Harlos's Posts
Nairaland Forum › Harlos's Profile › Harlos's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 214 215 216 217 218 219 220 221 222 (of 502 pages)
Sammy Hoe: Now let's be considerate and speak the language everybody hears, if not I'll start speaking Chinese Mandarin.mandarin na language? |
chiefololade: joor ooo we no care, if pidgin don taya u go find anoda thread because for here na 100% pidgin tins for nownow na time to dey spray pidgin like money, to yarn for english no be small thing for us and to yarn for pidgin no suppose be wahala for them too na |
![]() slap |
Br3nd4: Im fine sweetie.. How's you?I doing good ma. How is April7 kicking? |
Who send you ![]() maami wats up? |
Whats that? @pasqal i got u now Holt |
davseun2ta: o boy see. As kasala dey burst for this forum... People just dey jolificate themselves here, because this pidgin thing dey totori them wella.... Well, all thanks to me for changing the levels. Una to gbaski!!! Twale * morning beautiful people trust you had a splufic night like I did, its friday and am gonna rock this day*Twale for una too sabi say one tree no fit make the forest stand gidigba na as we join hands together make the thing dey go ad e dey go |
pasqal09: He used a 5 letter wordand you too did not following the rule ![]() Dole |
underage: Wow yourself ![]() I Hate 9ja: so much hatred,d guy na omodeI wasn't hating, baba Arugbo ![]() |
5letter words ![]() Noble |
O boy no be small thing o dis one wey all of una dey talk say una no sabi pidgin reach to dey chop am like imdomie for mouth, na wa o *anyways i salute all of una dis mrng o* |
* * |
Ghettoism? Now one na big big word wey me just dey sabi |
ms_pee: By who?obinna ![]() |
Obinoscopy:welldone |
Nose is a smelling organ of the body located between the eyes and the mouth |
Sulphur |
underage: Underage has been my nickname right from secondary school, dats why nayi amfani dashi as my username. Its just that av always been the youngest in my class, could you imagine I graduated at the age of 19Wow |
chiefololade: garri no be poor man food ooo... if you put confirm echetra echectra the tin go make since diedie hard fan of garri na im i be, weda na inside rain or inside sun, i dey soak my garri dey go no lele |
Roger's |
Princeparix: tally pasqal09: Malt ![]() ![]() ![]() |
So fast? Did you use something on him or otherwise? If i'm not mistaken u just met today ![]() and i never know obino don become obinna wey even get copy ![]() |
All of ur kind is causing congestion |
Princeparix: y dont we call on a witness dat saw u spending ST's money in one of lala's strip clubsdon't start what you can't finish o. You be finidi gorge? luxanne:No, they are disturbing with thier jumping ![]() yeah, the sweetest ![]() |
Trying |
Derailment Now i don't know from where to start ![]() ![]() |
Jbluv55: Won't you join in catching these naughty jumpers? Maybe help turn @ least one of them bck to normal?sure i'm right behind you![]() Princeparix: [b]i trust lala nd his gals. No 4get last 2weekslast 2weeks was a week i would not forget, i was with sweet tease throughout...but i won't tell you what happen as EVERY LITTLE THING WE DO... ![]() |
Orbits |
Engraved |
Jbluv55: Buhahahaha .........lalaboi forgot to post the pixes of the traps we set n the jumpers we caught so far.....there r two jumpers that r still @ large however........perhaps you'd lyk to help ?Happy catching ![]() |
Princeparix: we dont jump wia the river swallows or traps dey.una no go know if net dey there ![]() Strippers lap dance ![]() those can't work on me.... Why do you think i call her sweet? She is magical ![]() |
Process or should i say ways by which some words are pronounced are unimaginable |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 214 215 216 217 218 219 220 221 222 (of 502 pages)






