 2:37pm On Mar 09, 2016 |
SMartins1: Who as gotten his or her white tennis shoe! Cos the places I av been to said it is 3k ooo... why? they all said the same thing. "dollar ti take over" follow eaglevision talk. na naira him dey spend. you go get am chikini money. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by hardie14(f): 9:53am On Mar 09, 2016 |
Testimony89: Well remove the two numbas frm my moniker nd wot remains is my wondaful name. From Ekiti state nd a graduate of FUTA greatest futarian. so what dept?? cc fraiser fraih |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by hardie14(f): 3:36pm On Mar 08, 2016 |
Abbeyunique2: NOMINATION CATEGORY 3 (PHASE I)
√ 1. MOST RESERVED MALE- Amodu
√ 2. PEACEMAKER- fraih
√ 3. CLOWN OF THE YEAR Villagegoat
√ 4. BEST COUPLE- Fraih and shammak
√ 5. NIGHT CRAWLER-hardie14
√ 6. BST FEMALE FLIRT- rukkyola all of una wey dey call me nite crawler. hmmmmn.ok |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by hardie14(f): 3:36pm On Mar 08, 2016 |
Abbeyunique2: NOMINATION CATEGORY 3 (PHASE I)
√ 1. MOST RESERVED MALE- Amodu
√ 2. PEACEMAKER- fraih
√ 3. CLOWN OF THE YEAR Villagegoat
√ 4. BEST COUPLE- Fraih and shammak
√ 5. NIGHT CRAWLER-hardie14
√ 6. BST FEMALE FLIRT- rukkyola all of una wey dey call me nite crawler. hmmmmn.ok |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by hardie14(f): 12:04am On Mar 08, 2016 |
biotechshola: Hardie14 love!
Ololufe mi atata, awelewa, oloju bolirosi, elese maradona, baby mi peperenpe....
Singing in sunny ade's voice **ale yi ayato, idaji oni sheeko**.....
Am home now darling! ifemi enibi okan mi welcome home. am sure the deal went well cos you are all smiles. i love you from here to the moon and back. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by hardie14(f): 11:59pm On Mar 07, 2016 |
larrytorch: I'm a silent follower of dz thread o. U can call me anonymous.
CATEGORY II, PHASE I
1. Most reserved female-hardie14
2. Problem solver-Dtobs
3.Writer of the year-Crobboy
4. Mr Casanova-Oyehommie
5. Mz Karashika-Qutyjoice
6. Biggest male flirt-Fraiser
cc
fraih
LogoDWhiz
Patiently waiting for d CUL wow thanks a lot for the nomination. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by hardie14(f): 11:58pm On Mar 07, 2016 |
jubrealguy: I open page at last, dedicating this to LogoDwhiz, kbs468 and fraih, more power to ur elbow
MDCLXIIIlol.........to dey waka for ds kind scorching sun no b exercise oo, ds kind 1pm sun no be vitamin D..na vitamin Z and vitamin Z can cause d chlorophylisis of d eye, ontripuritin of d brain, dermtrolyscalia of d skin and the baldrocitrin of the hair
Don't say i didn't tell u ooo so am suppose to drive to a place that wont take me more than 5mins walking. if thats how you roll abeg i waka pass. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by hardie14(f): 5:21pm On Mar 07, 2016 |
|
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by hardie14(f): 4:10pm On Mar 07, 2016 |
Rukkyola: beta person hi.I am rukky+ola=rukkyola.most pple do no knw dis and cal me rukk+yola=rukkyola. I dont understand good english dat is y i like to pigin yarn.thank u thank u ur rukky na ruqqoyah ba?? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by hardie14(f): 4:07pm On Mar 07, 2016 |
Qutyjoice: Black is indeed beautiful, @Hardie14 you are.....Nice picture up dere thanks hon. am blushing. you not looking bad ursef. a perfect example of orange is new black. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by hardie14(f): 4:04pm On Mar 07, 2016 |
jubrealguy: don't worry, m bringing a jeep over, what Biotechshola can't do, jubrealguy will do and overdo dude, well ur jeep is of no use as my bae biotechshola bought one for me with a driver attached. just going to the next street for sharwama and no be all things person fit send maid. body too need small exercise nw. so dude back off our case.**tongue out** |